Gemale's Posts
Nairaland Forum › Gemale's Profile › Gemale's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 60 pages)
billyG:Make im go do nikkah 4 d woman if im wan marry am. No b 2 dey gbensh am 4 Koro. No b adultery b dt (2 dey sleep wt person wey u neva marry) |
Fedayeen02:No b adultery b dt? According 2 dem sharia law (which I find barbaric BTW), dem suppose either gv dem 100 lashes or stone dem 2 death I no Sabi which 1. |
Oya All of una wey read mech engineering 4 skul, na ur chance 2 shine b ds. Y una no fit come 2geda 4 una association 2 produce vehicle engine 4 9ja? No complaints o! Abi metal no boku 4 9ja? Una don get raw materials b dt. All of una wey get 1st class & 2.1 4 mech engineering, where una dey? Who ur degree dey epp if we still dey import vehicle engine? Wetin b d difference btw una & person wey no come go skul nw? All those profs & Drs of mech engineering wey dey call demselves expert dey use tym wey dem suppose use dey solve ds wahala dey plot hw 2 f**k students up & make dem courses harder. Any education wey no fit solve problems 4 our country na waste IMO. |
Blakjewelry:CHAI!!! No offense bt our ancestors bn stupid gan. On top wey simple smtn lyk ds na im 1 charlatan go kpakay sacrifice wey im tell dem 2 bring gv d gods. |
olapluto:Oya make I x plain d so called cosmetic gadgets. D 1st is a pic of a dog in a bulletproof vest which is used 2 protect d dog 4rm being hit by bullets. D 2nd is a pic of a dog attached 2 its handler, who seems 2 b a paratrooper. Nw let me xplain hw dey can applied locally (eg in d sambisa forest). Dey can b deployed 4rm air in2 hostile territory 2 carry out reconnaissance, search & rescue & oda operations. D dog can even even serve as a point man in d mission. Do u know dt a dog's nose is abt 50 more sensitive 2 smell dan d human nose? Imagine such properties put in2 use by our army. In covert Ops, it can b used as a tripwire 4 alerting d teams of enemy presence. Wt of in combat situation? Hv u played call of duty b4? U wld c hw dogs r employed in close quarter combat. Since a dog moves faster Dan a human & hv a smaller mass dey r more difficult targets 2 hit 4 d enemy. Once dey pounce on their quarry, dey sink their fangs in2 d neck region targeting either d jugular or carotid vessels which wld cause their victims 2 bleed 2 death in a mata of minutes. 1 of D major problems our military stated affecting d advance of troops in sambisa is d presence of many buried mines, explosives & IEDs. These dogs can b used 2 sniff out these items due 2 their heightened sense of smell. Also their light weight due 2 quadpedalism is bound nt 2 detonate pressure-triggered explosives. All in all, we wld do well 2 introduce canines in d war against bh. D problem is dt typical Nigerians lack d capacity & patience 2 train those dogs well enuf 4 these operations. I've nt even heard of us doing ordinary potty training 4 our dogs sef. |
Dronedude:Who isn't important? U Sabi who mark Zuckerberg b? D youngest billionaire in d world, owner & founder of Facebook (dt owns instagram & oda online ventures), D man who donated more dan half his fortune 2 charity nt too long ago, 1 of D top richest pple in d world ... IMO dt dude is more important Dan buhari, Jonathan, obj put 2geda. Infact d only pple wey I fit even rank pass am na dem bill Gates. Gv honour 2 whom honour is due. because say im b underG person no mean say Im no powerful. E sure me say if na wizkid, Davido or 1 of those Lau Lau pple, u 4 don nearly kill self on top dem mata. |
delawal:If govt can't step up & do their job, y do we need dem? Y r dey getting jumbo paychecks? We as a pple hv 2 start demanding nothing bt gud governance 4rm our leaders. It wld b d greatest shame 2 D Nigerian govt if dangote is able 2 do wt dey hv successively failed woefully @ despite being in possession of huge petrodollars. |
Benjom:No mind dem. Dem go come dey enforce useless dress code wey neva epp anybody. So mark Zuckerberg no dey well-dressed lyk ds abi? Along oponu oshi. Make we continue dey carry suit and tie mata 4 head wen oda pple dey find development. |
diva90:Abegi!!! All dt 1 na wetin oyibo dey call semantics. All na ashawo work. Whether na runs girl, aristos, escort or any oda name. No b MI talk am 4 fast money, fast cars say "ashawo na ashawo no mata wt u drive"? D only difference btw dem & ashawo wey dey stand 4 road na d amount dem dey charge. Whether dey f*#k minister, senator, pres, welder, mechanic or plumber no mata. Ashawo na ashawo. |
CHAI!!! Na so 9ja don hard? Ashy don dey charge 35k wen last tym i do, na 5k d ashy collect wey I knack am wellas. We do @ least 4 styles (make I even try rmbr... Missionary, canine,sitting , carrying etc). I bn dey even vex 4 myself later say I b mugu as I carry dt big money gv am. Na so person open mouth talk 35k on top puna mata. Wetin special abt d thing she carry 4 her leg middle? |
A carryover student proudly reporting. Op dey lie gan. Most carryover students no dey lyk dt. |
omojoshy:Na y u no come b doctor. Neither of those substances dey cause sub arachnoid hemorrhaging. |
ifex370:Y I no go vex? Person go dey treat anoda human being lyk rag. E gud 4 ur eye? |
Omo mehn!!! I dey fear dt word gan. Even 2 dey hug/touch woman anyhw sef dey fear me because me as man no go know when rape start or end. No b hw my lawyer cousin c me dey scope woman uku 4rm far talk say I dey sexually harass person. My rule Sha b say as dwoman talk no, I no go kuku pursue gbenshn mata. 2 even try beg am 2 reconsider I no go try. |
Babzilla:It's nt by force bt d avoiding & running away is f*#kd up. So because she cnt b in a relationship wt d guy, she nw killed their frndshp? Isn't she suppose 2 just refuse d guy's toastn bt maintain d closeness btw dem. No ryt tnkn guy wld want 2 lose a gud frnd because she refused 2 date him. |
Y r some women ds callous? Agreed u cnt date d guy bt wts up wt avoiding him lyk he's a leper? Dts wicked because u wld make d guy feel he did smtn wrong. Some girls act lyk it's a crime 2 hv feelings 4 Dem. U wld try 2 b nyc 2 som of dem & dey wld gv u look dt wld make u gv ur self a 2nd thorough look 2 ascertain dt u didn't mistakenly step in2 faeces. Simply turn d dude down & act lyk he neva asked u out bt no u hv 2 gv him attitude. @ least som girls wld try small 2 even frndzn d guy a least dt way we still remain frnds. d 2 d 1s dt act lyk d girl op mentioned, f*#k u all. I hope all d guys u like/try 2 date treat u d way op was treated & ultimately may dey all live a sad, lonely & depressing lyf. Biatches ![]() |
(singing) all d fyn girls hv join gang...... U r putting all black; bad gang. |
prettysolid:So it's only when u r on suit dt u luk smart ![]() |
Freiden:Tym, attention, dates, gifts on bdays, vday, Xmas, Easter, somtyms sallah, recharge cards, phones etc. I no go shock if some guys on NL don buy woman car so as 2 continuously get visa 2 punania. Until I get 2 shag a girl who doesn't ask me 4 anytn related 2 money, I maintain dt women dnt gv $€x 4 free. |
Freiden:Abeg wetin b OT? & though it doesn't mata, let me state 4 d record dt I'm quite good looking ![]() |
months:When I hear or read tribalistic statements lyk these, I cringe in shame on behalf of D ignorance of d person 4rm whom it emanated. @ ds age & tym, 21st century 4 goodness sake, pple r busy badmouthing & stereotyping anoda tribe or ethnic group. So u wldnt allow ur daughter 2 marry som1 she wants simply because he's Yoruba? SMH. I mourn @ ur folly. Ds sort of backward tnkn is d reason y our continent is in a big mess. U blacks r discriminating among ur selves over smtn as flimsy as tribe & meanwhile u get angry wen a White man discriminates against u because of skin colour. Little wonder we r nt developed wen we cnt come 2geda & bury ds petty hatchet of ethnicity. |
attackgat:I'm a product of such a union & I know of @ least 2 oda such unions in my extended family so it's nt dt common 2 me. D rare 1 is marriage btw Igbos & hausas. |
Freiden:Yes pple do. Since I stopped paying, I stopped straffn. Most women (many wld deny) wldnt gv any guy dt doesn't spend on dem d tym of day nt 2 even talk of opening legs 4 him. |
martinsadnan11:Even if d babe sleeps around, a guy shldnt go around broadcasting everytym he straffs. It's called hvn class after all matas involvn private parts shld b kept private. |
Dem tnk say ds na suits & dem b Mike Ross. Woe betide anybody who is caught. As d Holy book says "it wld b beta if a millstone b hung around his neck and he b flung in2 d sea." |
Ranchhoddas:So it's until 1 has pple behind him/her dt 1 wld begin standing 4 d truth? So truth or ryt is abt wts popular? smh. If u dnt hv d guts dt d boy has, say it. It's not evry1 dts imbued wt courage bt dnt try 2 glorify ur cowardice & shame his honesty. |
Ranchhoddas:Wts emotional abt challenging wrong & calling things as dey r? Evil wld keep on flourishing until pple stand their ground against it irrespective of D consequences. Yes he might not gain in d short run bt ultimately he wld get his reward. D ryt way is nt d easiest. A classic example is d world acclaimed Nelson Mandela. Do u know dt he had 2 leave skul because he refused 2 allow himself 2 b a foisted leader in d students' Union? If he wasn't man enuf 2 choose d hard way, hw wld he hv bn able 2 later on face & fight apartheid? Even in fighting apartheid, he was jailed severally b4 he was finally victorious. Karma is always dere 2 reward or punish pple 4 their actions. |
babyfaceafrica:Of cos. Ur purpose is 2 lick a$$ & b a sycophantic yes man 2 ur superiors irrespective of whether wt dey r doing is ryt or wrong. Ur aim is 2 do it long enuf 2 either curry special favours wt dem or gain a certain leverage over dem so as 2 b able 2 either succeed or overthrow dem. When u r finally dere, u wld nw b as bad if nt worse dan d pple b4 u after all since u had 2 swallow a gallon of D proverbial phlegm 2 reach ur position, y can't ur subordinates do d same? So dere4 I understand y u r so lily livered dt u can't stand boldly & defend d truth since doing dt is nt in ur interest & negates ur purpose. |
Wt of ds 1 Pogonophobia d fear of beards. Really weird innit? |
RooRuudRonSaha:Haram!!! U just blasphemed saying God made a mistake. God doesn't make mistakes. Nw y don't u go & slit ur throat d way those wicked, evil pple did 2 dt poor Igbo woman in kano on trumped up charges of blaspheming d prophet (S. A. W)? After all, according 2 some muslims, it's wt sharia law prescribes. Hypocrite. As 4 my brain, u can't find my model because it's too advanced 4 u 2 c or comprehend. U tnk my brain is lyk dt ur pentium half microprocessor u carry upstairs? |
Quakertellicus1:A job dt u r getting paid 4 nt a skul u paid 2 attend. After all wt u r basically doing in skul is sit in a class, listen 2 lectures, use D library & write ur exams @ d end of d semester. So 4 ds u need 2 wear suit & tie abi? It's just d prioritization of d things of little import. |
RooRuudRonSaha:Kindly go & take a loan 4rm d bank of commonsense. Hw wld u lyk it if som1 said "Muslim girls r suicide bombers in disguise; religion of terrorism"? Doesn't sound gud does it? D fact dt xtians dnt wear hijab or burqa doesn't make muslims more decent dan xtians. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 60 pages)
Because if she's a runs babe, then that price is just about what all these girls collect, some even demand 40k up, some don't collect anything less than 100k.... If she's a prostitute then she's on the high side.

