Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 146 pages)
He didn't catch it, he killed it. ![]() |
USUAL NAIJA STYLE. ![]() |
Strong man. Thank God for your life o. ![]() |
If dem fit kidnap chief priest, then hmm... ![]() |
Sorry, if you are still taking dis lady serious. ![]() |
U don enter wrong "thing" b dat o but please go and see a medical doctor and do a proper medical test to get proper treatment before online people worsen your situation. ![]() |
E be like say na only big big hotels wey people don know since years ago people go dey patronize now o wey b say dem don turn some hotels to hunting ground for money rituals. ![]() |
olodo, herdsmen, bandits, kidnappers, destroyed economy, wasted lives and properties, looted resources and much more aren't nothing. Buhari has nothing good to offer Mr. Liar lie. ![]() |
After how many years? ![]() |
SHAME on Buhari and the industry he created, incubated and promoted. how can banditry be flourishing in a democracy? ![]() |
Dis borrow borrow generation of leaders ehn. ![]() |
BOKO Devil originator. ![]() In a good country, men like this are kept behind bars but na dem dey even contest for the number one seat for Naija. ![]() |
Political jobberman Okupe don come again o, everybody knows he's just a liar like all of them raising dust. ![]() |
Una no fit cover up again. ![]() Justice will surely be served because the whole world is watching. ![]() |
FFK should be called to order ! ![]() |
DEMONS in authority. ![]() God will surely deliver Nigeria and the difference will be very clear very soon by God's grace. |
Na another man wife o, RUN RUN RUN brother. ![]() |
Ask him what he is doing to other people's children here in Nigeria just like his mentor ? ![]() |
What are they waiting for? ![]() |
That's how they killed Babasuwe, evil people. ![]() |
SHAME ON ALL OUR LEADERS IN NIGERIA ! That a man can do this to a woman in this 21st century. ![]() He knows he will rot in jail and will NEVER see these beautiful children ever again in his miserable life if he does this in a country where there is law and order. ![]() BAD GOVT, BAD PEOPLE like FFK ![]() FFK should be called to order for God's sake. ![]() |
Ok but what about your herdsmen and the killers you people imported to Nigeria. ![]() |
Where is the trillion, lori iro. ![]() Generation of old liars like lai-lie. ![]() |
Na dem know dis wan wey everybody dey beef Naija so, maybe our leaders go borrow sense. ![]() |
Make una dey fight dey go while the two footballers in question are laughing to the bank everyday. ![]() Borrow sense bro. ![]() |
A parent endured until their son was killed, I pray your kid doesn't become the next victim. ![]() |
This time around na d pikin of big person dem kill, make we dey watch as the film dey go. ![]() |
Crazy lecturer wey no sabi teach |
Lazy generation of liars, how many army barracks have been attacked? Is there barrack insid sambisa where their base dey? |
What are their names, stop giving us lamba |
Father na druggie, son na cultist and thug, wetin remain. ��� |
PLAN B: Apology |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 146 pages)