Fashion › Re: "Mega Hips Contest": Nigerian Pageant For Ladies With Big Hips by AmAlbert(m): 6:07am On Mar 06, 2016 |
Kwaikwaikwai, abeg I wan buy onga Maggi 25 naira own
*sips dogonyaro and aki awusa? ⁿ² |
Celebrities › Re: Stephanie Okereke And Husband At The 2016 AMVCA by AmAlbert(m): 11:06pm On Mar 05, 2016 |
Paddy man biabia no be here sha, abi na for Saudi em dey stay? Abeg shave everything get yourself, okra soup no be for somebody like you na..... But him outfit na killing sha
. FP things sha *sips dogonyaro and aki awusa* |
Crime › Re: NSCDC Arrests Two With Fake Naira Note (photos) by AmAlbert(m): 11:01pm On Mar 05, 2016 |
But no be dem print the fake notes na, leave em make em hustle wetin family go chop abeg, maybe after spending that 14 notes him own commission from oga fit be 2k, abi una no know say Naija hard, but dem do bad sha no be say I dey support dem o
FP things sha *sips dogonyaro and aki awusa* |
Celebrities › Re: Toke Makinwa At The 2016 AMVCA (photos) by AmAlbert(m): 10:47pm On Mar 05, 2016 |
My sister kuku wear waterproof na, very soon una go dey fry una face with vegetable oil in the name of make-up
But make una no vex o, na fly she wan fly abi she dey rehearse W****c***t
FP things sha *sips dogonyaro and aki awusa* |
Celebrities › Re: Photos From Olusegun Obasanjo's 79th Birthday Today In Ogun State by AmAlbert(m): 10:42pm On Mar 05, 2016 |
Em say if man hold money say him no dey worwor, the first person wey talk am suppose to receive better national slap cos anytime I see baba I dey wonda wether na wish or destiny  FP things sha *sips dogonyaro and aki awusa,* |
TV/Movies › Re: Full List Of Winners At #AMVCA2016 by AmAlbert(m): 10:39pm On Mar 05, 2016 |
My name suppose come out for #BestMumuCategory, naija and ojoro sef, even wetin I win una no go jeje gimme am...
FP things sha *sips dogonyaro and aki awusa* |
Celebrities › Re: Tee Billz Feeding Their Son Jamil (Photo) by AmAlbert(m): 10:35pm On Mar 05, 2016 |
Em pikin name sha sound like 1 yogurt wey I dey buy #10 wen I still dey waka empty leg go school far back 90's
FP things *sips dogonyaro and aki awusa* |
Celebrities › Re: "You Are Fat": Halima Abubakar Replies Fan Who Said She Is Too Fat (screenshot) by AmAlbert(m): 10:32pm On Mar 05, 2016 |
Fat or no fat, E no go touch Gearbest make dem deliver my consignment fast fast, next news please
FP things.... *sips dogonyaro and aki awusa* |
Politics › Re: Abia North Senatorial Rerun: Early Results Put Pdp In Clear Lead (see Photos Of by AmAlbert(m): 10:29pm On Mar 05, 2016 |
I don't come back from my ban, e pain me sha buh no wahala, abeg make dem do fast make we hia anoda news, thank God sha I enter FP |
Romance › Re: 10 Kinds Of Guys That Find It Difficult To Approach/Woo A Lady by AmAlbert(m): 8:10pm On Mar 05, 2016 |
I don serve finish, it's good to be here again... |
|
Romance › Re: See The Difference Between Dating A Boy And Dating A Man by AmAlbert(m): 9:01am On Mar 02, 2016 |
Nice one OP God bless you , buh no vex o, wey woman/girl own na, so that we go balance the equation, like as I dey now, na woman I dey find to love no be girl o... I still dey wait sha |
Politics › Re: Cartoon By Punch Newspaper On President Buhari's Constant Travelling by AmAlbert(m): 11:24pm On Mar 01, 2016 |
Gbam!!! chi4ik4: lol no b PDP talk this one o. Nigerians have indeed seen change!!!! pls on behalf of the Nigeria association of wailing wailers (NAWW), we are notifying Nigerians that we are filled up & we don't want any new members !! |
Politics › Re: Reno Omokri Replies Osinbajo's Road Assertion by AmAlbert(m): 11:13pm On Mar 01, 2016 |
Shebi una see the reason why to become one of JEHOVAH'S WITNESSES good die, we no dey meddle with politics cos na Satan dey Rule the world 1 John 5:19, so anybody at all wey enter there must dance to the tune of the owner or controller of the throne....
Proudly #TeamJwit JW.ORG Till I die |
Celebrities › Re: Munachi Abii For Bmpro’s ‘the Turban Series’ (photos) by AmAlbert(m): 11:19am On Mar 01, 2016 |
Abeg make una no vex, how I fit take get her number or BBM pin |
Politics › Re: Al-Hassan Spells Out Punishment For Ese Oruru’s Abductor by AmAlbert(m): 10:08am On Mar 01, 2016 |
Wait o, una mean say na now she dey hear about Ese matter?
Na wao for Waterloo |
Politics › Re: Ortom Donates Items To Agatu Displaced People (Photos) by AmAlbert(m): 10:03am On Mar 01, 2016 |
I don hia, @ least I been come here and I bin make FP |
Politics › Re: 10 Quotable Political Quotes Of The Week by AmAlbert(m): 6:39pm On Feb 29, 2016 |
I been come here sha... |
Politics › Re: #whereisthechange Is Now Trending by AmAlbert(m): 6:22pm On Feb 29, 2016 |
I see wailiers everywhere buh dem come late sha
Abeg make una come collect late entry form just say we Don add am 500 due to dollar increase and we no dey collect naira again na only Dollars, so that the ministry go reach final bus stop.... |
Politics › Re: Abba Moro To Be Arraigned Today Over NIS Recruitment Scam by AmAlbert(m): 9:29am On Feb 29, 2016 |
Abeg make una no vex o, I fit photocopy the WAILERS form wey I get? So people wan buy late entry own......  [color=#006600][/color]  |
Christianity Etc › Re: Mbaka Blessing Sunday Aghaeze's Camera - Pictured by AmAlbert(m): 9:32pm On Feb 28, 2016 |
Oga PMB abeg kuku give Fr. Mbaka one post make the guy rest, him Don too dey agitate for am since....
Agitational Man of Wateva....
Endtime ndi amuma ugha |
Politics › Re: Fayose Condemns Buhari’s ‘silence’ On Killings By Herdsmen by AmAlbert(m): 9:27pm On Feb 28, 2016 |
Booked FP again Dis week go beta for me sha
*sips alomo & guava |
Celebrities › Re: Comedian AY Dispels Marital Issue,. Shares Photo With Wife Mabel. by AmAlbert(m): 9:24pm On Feb 28, 2016 |
Thank God say I book FP, today na Sunday, God's favor dey on me |
Romance › Re: Rare But Important Virtues That Can Only Be Found In Village Girls by AmAlbert(m): 9:12pm On Feb 28, 2016 |
As me come be village Boi nko? |
Crime › Re: Nigeriens Arrested For Robbery In Nigeria (photo) by AmAlbert(m): 9:05pm On Feb 28, 2016 |
Em mumu pass me  |
Christianity Etc › Re: "Pastor Prays And Boys Hand Grows Back To Normal Inside Church" (video) by AmAlbert(m): 4:26pm On Feb 28, 2016 |
My guy yhu be thief, infact ur own brainwashing na with tie tie omo and cassava starch... HIV positive to Negative Ko, get HIV na go make him heal U, concoputed slowpoke danbrowndmf: That's not ojoro.i watch that programe life.i was there. Even one of my school boy with HIV went for test after that programe,the HIV turns Negative. The name of the programe is 5Nights Of Glory in salvation Ministry. |
Romance › Re: Guy With No Car At 26 Irresponsible? Some Girls Still Think Like This In 2016? by AmAlbert(m): 3:30pm On Feb 28, 2016 |
Thank God say I neva reach 17...  [color=#006600][/color] |
Celebrities › Re: Cossy Orjiakor At Funnybone's Untamed Show (photos) by AmAlbert(m): 8:57pm On Feb 25, 2016 |
Olympus has fallen (Complete Season 1) |
Music/Radio › Re: Watch Arab Men Showing "Shoki" & "Shakiti Bobo" Dance Moves With Serious Swags by AmAlbert(m): 7:13pm On Feb 24, 2016 |
Ope oo, my comment finally reached front page...
OysShakitiForMeJoor |
Politics › Re: CAN Lists 40 Achievements Of President Buhari In 9 Months by AmAlbert(m): 6:13pm On Feb 24, 2016 |
You dey beg for attention no worry, I go give you my left yansh Aufbauh: My heart is with those WAILING WAILERS who have eyes but they can not see, They have ears but can not hear and they have heart but can not comprehend because they have been given to a reprobate mind of hatred and bitterness against the lord's anointed PMB  They have not seen anything yet, for as the country progress in all sides against their wishes and devices they will shed tears of joy. |
Politics › Re: Buhari Has Scrapped Security Vote To Top Federal Officials by AmAlbert(m): 7:09am On Feb 24, 2016 |
Front Page sef don full.... Una no dey sleep |
Celebrities › Re: "The Night Jesus Spoke To Me"- Charly Boy Reveals by AmAlbert(m): 4:02pm On Feb 23, 2016 |
Jesus spoke to you? Not the Jesus I know sha, the one that spoke to you must be high on Ijebu Ode SK |