Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 194 pages)
Pakistan attacked lran on her soul.... ??Iran sef dey form superpower. Dem forget say, Pakistan na den of terrorists. Terrorist attack their fellow terrorists wertin concern me But Pakistan get mind ooooo |
Ibadan people are waiting for his generous donation Abi na only greetings and commiseration him get for them..... ![]() ![]() ![]() ?? |
Dem keeee dis one inside lran oooooooooooo E never even go out go face war Iran sef dey wan form world power Small yansh sef dey shake. Make lran just dey play Na lran go tire. |
😂😅🤣😅🤣😅🤣😅😅 😂🤣😅😅😅🤣🤣🤣😂 Labour party is truly the party of the masses. Fraudulent party Even before the arrival of the GBAJUE MOVEMENT Labour party ticket was not in anyway close to half of that amount. Immediately Mr Gbajue joined Labour party became party for the ELITES . Make una just dey play |
Wereys no get money for food to quench hunger but Dem get money to fight. Like war get gain..... So if you kill everybody, only una go dey abi... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ?Awon wereysssssssss |
The man who never wants him to be there, finally met the man who was determined to be there........ Obasanjo go greet am standing Your Excellency Mr President By force by fire Is God not wonderful.... Relax, your haters go bow last last Either peacefully or forcefully |
May her soul find rest People go come dey show her fake love now Na so life dey be sha You get more love, when you are gone |
Person wey dem supposed arrest and jail Wan sue person. So pikin dey hungry you now What if she don abort according to your plan. Dem supposed do public flogging for you. Use you do example for others like you |
See wertin 5seconds men cause Blame Dem Na Dem cause am |
Dem dey drag who no get shame... ?Wertin concern polithiefcians with shame Shame na their middle name |
Stop playing When oga talks boi boi must obey Funbara dey play Just dey play......... For this game, na only funbara Waka pass This crisis in Rivers only benefit BATMAN more Na game plan FUNBARA must play with both hands and legs |
The question is When has the economy been better.... ??A giver is a giver irrespective If you have not been doing it before, it will be very hard to do . Practice make perfect. Nobody is forcing anybody to pay First Fruit It is a voluntary exercise. People who have been paying, will tell you their testimonies that made them not to stop paying... You don't stop doing what is working for you. Na wertin no work for you dey bring complain and murmur. |
Whether it is a curse or a blessing depends on what you chose to use it for. Times are changing, Everything is being abused, it depends on what you chose to do with it. Social media has come to stay, it is the borderless country |
RASHIDI YEKINI I NO SURE SAY HIM GOALS REACH 60 FOR NIGERIA SINCE THEN ALL THIS WANNABES CAN NEVER EVER BEAT HIS RECORD..... AIYEGBENI TRY OTHERS ARE JUST PRETENDERS, DEM NO REACH |
See wertin person supposed wife dey talk for mouth. I know before sha but Finally The olosho in her have found a voice. Una sha wan make RMD die suddenly before his time. I love that man, e Sabi avoid scandal eeeeehn If not, Dem go don destroy his illustrious career. IYABO OJO, YOUR PLAN FOR RMD NO GO WORK |
Eyaaaaaahhhhh Inexperience caused you this You should have asked them in return, how much the organization pay for such position and if they put it back to you Then you asked twice how much you earned in your former place Wow Wow Wow Wooow Go plenty pass ambulance own Because na you go shock them. E don happen sha Put your head up and do your job, never ever look downcasted or defeated |
Hmmmmmmm Bobo wey no dey give shishi Don dey serious with donations this days ooooooooo 2027 is a must....... Na final nail on the coffin you go chop |
😂😅🤣🤣😅🤣😅😅 😂🤣😅🤣🤣🤣😅🤣 Atiku sha wan colonise Nigeria by force by fire sha... This is the height of despiration Baba Atiku you no dey tire since 1993 faaaa |
Funny man In a case in Ekiti state (2003) Fayemi vs one person like that..... During Fayemi first tenure election as Governor The opponent lawyer got him angry during court proceeding and he said angrily " I have been practicing law before you even join the law profession" The junior lawyer replied him "Age is not wisdom" The whole court room burst into laughter. Since then l have been following him steadily |
mbos:So your future dey Gbadebo hand abi Shey your mumu no too much Lai dis 🤫🤫🤫🤫🤫🤫🤫🤫🤫🤫 |
Well sha, Chinedu Gbadebo don win Lagos State for Twitter...... Make e take that one hold body 🤣😂😅😂😂😅😂😅😂 🤣😅😂😂😅😂😅😅😅 At least he win for one place |
🤣😂😅😂😅😂😅😂 🤣😅😂😅😂😅😅😅 MOHBAD wey you dey bash anyhow Talk like that sef We know how it ends. You wan dey follow woman fight and you be man..... Hmmmmmmmmmmmm When you dey accuse Dem of being Gistlover, who you tell that time. Dem don come for you now You dey cry.... I Sabi talk I Sabi talk Na here your talk don land you. Like you dey follow woman drag something Na because Dem never ready for you If Dem get your time YOU ARE GOING WAY WAY DOWN |
Ordinary slogan dey threaten police So make we gree make Dem dey bully us anyhow abi....... ![]() ?We no go gree for anybody police inclusive. |
One day go be one day For this Bross E go be for am one day Shameless man |
You dey ask Nigerian for their salary, even in public at that.... You wan hear the truth or you wan hear wertin go make your brain wan burst |
🤣😂😅😂😅😂😅😂 🤣😅😂😅😂😂😅😅 That's politics for you Na you dey take insult for wertin you believe, nobody send you to believe. If appointment na base on support, na him be say the million voters who voted for APC should all be appointed into one position or the other. Politics no be village association gathering Baba rest. |
aswani:Let's give them The most entertaining Yahoo party of year 2023 then. Very very loud in deceit |
The tone and the body movement and reaction while saying so matters. Moreover like somebody said earlier If you are having problem with that You are probably keeping bad and promiscuous friends and you are well aware of who they are. |
😂😅🤣😅🤣😅😅😅 😂🤣😅🤣😅🤣🤣🤣 😂😅🤣🤣😅🤣😅😂 Casualty indeed Gbajue movement. You say you were rigged, okay produce a result that counter what INEC tendered, you no fit...... What kind of nonsense is that..... ![]() ??Well Obi and his Gbajue movement really entertained me in 2023. |
See who dey advise government Like he did better when he was in government Pot calling kettle black Awon wereysssssssss |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 194 pages)
??