Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,518 members, 7,826,952 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 12:33 AM |
Nairaland Forum / Agboki's Profile / Agboki's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 20 pages)
Romance / Re: I Lied To My Boyfriend About My Age; I Regret It Badly Now by Agboki: 8:02am On Aug 18, 2018 |
Y i go even ask a black woman her age? |
Romance / Re: 7 Ways To Know Your Partner Just Slept With Someone Else – Check Number 3 & 7 by Agboki: 7:52am On Aug 18, 2018 |
Simple truth bsay any babe wey u neva marry no trust am,even d 1 wey u kip 4 house(as wife na knife). |
Jobs/Vacancies / Re: Don't Give Up: After Several Rejections, I Got A Good Job by Agboki: 7:46am On Aug 18, 2018 |
Bring ur 1st tithe 2 me 4 promotion. 6 Likes |
Romance / Re: See What Nigerian Guys Did To This Sexy Lady On Twitter After Sharing Her Photos by Agboki: 7:39am On Aug 18, 2018 |
Na dis kind tin go dey fit our babes! |
Romance / Re: "Na Dem Dey Rush Us" See How These Busty Ladies Are Rushing This Man. by Agboki: 7:37am On Aug 18, 2018 |
With dis my lack of strength e go b suicide 4 me 2 go 4 fat babes. |
Romance / Re: "Ladies Earning Below 200K Monthly Shouldn't Be In A Relationship" - Man by Agboki: 4:36am On Aug 18, 2018 |
Dis guy na idiot,wen most men no dey even c 50k monthly. |
Romance / Re: Guys Please Help by Agboki: 2:59am On Aug 15, 2018 |
So where we come in? |
Romance / Re: Who Can Give Me Directions To Good Ashawo Joints In Ilorin by Agboki: 1:37am On Aug 12, 2018 |
MrDickfit: WHO B DIS? |
Romance / Re: Nairalanders Please How Can I Get Out Of The Friend Zone? Help Needed by Agboki: 1:35am On Aug 12, 2018 |
TheOdd1sOut: Oga fr3 d babe jor.my grand moda dey find boy friend,she neva 2 old ooh,she,s jst 92. 1 Like |
Crime / Re: Man's Leg Amputated After He Was Shot By Soldiers Trying To Arrest Prostitutes(p by Agboki: 6:41pm On Aug 11, 2018 |
Blood of Moses,boko boys go kill all bad uniform personnel! 1 Like |
Crime / Re: Peace Precious: Prostitute Killed In Edo State (Graphic Photos) by Agboki: 10:20pm On Aug 10, 2018 |
1 Like 1 Share |
Crime / Re: Peace Precious: Prostitute Killed In Edo State (Graphic Photos) by Agboki: 8:15pm On Aug 10, 2018 |
Edo pple self I comment my reserve. |
Investment / Re: Bet9ja Agent Bizness For Sale by Agboki: 9:04am On Aug 10, 2018 |
location and ur reason 4 selling? |
Business / Re: What Kind Of Business Can One Start With#50,000 by Agboki: 11:35pm On Aug 07, 2018 |
50k fit buy legit android fones and resell online or street 2 make gain or u oder tins on line wit d money 4rm aliexpress or Alibaba and send back on jiji or olx.no amount 2 small 2 start biznes. 1 Like |
Investment / Re: Advice Needed On Investment by Agboki: 11:17pm On Aug 07, 2018 |
Alcohol and brevegies sure pass. |
Romance / Re: I Caught My Gf Sucking Her Roomate. by Agboki: 11:01pm On Aug 07, 2018 |
Business / Re: Advice Needed: What Profitable Business Can I Start With 500k In Nigeria by Agboki: 10:58pm On Aug 07, 2018 |
Heartbender: wen I still dey work and my boys are mostly greatfull dem still dey acknowledge me and I gain alot frm dem...dey don't pay 4 d ideas bt......dats where wisdom comes in. |
Business / Re: Advice Needed: What Profitable Business Can I Start With 500k In Nigeria by Agboki: 10:53pm On Aug 07, 2018 |
generationz: :oNa a lady really write all dis stuff?��� |
Business / Re: Advice Needed: What Profitable Business Can I Start With 500k In Nigeria by Agboki: 10:48pm On Aug 07, 2018 |
Heartbender: I lyk ur reply bt I lyk empowering youths 4 fr3 bt I guess u no b me na. |
Business / Re: Advice Needed: What Profitable Business Can I Start With 500k In Nigeria by Agboki: 10:44pm On Aug 07, 2018 |
Heartbender: Good Samaritan u try share d idea here if u get any. |
Business / Re: Advice Needed: What Profitable Business Can I Start With 500k In Nigeria by Agboki: 10:42pm On Aug 07, 2018 |
My broda enter farming u go get change or go learn skill if u get noting 4 mind nw. |
Romance / Re: I Caught My Gf Sucking Her Roomate. by Agboki: 10:37pm On Aug 07, 2018 |
Family / Re: "Please, When Is School Resuming?" - Man Cries Out After His Kids Did This by Agboki: 9:11pm On Aug 07, 2018 |
107 Likes |
Romance / Re: I Caught My Gf Sucking Her Roomate. by Agboki: 9:07pm On Aug 07, 2018 |
mezarddinny: Notin i no go hear.from experience I prefer 2 date lesbians 2 straight grls.no ask me y,because I no get strength 2 xplain. 1 Like |
Romance / Re: Help A Brother Over Early Morning Erection. by Agboki: 9:30am On Aug 07, 2018 |
so u don dey reason ur cousins abi? |
Celebrities / Re: Sola Fosudo: "I Left Nollywood For A N5,000 Lecturing Job In LASU In 1994" by Agboki: 11:24pm On Aug 05, 2018 |
happney65: Ancient of days our ancestor,1990 -1992watch all dose films and many more! |
Romance / Re: Man Arrested For Sucking Teenage Girls’ Breasts by Agboki: 6:03pm On Aug 05, 2018 |
IamPlato: Deir reasoning go always show deir age and I no fit date grls wey no dey work(dose age still dey chop mama tank u) |
Romance / Re: Man Arrested For Sucking Teenage Girls’ Breasts by Agboki: 5:47pm On Aug 05, 2018 |
IamPlato: True bt I no fit imagine myself dey sleep wit any grl blow 23,anytin outside dat 2 me na child abuse. |
Romance / Re: Thread For Singles That Are Ready For Marriage. by Agboki: 10:42am On Aug 05, 2018 |
Greatken007: blood of Moses,so u still get more papers join dat 1 ur case is different my broda.now I c y ur upcoming wife nids 2 c some. 1 Like 2 Shares |
Romance / Re: "My Ex Boyfriend Wants Me As A Second Wife, Do I Agree To Marry Him?" by Agboki: 7:17pm On Aug 04, 2018 |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 20 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |