Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 78 pages)
@poster If you are looking for a sweet boy that is loaded, just speak your mind. No dey beat around the bush, Personally i hate long-things, So any broda in d house that wants to help this sister out ? |
@MIGS U no tell me say u don open viagra shop oooo, Na wao, na so u wan dey dey ? @Clem Congrats oooooo |
please complete this thread by giving us the exact address to the GBEDU ? Hope enof ODEKU n UDEME go dey there sha ? and make i ask 1 more thing, hope no gate fee ooooo ? |
I can't believe you guyz haven't watched the PART 2 of this nollywood movie titled Mom Nd Uncle Paul. The bobo landed with his parachute and sharply took off with his OKADA, Die for where,, Na sharp guy, scratches head, wetin be that guy name wey act that film again self ? |
Y do i have the feeling that i am d one being laughed @ ? @brownsilk You for call me two-aside explain this thing to me, see as you fall my hand now. |
OSAMA grabs dapsins69 and make him injest 300 pounds worth of gunpowder. Ties dapsins69 unto a pole with 30 more rounds of dynamite, and Finally askes NLDers , abeg who get matches ![]() |
@saucekid you too like Kpomo. ![]() |
Real food for thought. |
@All the guyz here wey like women pass the air wey them dey breath, Just remember ADULTERY is for ADULTS ![]() |
enters room with OSAMA bin LADEN. Begins bombing preparations. |
Incase you guyz don't know, na me be that guy wey dey baff up before im enta bathroom. ![]() |
haaa Migs i think say i be ur man, Na me you wan play Local ? |
@Migines Hw e go be naa, since i need a randy lady to be admitted into the gbedu, u fit borrow me clem ? No take am personal. ![]() |
I can't believe what this country is turning into. Ona get mind chop my goat wey ituen move, and ona get mind dey yarn about am freely ? dials Area-code Afghanistan, ring, ring, ring Hello is that OSAMA BIN LADEN? ok please i will be needing your services. still on d fone Nothing much, i just want to bomb off all these oles in NAIRALAND. |
@Migs man i am a changed man now, i swear if i dey lie, make i naked bath. |
@Suga_Lips Who do you expect him to be with, me ? You wan break family, your plan no go work. @Clem no worry i always got your back. |
@Migs, Guy wetin that one come mean ? |
ona sure this Mr Turkey Guy well at all ? |
Hope admittance is free sha ? |
@marie jane Finally, you just found out u are no match to me. I thought u had a loud mouth before ? Better dey look face next time. |
@mariejane QUOTE "Listen i don't diss people's parents because i love andappreciate mine.It just shows how uncouth you are." UNQOUTE mind you, i never dissed your parents. I am only feeling their pain. |
@mariejane MEANING>>> You are so UGLY that the devil himself saw you and shouted BLOOD OF JESUS. PARENTAL ADVISORY: Please don't take your babies anywhere near mariejane because she will end up giving the little kid CONVORSION with her looks. |
I bet you don't know that the condom factory has written series of apology letters to your dad for the mistake that led to your conception. You are so UGLY that your mum shouted hysterically @ the hospital "OH MY GOD, IF I HAD KNOWN, I WUD HAVE GIVEN HIM A Mouth Gig" You are so furtunate the nurses intervened she almost exchanged you for a HAND TOWEL. |
@mariejane haaa na me you wan face? seems you are new here. Nairaland no go contain the two of us oooo. U better ask question. |
@brownsilk hmmm i think that can be arranged, as long as their is enough ODEKU and UDEME at the occassion. ![]() |
Wow abeg who know where dem dey sell cemenary forms ? These guyz dey enjoy. |
B£N was so shocked that the kpof kpof he was eating dropped from his mouth. |
@poster which part of the numerous bushes in NAIJA you come from ? No be your mate dey use VIAGRA ? |
**hiss** |
scratches head, why some people joke dey hard to comprehend. Abi na my brain dey TREK ? God i am confused. |
@Migines Is it that party that has AGBADA and AIR FORCE ONE sneakers as the dress code ? |
10 POINTS Walk into your boss' office and say "wow, sir your wife is the bomb in bed". |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 78 pages)

