Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 194 pages)
E be like na TINUBU dey govern all Eastern states, cos non made it on that list. Our Israelite brothers with the richest trillionaires in Nigeria, can't afford to pay ordinary #30k minimum wage ..... Awon audio billionaire. |
Jersey wey Dem go take wipe their tears last last..... South Africa keh For where super eagles dey.... ??Shoe get size Okrika get quality |
A female Colonel locked him up A female Colonel...... Hmmmmmmmmmm A female Colonel |
From Glory to Gutter Police sef.... Like they all have the same training Why nowwwwwwewwew |
gratiaeo:Hmmmmmmm But no money was said to be missing when the ministry was under Osinbajo or his croonies...... ![]() ![]() ![]() ?Prove me wrong please Osinbajo is not a saint either. Am talking about this particular ministry under him. But bad Belle is allowed The moment you mentioned APC, l knew were you were coming from. |
BUHARI cousin abi na niece Goddddddddd...... I don know say , that woman na advanced fraud... Since BUHARI moved the ministry away from Osinbajo like dis, give her Everybody just dey dip hand dey chop inside the ministry. Every government officials. |
So what's wrong with that..... ??The Nnewi branch of surulere people wey wan do one million man match for surulere, as Dem no gree do am nko.... ![]() ![]() Somebody must mobilised voters na abi.... ![]() ?? |
Anything wey start from the west The North go carry am enter another level. Everything na politics to them... Anything anything to prove that they own Nigeria is welcomed by them..... Who carry me enter motor with these Chadians and Nigerien people like dis |
If l say Ali Say Ndume il If l say Yari Say Abdullahi The Senator matter don tey but, Dem never see am pin down. |
Fake and staged........ ![]() ![]() ?Also with the ones police personnel were involved too right........ ![]() ![]() ??Una too like play for this country. Kidnapping/ banditry/ Bunkering/ Terrorism won't be booming like this, if security personnel are not involved.... Quite me anywhere....!!!!!! It is joint venture Everyone of them are beneficiary. God help us ooooooo |
How they have been performing in this tournament so far...... Angola see four chances score three.. So clinical in front of goal Nigeria see four chances score one...... So wasteful in front of goal My prediction If Angola scored first they won This Nigerian team is just fill with individual skills and brilliance, no team work at all. |
Be careful,what you wish for. Finally, you pushed him to island life, enjoy what you caused. Baba no go ever ever follow you back to mainland Lai Lai Main kini.......... Na only you Waka dey like dis |
Dem don dey come small small Enticed and enslaved mentality in the name of doing business. |
A state is trying all her best to attain a good heights Children of hate, perdition and destruction are hating. Lagos is dirty Lagos is smelling Yen yen yen Una go still follow night bus enter BORN DESTRUCTIVE ELEMENTS. |
Fight never start, una don dey run strategically...... We dey tell una say Isreal no be Una Papa mate Una dey form RoboCop online..... Iran sef no wertin lsreal fit do, Dem just dey do newspaper propaganda up and down. Iran dey form media warrior. Make lran just do shit enter lsreal lasan Dem go turn to another wasted land. Isreal no send anybody Papa like dis You show face You collect. |
🤣🤣😅😅🤣😅😂😂 🤣😅😅😅😅😂😅🤣 Surulere Lagos Abi surulere Anambra..... This Andrew liver salt party too like play 😂😂😅🤣🤣😂😅🤣😅 Make una come labour in vain as usual |
Wertin dis one go explain give God say, keeee am now |
Silentgroper:Broke man don drop quote |
gaskiyamagana:E no hard to know them How is that relevant to this thread. I no kukuma mention name. Una don know unasef Trouble makers, suicide bombers |
E no go pass the Hamas sympathizers Na Dem fit do this kind thing You wonder why isreal want them wiped out. |
My own advise to that gender... Your Papa and Mama no fit poor, make you sef come marry poor. Avoid, lazy, poor, zero potential men Get sense Avoid yahoo boiz because when cash out no flow again, na you be the next sacrificial Lamb. Get sense Lastly No dey carry #500k hair On a head wey no fit reason, how to make ordinary #50k Get sense |
😅😂🤣😂🤣😂🤣😂 😅😅🤣😂😂🤣😂😅 No be how far Na how well OGA NA MASTER...... Obaseki na knows who call the shot in PDP. You go get the Funbara treatment this time around.... There will always be a day for betrayals. He don see wertin DINO eyes see ahead. He don use Dino calculate. |
Make Dem quick cut him John Thomas Case cleared and solved. Wereyyyyyyy |
Anything to eliminate the terrorists are welcome..... If terrorists can burrow into the ground for safety, any idea to terminate them is welcome. Pikin wey say him Mama no go rest, him sef no go see sleep. |
All hail the street president... Social media commander in Chief of the armed forces. Make una sha dey deceive this gbajue. |
😅😂🤣😂🤣😂😂😂 😅😂😂😂🤣😂🤣🤣 Office of immediately pass governor Wertin we know go hear from Yahaya Bello And wanted to be president...... You see Bello You see a power drunk man. Last last him go soon cast No champion forever |
Agreement is Agreement Betrayal no dey get peace before..... Na wertin you sow , you dey reap so. Person deny other qualified candidates, even imprisoned one, all for your sake. You come turn around against am, you come dey find peace..... You go see pieces..... |
Out of 100, before you see one good police person eeeeeehn Be like you dey find angel for hell fire LEGALIZED ARMED ROBBERS. DEM AND NEPA dey contest for wickedness in this country |
😅😂🤣😂🤣😂🤣😅 😂🤣🤣😅🤣🤣🤣😂 Political hustler......... You go dey trust Nigerian polithiefcians 😅😅🤣😂🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣 |
Dis yahaya Bello too dey over estimate himself Person wey ordinary woman, madam Apoti make am wet him pant during last election. Na another low budget Wike he be. Wahalaaaaaa for who get both yahaya Bello and Wike on his team Be like combining Balotelli and Abrahamovic |
As long uzoho is not in goal, we will win but With that uzoho Make l just dey laugh the super eagles |
🤣😂😂😅🤣😂 😅😅🤣😂🤣🤣 Mr Gbajue don land He wan come follow shed crocodile tears. Mr Ajala travel. Well before 2027 sha, the map of Nigeria go don dey appear indefinitely for him shoe. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 194 pages)
??