Celebrities › Re: Charles Okocha Teaches His Son How To Dab (photos) by Came: 5:20pm On Nov 14, 2016 |
Dab well ooooo, because na person way dey alive dey dab. I thank God for you oooooo.... Hmmmmm |
Celebrities › Re: Omotola Jalade-Ekeinde Supports Dino Melaye's Anti-Tribal Mark Bill by Came: 5:13pm On Nov 14, 2016 |
How person go wicked tear him pikin face like that . Na wa ooooo... |
Celebrities › Re: Why I Won’t Get Married – Actor, Osita Iheme by Came: 9:58am On Nov 14, 2016 |
Who you epp, you marry no marry ,na you sabi. |
Celebrities › Re: Comedian Akpororo And Wife Celebrate 1st Wedding Anniversary by Came: 9:46am On Nov 14, 2016 |
Congratulations parrot Akpororo. |
Celebrities › Re: 2face Idibia's Sons, Nino And Zion, In Adorable Photos by Came: 9:19am On Nov 14, 2016 |
Who go marry the one way dey abroad as pastor don marry this one ... This man just dey shoot without plans. |
Celebrities › Re: Empress Njamah's Sexy Look In New Photos by Came: 9:11am On Nov 14, 2016 |
Na artificial things she take dey make mouth.. Wetin make people way get long natural hair, and nails do. Your artificial fit you shaaaa!!! |
Celebrities › Re: Blac Chyna Shares A Pic Of Herself Breastfeeding Newborn Daughter, Dream by Came: 8:43pm On Nov 13, 2016 |
She wan use breast suffocate the baby, abi wetin.... Hunmmmmm... |
Celebrities › Re: Kate Henshaw, Rita Dominic And Lai Mohammed All Smiles In A Selfie At AFRIFF by Came: 8:38pm On Nov 13, 2016 |
The oyinbo celebrities way dem dey copy, nobody dey worry dem about marriage ooooo... Africans will always be Africans. |
Romance › Re: Couple Caught Having S*x While Driving Along An Expressway In Broad Daylight by Came: 3:21pm On Nov 13, 2016 |
More reason to be very careful when crossing the road, many drivers no well ooooo.... Hummmmmm. |
Celebrities › Re: I Wish All My Kids Came From One Woman –tuface by Came: 1:26pm On Nov 13, 2016 |
Two baba, God don bless you, no worry, all is well.. Enjoy your life, nothing dey perfect for this world . |
Celebrities › Re: Photos Of Mr Ibu's Son, Jeffrey by Came: 1:11pm On Nov 13, 2016 |
All I see is black pant,na wa ooooo..... Na all this yeyebrities dey give people wetin dem dey talk ooooo....later dem go say people too talk. |
Celebrities › Re: Sophie Momodu And Kaffy Drink And Gamble With Thousands Of Naira(pics,vid) by Came: 11:58am On Nov 13, 2016 |
Good for them; wetin person way dey collect plenty allowance wan do if not to flex life . |
Events › Re: Man Buries His Wife And 3 Children The Same Day - Pictures by Came: 9:57pm On Nov 12, 2016 |
The thing no give people mouth to cry at all, the matter pass cry. Na Hummmmm, the matter be. |
Celebrities › Re: I Don't Need Efo Riro-rmd by Came: 6:08pm On Nov 12, 2016 |
" mold him into perfection" I wonder if this perfection exist. Hummmmmm... |
Celebrities › Re: Oritsefemi Beaten Up For Slapping A Bouncer At Quilox Night Club (video) by Came: 5:53pm On Nov 12, 2016*. Modified: 8:25pm On Nov 12, 2016 |
So him dey carry slap, and Agboroo lifestyle dey waka ... See people role model. Yeye dey smell. |
Celebrities › Re: I Would Rather Burn In Hell Than Worship A Monster Called God” – Stephanie Rose by Came: 1:00pm On Nov 12, 2016 |
You no see good things select na the bad ones you go dey select ,, your heart no good at all.... Repentance is for your well being , it is not by force . |
Celebrities › Re: Heavily Pregnant EX Beauty Queen Benedicta Akpana Dances To Timaya's Music by Came: 10:45am On Nov 12, 2016 |
She want make Timaya come visit am when she born abi wetin. Timaya, over to you . |
Celebrities › Re: (PHOTOS) 10 Shocking Nigerian Celebrity Marriage Breakups by Came: 10:38am On Nov 12, 2016 |
Na Jenifa own vex me pass, she see say perosn na chronic womanizer, she still go marry am because of desperation. Na dem first start social media wahala. |
Celebrities › Re: Chidinma Okeke God Will Purnish You, Ladies Can No Longer Buy Cucumber In Peace by Came: 10:19pm On Nov 11, 2016 |
She don even make cucumber very popular,people way no no say cucumber get many benefit don know . |
Celebrities › Re: Funke Akindele And Husband Step Out In Style (photo) by Came: 10:11pm On Nov 11, 2016 |
Jenifa don dey fat ooooo, abi she don get belle. |
Celebrities › Re: Nollywood Actress Ini Edo Looking Fab In New Photos by Came: 10:07pm On Nov 11, 2016 |
This her snickers a 12 inches oooo.... |
Celebrities › Re: Kemi Olunloyo calls out Olamide of being fetish again. Promises to unveil Prove. by Came: 5:37pm On Nov 11, 2016 |
Find place go seek for help too, because you need serious help oooooo. |
Celebrities › Re: Man Marries Snake After Losing Girlfriend, Says Dead Girlfriend Came Back (PICS) by Came: 5:31pm On Nov 11, 2016 |
Nothing way person no go see for this world .. Hunmmmmmm... |
Romance › Re: Man Dumps Sugar Mummy Who Wanted Sex 5 Times Every Single Day (photo) by Came: 3:43pm On Nov 11, 2016 |
Nothing good comes easy, you must work before you chop. Hahhahahaa. |
Romance › Re: Photo Of The Day by Came: 3:39pm On Nov 11, 2016 |
Na understanding matter. Hahahahah.... |
Celebrities › Re: MTV Europe Music Awards Collected Back Award From Wizkid - READ WHY by amala.ng by Came: 3:29pm On Nov 11, 2016 |
Dem no send baba nla. Hummmmm!!! |
Celebrities › Re: What Would You Do If You See Your Wife With A Failed Makeup Like These? by Came: 3:20pm On Nov 11, 2016 |
Na to laugh, because I no say no be permanent tatoo, she go clean am. Hahahahaah.. |
Celebrities › Re: Rob Kardashian And Blac Chyna's Welcome New Baby by Came: 3:17pm On Nov 11, 2016 |
No be cut dem cut your belle, bring the baby out, which one be open mouth dey shout again. Na you sabi, mama dream. |
Celebrities › Re: Popular Nigerian Music Legend, Innocent Ujah Idibia Has Revealed The Saddest Mom by Came: 3:10pm On Nov 11, 2016 |
My friend,you no try at all, na you give people wetin dem dey talk about. Money just change you, you no come no say you go marry Ani straight,you dey go do testing, dey born 3 times with one woman, two times with another woman. Ani really love you . |
Celebrities › Re: Rob Kardashian And Blac Chyna Welcome Baby Girl, Name Her Dream by Came: 12:15pm On Nov 11, 2016 |
What next, I hope say no be separation . Hummmmm. |
Celebrities › Re: Photo Of Rob Kardashian And Blac Chyna's Daughter, Dream Kardashian by Came: 12:08pm On Nov 11, 2016 |
Rob no get time to dey hide hide the baby face, like some people and some other copy copy people dem.Welcome baby girl!!!! |
Celebrities › Re: (PHOTOS) Bisi Alimi Blast The Nigerian Police Over Suspected Lesbian Arrest by Came: 11:47am On Nov 11, 2016 |
He dey far dey talk jargons, make he come Nija come tell us as we go take arrange Nija. Yeye dey smell, by the way he don get belle for him husband. Iranu oshiiii!!!! |