Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 81 pages)
Atheist seun, the earlier you surrender to God, and accept Jesus as your personal saviour the best for you.Stop imitating your father,because you can never be like your father. Stop insulting elders, it shows the kind of home training you received. |
This one forehead dey normal, the forehead no get mountain at all. Handsome, and happy baby. The mama dey take very good care of him, even without any allowance self. |
You and your husband grew up together, he was your mother's manager, and you used to call him bother. Beautiful madam,how you and your husband take grow up together,una be age mate?I happy say God answer your prayer ooooo. |
Seyi just dey fat anyhow now, he no even wan no wetin be gym at all. |
This girl no go forget wetin Atigi man do am ooooo, her plan be say she don see husband finally,she no no say Atigi man still wan sample punnies way over plenty outside. |
" I was never married, but the press got me married" "I hope to be married again if a good man come" Anty,you no see wetin you dey talk, you no even sure of wetin you dey do self. Make God help you. |
I sure say your own allowance go pass 300K for month .Thank God ooooo, my sister . |
If you think this thing too much ehhh, you go just run mad. Have faith in God. finish!!!!!!! |
The husband tall or short ? |
Na to test goods before purchase you dey .. Good for you. If person never use many gadgets, the first gadget will seem right. |
The think now be say she no go fit wear the shoe again because she be celebrity . Na once celebrity dey wear shoe, and dress. Hummmm!!!! |
The daughter is a replica of the father!! |
The guy no send lekpa dem oooo, he carry Orobo straight!!!! Congratulations. Enjoy my guy!!!! |
Which kind dress them wear her?. Abi no be her real birthday dress be this ? |
The bride way wear pink,put loaf of bread for yansh,abi na her tot.... Big like dat? Hummmm. |
She wear the body shaper incase the tight dress Mistakely tear make her yansh no show for street .hahahaahha.. |
Good for her. She don turn Sango way dey comot fire for mouth. |
This man is full of drama. I hope say no be for Ghana sun him dey dey preach with him bleached body. If Jesus really don catch am... Thank God oooo!!! |
Wizkid becareful with your thing ooooo, if you no want plenty baby mamas for your life. |
When dem born this one , dem no no say na disgrace him go bring come house.He is very proud to display show of shame, even have guts to wear african dress. For Africa, man, and man dey marry? Mrs my foot!!!!. |
She is a replica of her later mother. May her soul rest in peace. Beautiful Mide!!!! |
Na movie this one go be... This kind thing happen true true? A man, being addressed as MRS..... Abomination!!!!!! |
They won't show off their expensive Weavon anymore, that means they will save some money being wasted on Weavons. |
How much Tecno dem pay you for this advert? You try ooooo !!!!! |
Na one man go cause this one oooooo |
This one way Funke fine like this .... Which part she wan play?... Beautiful ladies . |
This small girl don finish secondary school,,,, how old she be Hummmmm!!!!! |
The two of them have gap in-between their teeth.. Good for them!!! |
People way dey say make women marry, make the person no say dem no go marry dem self oooo, so make men too start to dey ask for their hand in marriage, make dem stop to dey do chop, and clean mouth with the women ooooo. |
Una sure say this man don pas 60 years? . I jealous him body ooooo!!!! |
If you pay big money,come dey sing rubbish way no sell, you dey on your own be dat ooooo. |
Una mean say yemi get mind go buy this flower dress 2.5 million naira. Hummmmm, so much for a showoff . If she wear this dress 2 times now na wahala for her,because yeyebrities no dey wear dress 2times. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 81 pages)
Hummmmm!!!!!