Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 146 pages)
Bubu , liar mmd plus dier cabinet will not see it, it never occured. bad leaders ![]() |
But una no talk about una terrorists and boko satans plus imported fulani terrorists. double standard Bubu and liar mmd. ![]() |
Una no em killers ![]() dis pipu sef ![]() |
That's why Jona and Bubu met yesterday or so. ![]() |
Demonic agent altine, God go catch you. ![]() |
Dem dey em pocket. ![]() |
Na today... ![]() |
Africa is in a serious sh*it. ![]() |
U mean u forment ur own evil. yeye senator ![]() |
Demons continua... ![]() |
Dat bridge again ! ![]() |
This is NO DEMOCRACY let the truth be said simple. ![]() |
Demons-in-power. ![]() |
Na who dey deceive who? ![]() |
See person wey wan b 1st lady. She no even get manners. ![]() |
That lizzy na one demon-possessed fellow wey dem never realise. Everything about her na controversy, All these yeye people wey yoruba pack full yorubawood sef. ![]() |
African remote control. ![]() |
They have declared war already and they will fail. Bad people with no respect for human life. ![]() |
Tell Buhari... ![]() |
Eyah, people dey para seriously but where the Ak47 ? awon omo aye. ![]() |
Wait and see what happens whether na ya papa land reach south una go know. ![]() |
Attention seeker. ![]() |
Na who say make ya papa no get money wey you go take flex? Abeg, park well jare. ![]() |
What about killing of youths at the lekki tollgate? ![]() |
You can run both together,just get a trusted hand to help you with the business. Congrats |
Gandollar was chie negotiator in dollars. ![]() |
Dumb attention-seeker. ![]() |
All these recovered monies end up in the hands of bandits and terrorists. ![]() |
Wey dem go dey hide their AK47. All dem demons. ![]() |
Think of the reverse whether you go get small sense. ![]() |
Another demon in authority. Baba God will surely deliver Naija from all dem demons. ![]() |
Dis people no get tilani gaskiya. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 146 pages)
