Politics › Re: Yussuf Buhari Pictured With A Friend by AmAlbert(m): 3:49pm On Feb 23, 2016 |
I no see any resemblance o, oga please o there is something in the hospital they call DNA, please ask your medical teams to explain more to you |
Culture › Re: King Chukwuka Akaeze With Governor Okowa (Pic) by AmAlbert(m): 3:45pm On Feb 23, 2016 |
My king I hope you know that to lead even the most dangerous animal is Possible, but leading humans is one hell of a task, so be friendly but also be strict...
All dose guyz sha wey dey smoke shit.... |
Christianity Etc › Re: "We Killed Michael Jackson" - Nigerian Girl 'Confesses' In Church (VIDEO) by AmAlbert(m): 10:13pm On Feb 22, 2016 |
The aftermath of smoking Ijebu Ode weed.... Leave weed una no go hear |
Nairaland General › Re: Police Van Transporting Blocks In Anambra State (photos) by AmAlbert(m): 11:33am On Feb 22, 2016 |
Abeg o make una leave our NaijaPolice make em dey hustle for em osusu abeg... Na only blocks and una dey complain, if na me I go carry both nama and sugarcane join... |
Politics › Re: Dasukigate: Metuh Wants Jonathan As Witness by AmAlbert(m): 10:42am On Feb 22, 2016 |
What that what she said? Is that what your source is also telling you? Una go just dey exaggerate matter.. Try to confirm your source before making lewd statements ijustdey: if GEJ is untouchable as you want me to believe..... why was PEJ crying during election that she doesn't want her husband to be in prison because she believed that PMB will send him after weighing on how corrupt her husband was. |
Celebrities › Re: Tubaba Disvirgined Annie Idibia's Rival by AmAlbert(m): 10:33am On Feb 22, 2016 |
Nwanne lekwa Gobé... Kasala In highest range... |
Politics › Re: Wonderful Picture Of President Buhari by AmAlbert(m): 5:29pm On Feb 20, 2016 |
Wonderful  keypad1: That white man in front said....make i bend my head make this mumu man talk he nonsense finish abeg |
Politics › Re: Campaign Poster Of The APC Against The PDP When 1USD Was N216(pics) by AmAlbert(m): 4:06pm On Feb 20, 2016 |
I sure say your brain dey on reverse, imagine de kind of tiai wey you dey tiai, I no dey blame pole like you if em talk, I believe say you no such breast milk wen you small.... Ode lookandlaff: that's usually the problem of Nigerians, we always look at the short term and that's why we never make long term progress. You can't solve a long term problem with short term solutions. I am worse off under Buhari for now but I know that his govt is sincere and if he allowed to make the structural changes which are neccessary we will benefit in the long run. There will be more pain but Nigerians need to take the medicine theyve refused to take for decades.
BTW i did not vote for Buhari or GEJ as I was skeptical about the company Buhari was keeping but since he came to power I realize he is our best hope and if we fail under him you can bet this country will never recover. |
Politics › Re: Campaign Poster Of The APC Against The PDP When 1USD Was N216(pics) by AmAlbert(m): 3:55pm On Feb 20, 2016 |
|
Jokes Etc › Re: "There Is No Light" - Check This Epic Comment Out by AmAlbert(m): 3:47pm On Feb 20, 2016 |
The guy sha |
Politics › Re: Ben-Bruce Kisses His Mother At His Birthday Party (photos) by AmAlbert(m): 12:39pm On Feb 20, 2016 |
bruh, no be you dey talk, na KONJI dey talk KONJIFIED slowpoke sorry for people wey dey hope on you  JamesMoriarty: Look at the way he kisses her so deeply and passionately. I bet they are having sex together. |
Phones › Re: Whatsapp Now Has Gay Smileys..have You Noticed? by AmAlbert(m): 6:47am On Feb 20, 2016 |
omo that one long sha, I respect you Bros you too much just say I nearly hit my teeth with my jaw, everything wey you talk na true and me I concur GogobiriLalas: This thing will creep into every society...your children will mix with them and be forced to accept it because it is politically correct...grants and aides will be tied to it...this thing did not start just yesterday...It's the culmination of centuries of planning...militant feminism is serving to keep men docile and irrelevant, evolutionary science is convincing us that we're no better than the common beasts of the field, cultural and moral relativism means that we cannot see evil and cry evil, separation of church and state means that man can no longer practice the conviction of his heart, internationalfinancial and monetary system so entrenched and concentrated in the hands of a 'demonic' few and all over in the hallowed halls of ivory, satanic liberal academics are indoctrinating your young ones on the virtue of secularism and the acceptance of vice...no be small thing, the conspiracy is real... |
Politics › Re: President Buhari Departs For Egypt(photos) by AmAlbert(m): 7:22pm On Feb 19, 2016 |
Go come sir, Naira and dollar still sidon dey wait for you, no matter how far you travel go your office still dey wait for you...
Ijeoma |
Celebrities › Re: Phyno And His Dogs Adorable Photo by AmAlbert(m): 7:04pm On Feb 19, 2016 |
Mu man dey buy am to avoid stories that touch the heart |
Foreign Affairs › Re: 6 Lions Escape From Nairobi National Park, One Caught (Photo) by AmAlbert(m): 7:01pm On Feb 19, 2016 |
Omo no more comoting o till dem find em, lion no be wetin em dey take do pet o |
|
Car Talk › Re: See What This Man Was Spotted Doing With His Keke(photo) by AmAlbert(m): 4:07pm On Feb 19, 2016 |
If salary no do for you shey na overtime go do?
A nam a raff unu *In nwansukka voice * |
Celebrities › Re: Vogue Names Wizkid Nigeria's Best-Dressed Pop Star by AmAlbert(m): 4:02pm On Feb 19, 2016 |
Him Sabi dress pass me 100X buh I geh sense pass am 100X too |
Celebrities › Re: Davido Reveals How His Father Arrested Him [PICS] by AmAlbert(m): 3:57pm On Feb 19, 2016 |
Your papa arrest you and you still get mouth to talk am out without telling him "thank you", God save you say no be my papa, him go flash out your memory space from your brain, him go still mess na you go tell am thank you |
Crime › Re: Lady Dies In Her Room After Valentine In Jos by AmAlbert(m): 3:53pm On Feb 19, 2016 |
Onago She's a gunner Another mafioso will soon join her and the world goes on |
Romance › Re: Prostitutes Detain Customers Over Unpaid Bills In Delta by AmAlbert(m): 3:49pm On Feb 19, 2016 |
Nwanne dey way dis Olosho mata dey go eehn! Etz lik I'll start 2 Luk 4 a place to dey manage..... At least money dey am wella Lucrative Business |
Celebrities › Re: Temi Otedola Stuns In Ankara In New Photos by AmAlbert(m): 3:44pm On Feb 19, 2016 |
She go gree get sense to at least allow me make I dry manage her?  |
Politics › Re: "Buhari’s Minister, Aisha-Abubakar, With Body Odour" - YES International by AmAlbert(m): 3:42pm On Feb 19, 2016 |
Body odor kwa?, check well mouth own sef fit join, abeg help me tell her make she buy Nivea na 350 naira em dey sell am, or at lst make she buy curry powder pour for body at least dey smell beta pass odor... |
Politics › Re: Biafra:FG Seeks Secret Trial Of Kanu,Wants Media Barred From Revealing Witnesses by AmAlbert(m): 1:37pm On Feb 19, 2016 |
Ayam watching sha... |
Romance › Re: 8 Things You Shouldn't Say To Your Boyfriend by AmAlbert(m): 1:05pm On Feb 19, 2016 |
No be only for baes em o, even guys too no suppose to dey use dos words em too, Golden rule.... Do to others what you wish em to do to you |
Politics › Re: #wakawakabuhari Trending On Twitter (tweets) by AmAlbert(m): 12:56pm On Feb 19, 2016 |
Bros abeg try be like me, instead to dey tiai with Dis ur English em abeg use pidgin, I don almost bite my mouth wia I dey read tins wey you rite Dahveydson: The jobless PDP Think tank whatsapp group aka House of hunger is at it again. |
Celebrities › Re: E-Money Gives A 'Shoe-Rack' Hawker A Car & N300k (Photos) by AmAlbert(m): 9:30pm On Feb 18, 2016 |
Oh God! I don sell this Akara for 4 years now, nobody dey think of helping me, even sef people dey carry both my Akara and money run, if I talk sef dem go beat me ontop join... God abeg na even if na MTN flash just send I go try call back..... At least even if na bread make I join am with this Akara...
Amen |
Nairaland General › Re: Welcome, New Nairalanders by AmAlbert(m): 7:26pm On Feb 18, 2016 |
Una Mingwo o, my name na Albert, I been dey naija buh now I don relocate go Togo, abeg I dey gbadu dey tori for this forum die, I don dey Sabi plenty tins for here and I go wan meet friends wey dey use this NL for Lomé here...una well done o |
Romance › Re: One Thing You Need To Do That Will Make A Girl To Chase You by AmAlbert(m): 7:19pm On Feb 18, 2016 |
You wan form Hard to get for better Port Harcourt babe, that means the kpash you dey hope and dream for Don get feather fly be that na
They're understand money better, in fact with money you can form jocker, slowpoke or even Junckie and she'll still run after you..
Nice piece though... |
Politics › Re: Chris Ngige Collapses During Budget Defence by AmAlbert(m): 7:07pm On Feb 18, 2016 |
He knows he's a brief man, why don't he just say brief words, I believe he was making scary and longitudinal sentences (lies) before his airtime finished... I pity am sha |
Romance › Re: She's Stingy, Should I Dump Her? by AmAlbert(m): 7:01pm On Feb 18, 2016 |
Only?, thank God o, I don see person wey dey get the kind headache wey I dey get too, make I hear wetin NL's wan talk... Bruh thanks to God exists happen to you too |
Politics › Re: Ghana Bans Goods From Nigeria, Other Countries-vanguardngr by AmAlbert(m): 11:05am On Feb 18, 2016 |
 peacengine: So what is the essence of visits Buhari makes every week, it seems we are loosing more partners. I blame the body odor |