AmAlbert's Posts
Nairaland Forum › AmAlbert's Profile › AmAlbert's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 22 pages)
THIS GOT ME WONDERING, IS IT REALLY POSSIBLE?
|
![]()
|
Iroko, what of Ugbalaka? Ndi ara *sips dogonyaro and aki awusa |
Na Tokumbo na Ooni sef try, if na me na 10 Naira I go give em and I must make sure sey I collect my 4Naira 50Kobo change, if not the marriage go gba brake small.... *sips dogonyaro and aki awusa |
You mean am? abeg make em come LOMÉ here, green grass plenty everywhere.... Anokwam n'ele unu n'onyonyo 7.5D *sips dogonyaro and aki awusa |
You lost your memory? Dat 1 na small matter na, oya go any chemist go buy TRAMADOL 500 MG take 7 TABLETS at once, no eat before you take am o, walai if you remember wetin you sef no know and no wan remember make I die, infact your name go turn to remembrance, pipo go come dey meet you make you remember things for em............. Thank me later what are friends for ![]() Ofeke Di ka gi Anokwam n'ele unu n'onyonyo 7.5D *sips dogonyaro and aki awusa |
Eyeballs to Eyeballs no be for person like me wey get eye problem na, Isiorait o, I neva hear your name before but as you talk now I Don hear am......... Ndi ara .. *sips dogonyaro and aki awusa |
Hmmmmmmm, Oga welcome o, I hia say you come? Oya na bring dey bread wey you buy make we chop den drop something for Bois, if not we go loose your feather, tear your canopy and deflate your tires and na Train you go enter go back....... unimaginable mofos.. ...... ...... Ndi ara, anokwam n'ele unu n'onyonyo 7.5D .......................................................... *sips dogonyaro and aki awusa ............ ........................... ................ |
you neva know wetin wan reach you, shey you wan try God abi? .......*sips dogonyaro and aki awusa |
me sef na widow too o, unu na apu ara *sips dogonyaro and aki awusa |
I dey use TOGOCEL 1GB for 5000cfa, I miss Naija die, Ayo9ja bet Don rest for me since I travel.... *sips dogonyaro and aki awusa |
Try o, abeg o before I go forget, who get Sony Ericsson charger abeg borrow me, na 4 pins own I dey find o ![]() *sips dogonyaro and aki awusa |
Next5ttttttttttttttttttttttttft .... Ndi ara... .... *sips dogonyaro and aki awusa |
If you wish to be a virgin once more text "VIRGIN AGAIN" to 32109, 100 monthy fee applies ........ Ndi ara *sips dogonyaro and aki awusa |
Ma Dick, ma Harry, oga agbasa unu Nile.... And I say 'CHAI' *sips dogonyaro and aki awusa |
Horse? Him no see camel?, elephant nko, what of snake, idiot!!!!! After na dey small Aisha wey be ur 6th wife go get sickness come begin dey share am.... Anokwam n'ele unu n'onyonyo 7.5D... *sips dogonyaro and aki awusa |
Walai dis na 4 months I dey LOMÉ now and light here neva blink even after heavy downpour on Tuesday, I tink say light go off but even for a Second e no off, even Cotonou sef light no dey go.... Imagine Lomé and Cotonou wey no reach only Lagos and Ogun, na wa for Wire... I just dey Luk una for 7.5D *sips dogonyaro and aki awusa |
PLEASE GUYS, IS THIS THE IDEAL PUNISHMENT FOR RAPISTS?
|
anonimi:Ayaf dai ooo dis punishment no good, I carry God name dey beg you abeg... |
Mo jo l'afe 7.5D ni doo (in ewe tongue) Isiorait o.... *sips dogonyaro and aki awusa |
Oh!!!, how the mighty has fallen U neva chi chomstin |
E mean say you fit still dey eye Amara, Aisha, Amara, Ngozi, Seun, funmi, Nasa nd she no go koff!!!!! Na ele unu na 7.5D *sips dogonyaro and aki awusa |
GOOGLE saving souls since 1779..... You think say I dey lie ask oga Lala and Seun make dem yarn you... *sips dogonyaro and aki awusa |
Watching them from LOMÉ in 7.5D *sips dogonyaro and aki awusa |
That book Mr Badeh is with is YOUNG PEOPLE ASK VOL 2 prod. by Jehovah's Witnesses Mr Badeh wan turn witness o Proud to be witness abeg *sips dogonyaro and aki awusa |
Alright!!!!! Watching in 7.5D *sips dogonyaro and aki awusa |
God never call the Okada man, na Togocel network him dey use.... But OP no vex o, na wetin you just dey observe, I hope say good thing no dey purge you sha.... Anyways na only talk I talk o b4 dem go tell oga Lala make him ban me, abeg o e neva tey I come back from leave o *sips dogonyaro and aki awusa |
Auntie please tell us a story.... *sips dogonyaro and aki awusa |
Ohaneche:Aftereffects of Okene Weed ![]() *sips dogonyaro and aki awusa |
STFUareyouGod:Ayaf dai ooo |
Next page abegi *sips dogonyaro and aki awusa |

