Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 81 pages)
Iyanya just spoil the girl plan of Nija man way she been wan marry... Why men dey promise girl heaven on earth when he be say na hell them go finally give the girl... Na wa oooooo. |
Dat him second son way he no wan go claim resemble am oooooo... |
Make Linda, and the rest learn lesson oooooo.... Hmmmmmmm!!!! |
I hear say this woman scatter person marriage she come rush go marry make people for no no say na she scatter that person marriage,na true? |
Wetin this girl wan achieve for this thing way she dey do... I sense jealousy from this girl, even if the man chop true true, i believe it was consensual and not rape.. If person say he no wan chop one particular food again, go dey chop another type of food, na crime? Na wa oooooo..,, |
How much dem pay am for that advert of pant and bra? Sorry to some husbands, way don loose the respect of the wives. |
This one no dey even think about marriage at all, na breast way don flat she dey show. |
If i be Ani, i go dey pray make this man no give people belle, as him talk "we shall see" when dem ask am weather he go like born more children.... Hmmmmmmm... That "we shall see"na big word ooooo. |
Which time the thing happen, na when dem small abi na when dem don grow sabi something ? If na when dem don grow sabi something, me i go run oooooo... |
This lady fine now, I wonder why man no gree marry am... |
This woman no ready born any time soon with this one way she enter now... Careful ooooo, babes desperate oooooo.... Hmmmmm!!!! |
Wetin this one know again, if no be to dey show breast. |
The man take style tell am wetin he go do am finally for him cap, but she busy dey do love. If this man really care, he for don go with some of his people to toto dem place go no how far, afterall no be for road he marry am. |
Madam slay body, you no go born again.... |
He mean say he too like bum bum...hahahaha.. |
She really need am to loose weight, seyi, Oya abuse me. |
Oga, double your hussle go marry Ibo girl, na the koko be that... Tell guys say make dem double their husssle if them go like marry Ibo girl, no be this thing way you dey talk. |
I trust you. If i no see you for movie,i no dey watch that movie at all, that thing way you dey talk na him dey make me watch your movie, one yeye boy come dey talk rubbish about am. Make that boy speak grammer go collect Oscar make i see.. Yeye dey smell boy. |
See fine man way this women marry when some babe never even fit catch one bobo for themself, but go dey follow people husband dey scatter marriage.... Carry go mama, i dey feel you! |
My brother, Jesus talk say if you get faith, say you go do pass wetin him do ... Leave them for God to judge.... Hmmmmmm. |
Make daddy yo Just no say him money no go buy am real love,as he don miss correct babe way love am, na yawa dem he go dey jam now. |
I hope say that your single no be the one way go dey say make girls demand billions before them open oooooo.....This girl music na money for hand back for ground Music them. |
Waje chop better ooooo, see the outcome, beautiful girl!!!!!! |
He get age way person go reach way single mum no go be big deal ooooo. No be until you marry you fit born, just find one man way you like born with and be happy. |
Oga, keep advertising yourself to kidnappers you hear...no be for recession you self dey buy 150thousand naira wine... Wehdone sir, they are watching you from high places. |
Oga, keep advertising yourself to kidnappers you hear...no be for recession you self dey buy 150thousand naira wine... Wehdone sir. |
Which one be shock inside, how marijuana take waka enter the house ... Wetin this show dey teach na him i still dey think..... Hmmmmmm |
Which kind son, shey girl way turn herself to boy abi na original son... Yeye dey smell. |
Eni baby, beautiful baby.... Ebube, because you fit afford Wig no mean say make you pack plenty put for head oooooo. |
She is pained because she lost correct ATM, ATM decided to pay other people with correct yansh, and fashy am for one corner. |
I no see kenette okonkwo for this list,, una forget say Andy self follow.. |
So making call near that place don turn business now, i dey go there straight. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 81 pages)