AmAlbert's Posts
Nairaland Forum › AmAlbert's Profile › AmAlbert's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 22 pages)
No wash am na, leave am make all this small pin charger dem wash am, den you go know say come here and com here na 2 different things *sips dogonyaro and aki awusa |
ogmaskman:
|
No wahala... I still come FP *sips dogonyaro and aki awusa |
I see some group of people asking for a #Wailers_form, e don finish unless una go manage photocopy. *warning * Due to the latest hike in fuel, dollar, Salt, pepper, Maggi, Onion, Pure_water and Groundnut, the forms sef Don add money To purchase 1 form for 200 dollars Send "WAILERS_FORM" to 4194190 Sms charges apply Available to all network subscribers even #Mtel After subscribing, please visit any #Savanah_Bank nearest to you and pay a 250 dollars non-refundable fee to this Account Account Name :#PHOTOCOPIED_NEW_WAILERS_FORM ACC NUM: 22892599867419 Afterward send your teller number, email address, autopsy report number, pant/boxer size, mouth odor fragrance (kulikuli, onions, garlic, garbage dump or Ice fish) shoe receipt number and Tax receipt number to 27002700419419, then wait for 36 months for replies *note______terms and conditions apply* *last note* No photocopying of a photocopied form, else Dasuki go mention your name for him case... *sips dogonyaro and aki awusa together with cheese balls |
KahlDrogo: ![]() Ayam die o, Laff don kill me here *sips Monkey Tail with cheese balls and aki awusa |
missingrib:Sista, no vex na correct I wan correct you no be laugh I dey laff you, e supposed to be LAST MONTH, no be NEXT MONTH... I come dry wonder if you be witch to know wetin go happen next month...... Sister abeg no carry me do prayer point o, if not I go yellow for you be that, you know say I kuku black like Kiwi Polish ![]() *sips dogonyaro and aki with chewingGum |
I don tire for this #Rerun matter, abeg who know much em dey sell one packet of #Salt for Bauchi now sef...... *eats chewing gum with Gala, sips Monkey Tail join |
abeg gimme the guy wey wan have sex with her number, make I call am ask am whether anything happen, Ndi ara Some girls sha Deceiving magas since 1759 *sips dogonyaro and aki awusa |
I don't know why Niajarians are like Dis, you no even tell the woman congrats after she Don dey sure say she go get back all the money wey she spend for campaign... Make i dey look una with Government Am an advocate of real Government soon to take over Daniel 2;44 Révélation 21:3,4 I go still dey sip dogonyaro and aki awusa together |
Jeez, am super fit o, no be say na play am rili body shaped and muscarly well built Am the dude with selfie_stick So leave am na money we dey hustle dey find, but of na for build up, I no dey shake for that one.. I still dey sip dogonyaro and aki awusa
|
boujaye:Guy you funny abeg, see as you take gbab him Tiai.... Abeg lemme jare, ijeoma nko, wot of Alimot *sips dogonyaro and aki awusa |
oganology33:Onye ara... I no sure say you dey even stay Rivers state not to talk of Port Harcourt, that is Mile 1 Police Station, Divisional Headquarters (opposite new Mile 1 market) and not area Command in Moscow Road Town, Try dey wia glasses and try buy Penicillin eye drops, apply 2 drops on each eye 19 times daily for 6 months Onye ofeke *sips dogonyaro and aki awusa |
I hear una, So all of em na saints Ba ? Make make I do dey go meeting before I go late.... Ndi ara...... Anokwamrii n'ele unu n'onyonyo 7.5D *sips dogonyaro and aki awusa |
I dey listen to una for Megachronic Speaker... Ndi ara.... *sips dogonyaro and aki awusa |
I dey here dey watch una o... Do anyhow see anyhow Ndi ara *sips dogonyaro and aki awusa |
Guy, you dey see road, na true Jaftee:*sips dogonyaro and aki awusa |
Kagarko:Chei my bruh help me, you know say I get eye problem and I no dey too see well on Thursday, abeg I no see SE(south East) abi em no follow? Anokwamrii n'ele unu n'onyonyo 7.5D *sips dogonyaro and aki awusa |
1 John 5:19 Hope dey sha Daniel 2;44 Révélation 21:3,4 Ndi ofeke... Ndi ara Anokwamrii n'ele unu n'onyonyo 7.5D *sips dogonyaro and aki awusa |
Suis encore vous regarder les gars avec lentille 7.5D Ndi ara *sips dogonyaro and aki awusa |
Welcome to the hood bruh, as far as I broke up with the useless thing called TRAM, there's no one who can't.... Stay off it for all eternity keep your mind on positive and good thoughts, Jehovah will continue to be your Muscle *sips dogonyaro dogonyaro and aki awusa |
It's alright, at least I go still dey read more *sips dogonyaro and aki awusa |
Madam sorry o, oga no 我 worry, God will assist you *sips dogonyaro and aki awusa |
All na CHANGE na, the most constant thing I'm life.... Ayaf dai finish....... ![]() *sips dogonyaro and aki awusa |
Bloggz74:Your phone screen no good or you get Myopia (eye problem) |
Watching from Lome in 7.5D Thank God I don kukuma get residence and working permit for here, very soon na dual citizenship I go get, then I go dey watch una for Canal+ *sips dogonyaro and aki awusa |
Help me tell em say em try... *sips dogonyaro and aki awusa |
I been reach here sha..... Real knows Real... *sips dogonyaro and aki awusa |
Real recognizes real .......... *sips dogonyaro and aki awusa |
Anokwam n'ele unu n'onyonyo 7.5D *sips dogonyaro and aki awusa |
Nigerians can be mean with comments sha.... Abeg make una free the pampers Boi na, na beg him dey beg based on Ajibo way na Ehennn and for you SEAN if I hia piim from you again you go hear whiin, who give you fone sef..... Small spoilt Boi, you wan take Naija pipo brain play ba, na wetin ur Mama dey teach you no be am? Anokwam n'ele unu n'onyonyo 7.5D *sips dogonyaro and aki awusa |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 22 pages)

