AmAlbert's Posts
Nairaland Forum › AmAlbert's Profile › AmAlbert's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 22 pages)
daveyjay:Bros na lie o, no just try compare Oshogbo weed with Ado-Ekiti weed, ado-ekiti weed go make you believe say Nigeria get steady light ![]() |
Him dey pose for A shot ontop Ram and after now una go say him well ba? Shebi una see wetin ado-ekiti weed dey cos ![]() Onye ara *sips dogonyaro and aki awusa |
I was wondering what did guy did to be tied up like this, is this a Punishment /Discipline or Tortue, and is this supposed to be a way to treat someone who misbehaved? what do you guys say about this?
|
Evidence1000:Na wao pesin no dey follow you play? Dis small English wey I learn come type, I no know say na insult sef, and say you go vex, na pesin teach me am today o, him come tell me make I tell am another pesin, abeg na joke I been dey joke, but no vex o, how you take know say I been be slowpoke before? Again how you take know say my name na Jantofubu, I dey suspect you since but you no know. Oya no vex, come join me make we sip dogonyaro and aki awusa together you hear |
Charly stone, Charly stone.... Anokwamrii n'ele unu n'onyonyo 7.5D *sips dogonyaro and aki awusa |
Evidence1000:You know am lying about being humiliated? Sorry o Bros but are you fine upstairs? Who in his right manners will say out negative things about him/herself Abeg if you no dey reason before you type, no QUOTE me I beg you Onye ara |
egedem:No wahala but the drink hot o, you no see say Na im make I dey behave like person wey drink Akamu for dream? |
The day wey I from gym dey come back, as my muscles set wella for my street wey everybody sabi me as iron man, I come mistakenly see my gee tey tey wia some soldiers dey punish am, I come think say NA muscle matter, him sef dey tell me make I dey go, I say no o I no fit leave my Gee make dem dey humiliate am like this, NA so I begin dey query dia oga wetin him do, my pipo dey reaction I get after that encounter I no fit explain am walai, dose guys maltreatment and mishandled me, Shane no gree me reach house, I come dey pray make ground open make I fall inside But after some weeks sha those soldiers find me come house come apologize, meen dat embarrassment day day I no fit forget am till I die. |
Wey you smol Boi, before I close my eyes open them you Don run go school, now dem no go teach you how to get manners NA to get money, when you get am you go begin dey treat everybody around you like piece of shit Ndi ara Anokwamrii n'ele unu n'onyonyo 7.5D *sips dogonyaro and aki awusa |
Abeg o, even me wey dey Lome here no dey fit sell my bales them again o, all my Nigerian customers dey complain of high exchange rate, Abeg make una help me o, my 40ft container load still dey here, abi na me go wear all finish? Government make una do anything una go fit do for us wey our business depend on exchange rate Come here and Cone here na 2 different things only if you get eyes wey dey work *sips dogonyaro and aki awusa |
Heat the worry The Juju wey hold this guy destiny ![]() Onye ara *sips dogonyaro and aki awusa |
Na wao, see as him you turn better headache give a whole government I read that Proverbs 24:21, meen that passage na bam, truly the Bible is a library of knowledge #ProudlyJwit *sips dogonyaro and aki awusa |
Well-done sir, the pikin fresh na im make na oga kpatas dey carry am, if na somebody like me born now, even most of una here for NL no go gree touch am (pako) .... Ndi ara *sips dogonyaro and aki awusa |
Na wao, indeed the Bible never lies, (John 17:17) Can't believe this...... Jehovah please let your Kingdom come, things are really getting out of hands here.. . The Goodnews gas gotten to the whole inhabited Earth na please.. . Let not Man's but your will be done, in your own proper and Appointment time.... NA WAO *sips dogonyaro and aki awusa |
He that borrows, is he that sorrows *sips dogonyaro and aki awusa |
please let's hear your take on this! Can it really be true or something (lie)
|
katchagboro:@#75?, bruh abeg check well, you sure say no be piss dem sell give you.... Abi na kerosene ? ![]() *sips dogonyaro and aki awusa |
Oga OP, wah about laffing sound, krikrikrikrikrikrikri (some cars get bad manners o) some go dey laff you wey buy am sef ![]() *sips dogonyaro and aki awusa |
Oga OP, wah about laffing sound, krikrikrikrikrikrikri (some cars get bad manners o) some go dey laff you wey buy am sef ![]() |
HRich: ![]() *sips dogonyaro and aki awusa |
I dey sell palm kernel make I just buy 50 kobo own *sips dogonyaro and aki awusa |
Una neva try use dogonyaro and aki awusa before cook, try am make you know say taste and highness na 2 different things ![]() *sips dogonyaro and aki awusa |
kennyjodeci:na Ekuke breed you dey form... Local dog (waoh, waoh, waoh) Try Rot, or at least Shiwawa |
One Mom visits her son for dinner who lives with a girl roommate. During the course of the meal, his mother could't help but notice how pretty his roommate was. She had long been suspicious of a relationship between the two, and this had only made her more curious. Over the course of the evening, while watching the two interact, she started to wonder if there was more between him and his roommate than met the eye. Reading his mom's thoughts, the son volunteered, "I know what you must be thinking, but I assure you, we are just roommates." About a week later, his roommate came to him saying, "Ever since your mother came to dinner, I've been unable to find the silver plate. You don't suppose she took it, do you?" He said ,"Well, I doubt it, but I'll email her, just to be sure." He sat down and wrote : Dear Mother: I'm not saying that you 'did' take the silver plate from my house, I'm not saying that you 'did not' take the silver plate .. But the fact remains that it has been missing ever since you were here for dinner. Love, your son Several days later, he received an email from his Mother which read: Dear Son: I'm not saying that you DO sleep with your roommate, and I'm not saying that you DO NOT sleep with her. But the fact remains that if she was sleeping in her OWN bed, she would have found the silver plate by now, under the pillow… Love, Mom. |
Only a courageous woman can fry a bunch of plantain without tasting any -- ALBERT MACAULY (1872) He who says nothing last forever has never tried hausa perfume -- NELSON MANDALA (1942) He who completely unraps moi moi and gala before eating cannot keep a secret-- ABRAHAM LINCOLN (1864) Any man that use his teeth to cut shaki from pepper soup with his eyes wide open, is not afraid of anything--- WILLIAMS SHAKESPEARE (1900) Anyone who graduates without experiencing strikes, has never been to Nigeria -- LORD LUGARD (1904) He who refuse to mix agega bread and akara as a type of sandwich is a racist -- MARTHIN LUTHER KING (1788) Any man who drinks alomo bitter without squeezing his face is capable of murder--- MICHAEL FARADAY (1899) Drinking garri doesn't mean you are poor, but allowing the garrI to swell b4 drinking is poverty -- QUEEN ELIZABETH (1893) He who runs around looking 4 scissors to cut indomie seasoning sachet is not hungry--- DR NNAMDI AZIKWE (1947) No matter how hot your temper is, it cannot Boil Yam -- GOODLUCK JONATHAN (2013) Anyone who reads this without laughing is either looking 4 job or has Mouth Odour -- ALBERT FORTUNE JUNIOR (2015) |
[quote author=LOGICALKEN post=44136446][/quote] ![]() |
Igbo engineer can't find a job so he opens a clinic and puts a sign outside 'GET TREATMENT FOR 20k - IF NOT CURED GET BACK 100k. A lawyer thinks this is a great opportunity to earn 100k and goes to the clinic... Lawyer: "I have lost my sense of taste" Igbo man: "Nurse, bring medicine from box No. 22 and put 3 drops in patient's mouth" Lawyer: "Ugh..this is kerosene" Igbo man: "Congrats, your sense of taste is restored. Give me 20k" The annoyed lawyer goes back after a few days to recover his money... Lawyer: "I have lost my memory. I cannot remember anything" Igbo man: "Nurse, bring medicine from box No. 22 and put 3 drops in his mouth" Lawyer (annoyed): "This is kerosene. You gave this to me last time for restoring my taste" Igbo man: "Congrats. You got your memory back. Give me 20k" The fuming lawyer pays him, and then comes back a week later determined to get back 100k. Lawyer: "My eyesight has become very weak" Igbo man: "Well, I don't have any medicine for that, so take this 100k" Lawyer (staring at the cash): "But this is 20k, not 100k" Igbo man: "Congrats, your eyesight is restored. Give me 20k" You can't beat an Igbo man |
You tried bruh I go wan dey deal with people like you, wey get human sympathy and wey understand person Make God bless you sir *sips dogonyaro and aki awusa |
Wetin dey pursue pursue dem everytime sef, em don run finish first 1,still re-run, and em wan still re-run again, abeg una no dey tire ? Abi na just to dey run una wan enter now, Olympics never reach o *sips dogonyaro and and aki awusa |
chynie: ![]() |
Oga OP thanks for being in attendance, hope at least you got some new knowledge about the Bible, please try to associate with Us more often so that you'll know much more about life, God and humans Please feel free to visit jw.org for more answers you may have regarding humans, faith, God and life... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 22 pages)
