Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,624 members, 7,816,569 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 01:16 PM

Chike222's Posts

Nairaland Forum / Chike222's Profile / Chike222's Posts

(1) (2) (3) (of 3 pages)

Religion / Re: Pastor Mike Davids Sues Apostle Suleman For N2 Billion by Chike222(m): 8:35pm On Feb 05, 2021
I'm not a member of omega fire ministries but i hate people blackmailing pastors just to pull them down and tarnish their image.....imagine! he has guts to be demanding for 2 billion naira for who to pay him.....are you the first person that your wife has been slept with....this will bring generational curses and untimely death to you and your family... And you can never escape it....idiot Mike Davids...get out thief...
Romance / Re: He Rough Handled Me On My First Visit To His House!!! HELP by Chike222(m): 10:55pm On Jan 19, 2021
You no wan make im Bleep you but d thing wey im buy... you no reject am and wetin dey your mind when im u dey follow am go house....there is no relationship without sex...the main issue is that the guy is a sex addict and not serious about relationship.....na you rough handle am... no be him rough handle you....okay
Romance / Re: I Never Wanted To Have Sex With Her On The First Visit by Chike222(m): 10:43pm On Jan 19, 2021
Oga... dat girl dey very serious with you but na you wey no dey serious with her and na you go still break her heart and if you know sey you no like her.... leave her make she follow who go love her the way she love am....the girl is dedicated to you and not a flirt....no be wen man give woman money be sey im love her....you are not the first to do so....okay
Romance / Re: Don't Have Sex With People You Meet Online. Pictures by Chike222(m): 10:32pm On Jan 19, 2021
You are just writing rubbish. as for me any woman that comes my way... i go Bleep am so no tell me sey make i no Bleep online....i'm ready to Bleep people i met online since they are going to give me the best sex of my life....park well jor...

1 Like

Business / Re: Nigerian Lady Finds Dollar Notes In Okrika Bag She Bought by Chike222(m): 10:16pm On Jan 19, 2021
Sister, don't think you are better than us by claiming you want to return the dollars to the owner(to who and where is the owner)please it's time we stop deceiving ourselves and be realistic for once....you didn't steal the money so use it to do what you want to do and stop disturbing us jor!.....as you wan do like say na you better pass.....use am go donate to charity or motherless babies home....shekinah
Sports / Re: Davido Shows His Football Skills As He Plays With Friends by Chike222(m): 10:14pm On Jan 18, 2021
I hope sey no be football make you dey threaten to quit music...this kind player na so so fight you go dey fight for pitch....nothing wey i see than straight red card and three match bans...O.B.O... you too much jor....
Celebrities / Re: Photos Of Tonto Dikeh After Cosmetic Surgery. She Looks Gorgeous by Chike222(m): 6:48pm On Jan 18, 2021
You no fine 4 my eye as far as sey you do cosmetic surgery...i hope sey you do also vagina odour surgery join because i no sey na still dat same totoo wey wizkid Bleep leave nai you still carry dey waka up and down....get out mumu celebrity
Celebrities / Re: Laura Ikeji To Undergo Cosmetic Surgery Because Of Tonto Dikeh by Chike222(m): 6:41pm On Jan 18, 2021
Una don see wetin dey worry people... just because Tonto Dikeh do cosmetic surgery... you wan go do your own...she go come back but your own you fit go we hear another story....na mumu dey worry u....i blame you you get plenty come get the one for cosmetic surgery...Mbuk..
Celebrities / Re: Linda Ikeji To Wizkid: ‘before I Mess Up Your Career, I’ll Leave You Alone’ by Chike222(m): 6:32pm On Jan 18, 2021
Linda make i hear something jor... no be as im get money wey make the matter no go far like dat.... if to say na poor man... you 4 neva intimidate am by now with your money.....e be like sey you be secret admirer to wizkid... come here dey post rubbish....make una 2 no just worry us with una mumu beef ....idiots
Celebrities / Re: Wizkid Before And After Fame by Chike222(m): 6:23pm On Jan 18, 2021
I be true wizkid fan but e get many things wey i no too like about am....one thing wey i no like about am most be sey im dey very ungrateful to Banky W meanwhile na who help am become something for this life today....abi im no see many upcoming artiste wey dey find who go sponsor dem and no see....make im get out ...im dey feed anybody
Celebrities / Re: Picture Of Nicki Minajs' Before And After Fame by Chike222(m): 6:16pm On Jan 18, 2021
Na Nicki Minaj be dat...na as she go do plastic surgery,buttock enlargement and breast implant nai e be like sey she too fine and by the way e get any hardwork wey she dey apart from open her legs.. make man Bleep....fucking nicki minaj...
Celebrities / Re: Top 10 Most Followed Nigerian Musicians On Instagram by Chike222(m): 6:09pm On Jan 18, 2021
Make una carry wizkid put 4 no.1 because nothing wey davido dey there dey do... shebi na him sey im wan quit music... make im quit na....wizzy na baba jor!...tuale
Business / Re: Atedo Peterside On COVID-19: 'Nigerian Women Are Not More Responsible Than Men' by Chike222(m): 1:46pm On Jan 18, 2021
There is no how that women can be more responsible than men because they have a very flirtuous and cheating nature...though most men cheats on women also...but you see women...they are the worst things that has ever happened to men in this life....kudos to the men una dey try jor!

1 Like

Religion / Re: 6th June, 2006 - 6/6/06 - Day Of The Beast? by Chike222(m): 9:46am On Jan 18, 2021
6th of june 2006/ 6/6/06 is a date and not the mark of the beast....remember this was the same way which a film was acted that the world will come to an end in the month of
October 2013 and a lot of people were very scared to go to hell fire....I'm a devoted christian worshipping with (Living Faith Church Worldwide) but we should be very careful with the way that we go about with this rapture of a thing...
Religion / Re: What Is Your Best Bible Verse? by Chike222(m): 9:32am On Jan 18, 2021
Psalms 121 KJV
(It always help me whenever i read and pray with that verse... it brings help and open doors to me ....praise the name of the Lord....Allelujah...
Religion / Re: "Drinking Alcohol Is Not A Sin" - Omokri Quotes Bible Verse by Chike222(m): 9:27am On Jan 18, 2021
Sister,stop deceiving yourself....drinking alchohol is a sin whether in the bible or on earth...i don't know why most of you want to be making people think that they are fools.....read your bible and see what drinking made many people in the bible to do.....Lot slept with his two daughters after he got drunk....soon you will come out to tell us that killing people is not a sin....see October 20 as dem kill unarmed Endsars protesters finish....you think sey i dey happy with that rubbish....ashawo woman...go drink... make your son Bleep you for bed...

1 Like

Sports / Re: Lionel Messi Sent-off For The First Time In His Barcelona Career by Chike222(m): 9:08am On Jan 18, 2021
Now una go agree with me sey na Ronaldo nai be d best in the world....see as any club wey im go im dey break record and help dem to win title but Messi na 4 barca im wan end im career make im go another club... make we see wetin im wan go play 4 another club...abeg hail the King of football for me jor!...up Cristiano Ronaldo...
Romance / Re: My Experience Today While Trying To Bleep An Aro Cultist Babe by Chike222(m): 9:24pm On Jan 17, 2021
Bros... ur story just tire me as e no fit narrate anything at all....the girl no speak slangs for you? and she 4 don give you better slap make u fit get sense narrate your story well....story wey no get beginning and end....rubbish story
Romance / Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by Chike222(m): 9:11pm On Jan 17, 2021
Any woman wey no like kissing... no go sabi Bleep man because na kissing nai dey make Bleep sweet well well....as e dey kiss na so you dey put the penis for the totoo......small pikin sense nai dey worry most of these women.... dem wan Bleep but dem no wan kiss you...rubbish Bleep..as if na dem brush mouth pass...
Romance / Re: If 20k Is To Big 4 u To Bleep 2 Beautiful Olosho Don't Open This Thread. by Chike222(m): 9:03pm On Jan 17, 2021
One bad life wey this olosho dem dey live be say...you go book them.... dem go gree 4 you finish...you go give them money... dem go take am jeje but when e come reach time to Bleep her...she go begin tell you rubbish sey she don tire and sey she go fit go for just one round,some go tell you sey.. make you lie down sleep till tomorrow morning... you go your way while some go drink alchohol... lie down dey sleep like mumu....tomorrow your money don expire.....one thing i like about them be sey dem no dey too get vagina odour when e dey Bleep dem.....sweet Bleep
Crime / Re: Yahoo Boy Arrested With Girlfriend's Corpse In Delta by Chike222(m): 8:06pm On Jan 17, 2021
Una no see as una dey use call yahoo boys for anything ritual wey happen...make im go face im warrant and make una no ever call yahoo boys again for this kind nonsense matters....as if una go fit carry money give person......

3 Likes

Crime / Re: Yahoo Boy Arrested With Girlfriend's Corpse In Delta by Chike222(m): 8:06pm On Jan 17, 2021
Una no see as una dey use call yahoo boys for anything ritual wey happen...make im go face im warrant and make una no ever call yahoo boys again for this kind nonsense matters....as if una go fit carry money give person......stingy people...

1 Like

Celebrities / Re: Ehi Ogbebor Gifts Her Personal Assistant A Mercedes Benz (Photos) by Chike222(m): 7:46pm On Jan 17, 2021
She has already bought Mc Oluomo with this her money and now she is out to show us that what a man can do.....a woman can do it more better....make God help me to go jam madam wey go dey give me am in cash and kind....that kind work nai i dey find jor!
Celebrities / Re: Ehi Ogbebor And MC Oluomo Dating?: 'No Man Gave Me Money To Build My House' by Chike222(m): 7:38pm On Jan 17, 2021
You are just daeceiving yourself....which nigerian female businesswoman and socialite does not sleep around with rich men for money....(cheating women)....so because he didn't give you money and tell you to build a house with it and you used the money he gave you to build a house.. that means no man gave you money... all your customers are they females?...na you wey God go first punish...oloshi....hardworking woman indeed...i have seen your hardwork...keeping on telling lies...
Crime / Re: Rivers Student Who Resisted Rape Shot By Armed Robbers by Chike222(m): 7:20pm On Jan 17, 2021
Now you don risk your life to resist rape and make you also resist any guy wey wan Bleep you as you wan go dey do like sey na you better pass....next time.. get sense say wen person hold gun tell you to do something... you do am fast to stay alive because you are not the first victim....abeg stop to worry us with this your mumu news jor.
Romance / Re: Top 10 Nollywood Actresses With Highest Followers On Instagram. by Chike222(m): 8:01pm On Jan 16, 2021
See as Ghanaians just full the list...if to say na Ghana all these people 4 no come out 4 the list....naija na foolish country....i want to leave this country as soon as i can ooo!
Celebrities / Re: Bbn Nengi Bares All, Shows Her Fresh Laps by Chike222(m): 7:20pm On Jan 16, 2021
Is there anything that is in celebrities body that a street girls does not have and do you think it is everyone that is rich that takes care of themselves very well....the difference between the street girls and the celebrities is just the money and fame....dey there dey dream the day wey you go Bleep Genevive Nnaji...dream never come true.
Romance / Re: My Horrible Fish Smelling Vagina Experience(graphic) by Chike222(m): 5:04pm On Jan 16, 2021
I go like you because u come out to let us know about wetin you dey go through with your vagina 4 anyone who has solution to give you... i will even like you more than all this girls who act as if they are the best and still have rotten vaginas
Romance / Re: Nigerian Girls And Smelling Vagina by Chike222(m): 4:55pm On Jan 16, 2021
E good as na una fellow woman nai dey kill una like this and you wey post this topic na u be the person wey you write about and na your vagina nai dey smell like dat....smelling vagina
Celebrities / Re: Cherry Entafield Shows Her New Tattoo By Going Topless, Blasted By Nigerians by Chike222(m): 4:16pm On Jan 16, 2021
We have seen the medical doctor she is... she will know how to treat her patients very nice....she is not even looking very sexy....sex doctor
Celebrities / Re: Bbn Nengi Bares All, Shows Her Fresh Laps by Chike222(m): 3:44pm On Jan 16, 2021
Dear,I dey vex 4 the way wey most girls and ladies no fit take very good care of themselves and still dey form when guys go wan friend dem....i no refer to anybody in particular oo!

(1) (2) (3) (of 3 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.