AmAlbert's Posts
Nairaland Forum › AmAlbert's Profile › AmAlbert's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 22 pages)
Maybe she dey talk, whether she go close mouth small... Sorry my sister,, I no sure say after now you go even DEY talk again *sips dogonyaro and kulikuli |
Wey you just shiiii for there o, wetin you know about suffer, I no blame you sha, no be still the money make me leave to see my mama pretty face for almost 1 year now? You wan talk make pipo say you get the masses interest for heart, just close your mouth kuku DEY play you music DEY go, no be your fault sha *sips dogonyaro and kulikuli |
I forget to sip dogonyaro and kulikuli |
My most admired and respected senior colleague in the industry I hail thee May you waka nd neva jam rock, may your days be siriri werere like nna anyi methuselah You're highly karid in the ngwongwo karibus |
prestige2013:NA WLANAGANPC CONVENTION, FROM ETHIOPIA TO GERMANY TRUE INFRARED *SIPS DOGONYARO AND KULIKULI |
THIS ONE NA REGGAE DANCEHALL ARTIST O |
Make e no rili be say somebody somewhere just DEY try cover up somethings with all this campaign sha.... |
vickyluvu2:wetin come your problem NA, see me see another person drinking aspirin for another person headache o, abeg I take God name beg you, respect yourself, I no call your name o, Oga LALASTICLALA abeg caution this Moniker abeg I rest my case jejeli and wayoli dey kuku dey sip my dogonyaro and kulikuli |
HML to you boss, But Bros no vex o, haw much you borrow those mopols em cos I wan carry the new puppies em wey I buy for here come Nigeria and I go need some Mopols, Armies, Police, Airforce, Navy, Sailors, Cultists, Agbero, OpC and Lastma, so I just dey calculate like how much em go cost me ![]() *sips dogonyaro and kulikuli |
OK o ah haf hiad ![]() *sips dogonyaro and kulikuli |
IJEBU IGBO WEED NO DEY HELP MATTER EVEN SINCE MY MAMA BORN ME, ABEG MAKE USA LEAVE IJEBU IGBO WEED, NA THAT SAME IDIOT KEEP MALLAM SPICY, BLACKFAZE, STEREOMAN AMD AZADUS DEY WAY THE DEY TODAU[sup][/sup] *sips dogonyaro and kulikuli |
I dedicate my ftc to my sweet mummy, my commenting first on nairaland forum means no condition is permanent, mum I love you so much, you're the whole world to me, am not seeing or have seen you for a long time buh just know I love you more than life itself *SWEET MUMMY* |
Ftc |
Baba shun that matter o, come make we high this dogonyaro together so that you go feel alright, this Madagascar utaba wey you dey take Don turn another thing o, that means if you enter class NA teacher go greet you no be you go greet am *sips dogonyaro and kulikuli |
Na true that say Naira now Don fall pass breast, na wao make em kuku devalue the breast NA, make we know wia we dey jare ![]() Ndi ara Anokwamrii n'ele unu n'onyonyo 7.5D *sips dogonyaro and kulikuli |
My man still dey reason the amount wey spend for wedding and how much him Don get bac . *sips dogonyaro and kulikuli |
At least make e no be like say I no comment, abeg how much be one cup of Garri for una area, and they cry sweet, e dry well, na yellow abi na white, u fit drink am? *sips dogonyaro and kulikuli |
Bad market for my Gee, doh ooh *sips dogonyaro and kulikuli |
E go happen as soon as them complete second river Niger bridge *sips dogonyaro and kulikuli |
Maybe My man perceive the odor from him bride armpit when dem dey dance, him no fit control himself but to cry.. My observation though ![]() Ndi ara Anokwamrii n'ele unu n'onyonyo 7.5D *sips dogonyaro and kulikuli |
gistmeloveblog:No be endtime proposed NA ENDTIME PROPOSAL ![]() April fool... . *sips dogonyaro and kulikuli |
Nonybb:You say wetin? You no fit compare Nigeria with Ghana in anything, light o, water, Economy, Education, Monetary Value, Road, Government.. NA Ghana I dey stay, my bruh try reach here then you go know why Ghana start with 'G' *sips dogonyaro and aki awusa |
Sai Baba, walai make you ansa Dis fiful, Kai you stil dey fa?
|
Ogbeni chop from house come o, or that money me and you go follow go market to buy food stuffs wey you go go house go cook,... I napu Di ara? *sips dogonyaro and aki awusa |
I know say some of una battery and rechargeable lamps Don off, make una bring am make I help una charge am or make una buy wire make I give una 1 phase from here come Nigeria Ndi ara Anokwamrii n'ele unu n'onyonyo 7.5D *sips dogonyaro and aki aki awusa |
Evidence1000:Go to sleep with that big salute to your incomparable STUPIDITY
|
Evidence1000:Wasting my precious and useful time on a wasted sperm like you is a big insult on my part, just go get a life and an IQ, you could get your spec at Yaba Market |
prospero15:He's actually a friend to my Gee in Nigeria, according to my Gee his name is Thompson, after asking him(my gee) what happened, he said the guy had an issue with his girl cos he noticed her character changed towards him after knowing that one particular soldiers was already going with gis girl, so she called her soldier guy on phone that Thompson was beating her up which after the call she left, some 10 minutes later according to my guy when Thompson was dressed to go out was when the soldiers came and started torturing him in front of the girl, particularly the soldier guy(idris) the lady was going out with was the one taking the lead |
Evidence1000:It's seems you're daft and an idiot, I think you should go buy your spec of IQ in the market cos it seems God reserved none for you, cos you're a waste to your Generation, Imagine the nitwit I was even trying to apologize to making coarsed statement... Don't even know if your among these crooks that sells condicent fuel(black market) |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 22 pages)