Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 81 pages)
She no like am because she never bleach that time,she still dey hussle to get money for bleaching cream. |
I didn't see GIVE HER pLENTY MONEy in the list, this write up is a joke without GIVE HER pLENTY MONEY as part of the list. |
In some culture the children belong to the woman, and the woman's family since the man didn't marry her. |
Maybe he get HIV , shame make am kill himself. |
Una see wetin Davido cause because he no gree use condom. |
Beautiful empress will you marry me? You always take care of yourself,and don't let degrading words get to you, am impressed. |
The wife don get belle abi na starch she chop,no be only me see am self, dat man beside am dey wonder too. |
Wetin she do no good at all, she just dey take abroad cover her shame, make she come Nija come stand gidigbamu dey speak grammar dey write plenty for birthday of another woman pikin way she thief him papa from him mama, come even thief the pikn join.Yeye dey smell. |
This Tyga dey chop better meat oooo.... Hmmmmmm!!!!! |
Madam,i don ask about you, and dem tell me say you be husband snatcher, gold digger to your demise husband, and also a home breaker. Wehdone ma. |
Celine dion too marry her manager, but she no leave am ooooo until the man die,madam Farari, if you marry your manager, stay married oooooo, no come tell us say one thing one thing.... Hmmmmmm!!! |
Mama king do quick find another man marry make we hear word for you, your own don dey too much oooooo, must you reply every message? Na wa oooooo!!!!! |
Na when Africans see death dem they do the needful,you dey find property papers when you think say you go die, so you never show your wife your property all this while.... Thank God for your life oooooo!!! |
She wan show the world say she get different skin color, abi wetin bring this open body now. |
Una want make him talk say wetin dey give am money no good before... No mind them,you hear. |
She should hit the gym instead of photo studio. |
She don start talk talk. Enjoy your life leave talk talk oooo. Na so toto talk plenty, come tell us say all the talk talk na lie....Hmmmmm! |
People way dey say mercy don born still look sexy, una no how many children queen don born, because say queen no dey carry her family come outside una dey talk. |
I no see this man giraffe neck again oooooo...those people way say money no be everything, make them think well oooooo,,, Hmmmmmmmm!!! |
So funke senior her husband, and those children come celebrate their papa birthday... Funke,you try ooooo, better wife.... We can't have all in life, the earlier we realize this the happier we will be in life. |
Iyawo JJC. Beautiful!!!! |
No family way no get BUT for this life. Hmmmmmm!!! |
Her unhappiness shows all over her.I wonder what advice she is giving them. |
Na as the wedding take happen he take end, na only her do wedding she no invite anybody, and na only her waka go her papa house by herself.. Wehdone ma. |
Ladies don turn fashion to another thing, how this red abi na pink sandas take match this dress now.... She fine sha. |
I sure say na the ones way she get their picture be this ones, dem still plenty. No be only break dem break your heart, dem scatter your heart, yeye dey smell. |
The man come look like toto husband way say 100 people no fit hold toto when toto dey vex. |
So,that is why una dey make them vex,,because una feel say dem be Jesus, even Jesus self vex throway people goods when him vex inside church ..una must face am oooooo.... |
She no even be like person way don born before, she be like virgin. I wonder why she dey always dey moody for pictures. Happy birthday Iyawo AY. |
When we go hear word for this woman now, na she go first born, na wa oooooo!!! She is addicted to social media way follow scatter her marriage. |
You wan admit say she no like am before, make people say you no sabi, Why bring that in the first place, my friend go sitdon one place , the girl say you cheat, and you get A1 for lle. |
If you let people know say one thing dey pain you, you don enter wahala, because na that thing them go take dey abuse you everytime. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 81 pages)