Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 81 pages)
Hmmmmmmmm.... Labour pain no be here oooooo.... |
You can't eat beauty, but you fit use am collect another person husband. Yeye dey smell. |
What is the difference between Red and Wine... Na wine colored dress i dey see ooooo. |
There is time for everything, time to laugh and time to cry, the earlier people no that this will happen in life the better for them. |
You go be him father for next world, meaning say you wan marry lilian again for next world .... I no sure say she go marry you ooooo, wetin you do am strong way make am no mind leave you . |
How much be a bag of rice now, this one way she dey smile,abi the price don come back to normal . |
Davido really show the second baby love, he gave her his late mother's name. |
Behold,the real face of mercy!!! This face no be ojoroooo at all, na real!... Kpele for the beating you hear. |
Who wan follow Omo sexy drag big yansh, una need to see omo sexy life to confirm her yansh, the yansh no be here ooooo!!! |
I been dey think say banky no go Marry, no be only women dey old ooooo... Good as he finally marry. |
People don't make use of psychiatric hospital because they feel that people will see them as lunatics , I wonder why dem go leave mad person with sane people for the same house sake of say them be family. |
Which one be second daughter, what about the one way Ibandan girl born for am? |
Na true oooooo, Benita Nzeribe follow. where she dey self... I no see Nkiru silvernus for the list, abi she don marry or born?... Hmmmmmm!!!! |
When you are insulted or told horrible things , relax , don't loose your cool, check and see the ones you are actually fault in and try to correct them, make sure you don't let the ones meant to degrade you affect you... Insults and horrible words sometimes helps shape one's behavior and life. |
No body life dey remain the same when dem put hand for cokecain, he for just remain for ganja line without crossing to cokecain... Thank God for his life oooooo. |
Na true she talk because with the way marriages dey scatter now ehhhhh, person need to dey mature indeed .... Hmmmmmm!!! |
That yeye man way say him get pictures of how him sleep with mercy,hope say him get pics of the women way mercy husband don sleep with also,he just carry himself come outside come dey talk rubbish,Mercy use you cure konji you come dey talk rubbish..... Why you no tell the husband to send her packing say na olosho instead of the beating way he beat am. |
Na only Wizkid no wetin this fine baby mama do am way he no wan send am and her son. This beautiful babe just throway herself give man way no send am.. Chai!!!! |
This man self get time to dey talk about devil way say she don born again... That means that this man dey follow up on this girl be that ooooo... Hmmmmm!!! |
If this woman way wear black tell those women way dey run comot from their husband house wetin her eyes see ehhhh, dem go go find chill pill drink.. The koko be say most of them still get eyes for outside,dem no wan relax face family things. Those way relax, still dey enjoy their marriage. |
Mumagee, no marry again ooooo, just dey flex dey go....things don change , women no dey tey to comot for husband house now,unlike before way our before before mama dem go dey endure . Hmmmmmm!!!!!! |
So na old ojo road olosho dem plenty... Hmmmmmmm.... I see!!! This talk don really show say na true say directors dey sleep with the girls . |
Na cake he dey show abi na wrist watch he dey show? Na wa oooo!!!! |
Genevieve don marry secretly like Agbani, this her ring na wa ooooo.... |
He sure say she get mental illness because na head he dey always hit am... Yeye man. |
Mr and mrs young.. I love those two!!!! |
I dey wonder who go be bankwy's best man... Hmmmmmm!!!! |
Wetin makeup dey do now ehhhh, so na make up this mercy dey makeup take cover all her beatings scars all this years.... To jealous person no good oooooo, I no say plenty ladies go don wish say na dem marry the man way mercy dey run from now. |
I sure say na high blood pressure kill this man fast fast, as he hear say him illness na million naira illness, him pressure go high straight.... Hmnmmnnnn!!!!! |
I wish make she carry her own children way go give lasting happiness, no be this bag way no even fine way the money fit build house way she carry. If she carry the bag too much, people go start to dey ask weather na only the bag she get without minding the price.... Yeyebrities life get as he be oooooo... |
Why the place no go be like boutique when he be say na every time he use him wife as punching bag, he dey buy things for am... This women really don take plenty beatings oooooo, see as clothes and shoes plenty!!! |
See daddy's pet looking at daddy, na daddy dey give you breast milk . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 81 pages)