Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 81 pages)
They are beautiful indeed, na swimming time the real face dey show, so they are beautiful ladies. |
She don show una say no more ring oooo,market dey open now. |
They won't run mad, because they would have been born into wealth as you were, and by this they would have been used to wealth. |
Why they decided to opt for permanent tattoos is what i don't understand. Hmmmmmm!!!! |
She dey cry, she get luck say her mama uncle save am when them wan carry am run, if not she for cry well well.. |
26 years old still tied to his mother' apron string ..... Grow up man!!!! I sense lie though! |
How one person go dey suffer for the thing way two people do? Doooooh, mama three. |
50 million for wetin we don see finish... |
This girl wan make this nose ring her logo abi wetin? |
This woman be 2mama... I reserve my comment. |
Na this lady the man been marry,ehhhhh, na wa for this yeyebrities ooooo, they like snatching husbands from themselves . This bimbo lady been dey act and i dey enjoy her movies that that.... So na mercy make am relocate .... Hmmmmmmm!!!!!!! This one don remind me of Stella way snatch person husband too... Na their way. |
He be like say she no wan marry again after wetin her eyes see for her first marriage, na show off levels she dey now. |
Thank God say no be divorce story ooooo.... Stay married pls!!!!! |
She must be a single mother catering for her child all alone... Pained mother dooooohhhh!!! |
Wife beater say him go talk something about mercy if mercy continue to dey spoil him name, wetin he wan talk pass say mercy dey follow men, wetin again? Where dem write am for bible say make you beat your wife if she follow men? Why you no send am packing instead of turning her into a punching bag..Yeye dey smell. |
Mercy, no marry again ooooo , you don born girl, born boy join am, so just dey flex dey go.. No marry iooooo, I don warn you.... Hmmmmmm!!! |
People way dey insult Lillian now,na dem go still insult am if she no manage her company well by allowing anyone get away with whatever they did. |
People way dey insult Lillian now,na dem go still insult am if se no manage her company well by not allowing anyone get away with whatever they did. |
19/4/2017.. This beating no just happen now, he don tey, which means, he don tey way this woman dey die in silence...... Hmmmmmmmm!!!!!!! |
The baby don grow teeth self... Happy baby, chopping daddy's money. |
Some babes no go mind as long as the man dey spend money, owo ni koko as dem sing am.. |
My people, right man still dey for this world ? Madam, just find man way you like get belle born pikin finish, because right man no dey for this world oooooo, it means you won't marry if you are waiting for right man. |
When mercy travels out, she dey go monitor things, ehhhhh,,she do her work well, she monitor well well. I no sure say mercy dey pay am for monitoring work, na the monitoring money she dey take style collect from her husband so..... |
My prayer be say make this woman born pikin it pikins,,because men no loyal at all.... Hmmmmmm!!!! |
Make nobody insult Toyin ooooo, because dem no themself, them no say na show off them dey do, most of them dey die in silence inside marriage. |
Man way no get money dey pursue plenty women,he come be man way get money... Mercy make God help you oooooo..... Men no Loyal at all....Hmmmmmm!!!! |
Kpashan toffi na iyaile, onbe ni oke Aja fun Iyawo .... Any man way beat him wife don start to dey beat women tey tey, he no just start . Kpele ooooo mercy... |
Desmond Ke, those people way dey chop our money even carry am go keep for another country still dey na Desmond way enter politics newly wan come kpeme... God forbid am..... Hmmmmmmm!!!! |
Na person way him mind don relax go put this kind thing for house, as in person way don make am.... Time way person go take bath comot go do another thing, person go say na TV he go dey watch for inside bathroom.... Hmmmmmm..... |
How person go do him wife this kind thing? Hmmmmmm!!!!! Na wa oooooo!! |
Na so he dey start, make she careful not to become yokuzuna. |
I just hope say this woman no wan join divorcee group ooooo.... Hmmmmmmm!!!! All this her talk dey show say her mind no rest for her marriage. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 81 pages)