Ebamma's Posts
Nairaland Forum › Ebamma's Profile › Ebamma's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 149 pages)
.big deal, make una dey dia the spend thousands before girl give u her body,with just 500naira i can enter the nearest ashawo joint and enjoy my valentine |
.Their own na play, make them enter my village see as 8yr old girls get two children |
.of all the thousands of good topics being created by nairalanders na useless topics like this the always make frontpage,#the mods have been bribed |
. |
FXKing2012: This is a microchip being given a different name to deceive people; this is the mark of the beast as prophesied in the Bible, pls run run run from it. This is end-time sign, wish my people would be wise enough to see the real aim.You see wetin too much garri dey cause? |
Garried |
As an aboki man will say perry porny, |
Mcdondayan: They should be Aluuedwe are deluded |
Teacher:akpan differentiate between an enterprise an a market Akpan: Sir,enterprise is a place were somebody can enter and price how much the are selling something while a market is place were him go go buy am after him don enter price am finish Teacher faints |
Akwa Cross has got talent, we are the best,thanks cobhams for keeping our flag flying |
if nepa give light na for my house but if light no dey na for my neighbour house |
Our Eagles who art in afcon victory be thy name,thy trophy come,let the cup be given to us,as it is in heaven,bring us this trophy our deliberate,and forgive us who killed victor moses's parents,as we forgave those who stole our pension funds,and lead us not into confusion but deliver us from high blood pressure for thine is the trophy, the title and enjoyment forever and ever amen |
1)wetin concern us? 2)him dey find driver? 3)how will it help me to pay my outstanding house rent? 4)una no dey go church? |
If u notice the mukina fashion's players get plenty muscles like wrestlers because the eat boiled unripe plantains if nigeria wants to win them the have to increase their intake of garri mixed with kuli kuli |
This valentine threads are getting boring |
Must all valentine threads make the frontpage? |
With inec by its side, PDP, can't stop winning, even if all nigerians vote against them |
Nonsense,my mum resigned from her job to take care of my juniour sister till she was 1 year old, that's what you get when u value your job more than your baby |
While i'm here looking for just 50k to pay my rent,the are giving millions to people who dont really need it #kidnapping things on my mind |
So na true say nairaland don run out of news to carry come frontpage? |
Sam Milla: Why not in Nigeria where He have millions of fans.U wan make him do am for naija so that u go go chop rice abi, your plan don fail |
Laila Ikeji: Annie announced this date on her facebook page today. happy for the fine couple.Laija ikeji as you hear say your sister linda ikeji don buy infinity,u dey very desperate dis days,no worry your turn go come |
So dis woman na almost my mama mate oh? |
freecocoa: Its a pity.No dem dey follow sell garri too |
The population of nigeria is 150million,even if them die we go still plenty |
None of the above Im only going to vote for GU(garri united) party |
Did i just hear you say clueless in charge |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 149 pages)