Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 113 114 115 116 117 118 119 120 121 (of 194 pages)
One good turn deserves another. Well done Funbara But Dey look back oooooooooooo Anybody fit do you strong thing ooooo Be very very alert |
BrutusOj:Na better things dey suffer from Bad belleism Anything wey no suffer from bad belleism No be better thing |
If the Nigerian guys play like they did against cameroon, this tournament is theirs Who goes Angola Who born Angola Where Angola dey talk from |
Tuface talk say E be like say Dem wan to tell us Another story again oooooooooooo BUHARI said same Na here we dey....... polithiefcians |
This religion and wahalaaaaaa sha Haggai people Very very troublesome people He just wan cause trouble. Na so Isreal dey him own Hamas go bomb am Na you go find trouble Na you still dey shout massacre |
Women hating on women Even before God said " Let there be light" Women too hate themselves die, they only unite against Man. Anything against a Man, unite women. But loving each other, no dey their dictionary. |
Disrespectful IGBALODE CHILDREN everywhere. Even Wizkid protested live on stage for the king himself. All this uncouth, mannerless, money miss road, cultureless children everywhere. Civilization my foot THIS IS AFRICA |
PinkNature:Addicted fans Dem no old and recent shoot Baba l hail theeeeeeeee Well done ...... More sights to your eyes |
Tayomi37:Now you know Incase you get am for mind Commot mind oooooooo l support life sentence for Rapist, wertin be 6-14years, make Dem comot for jail, continue abi.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ? |
You see where the problem is The so called government officials in collaboration with law enforcement agencies are the real law breakers. Na dem gan gan be the criminals. Very very lawless beings. |
1Alex:GBAJUE things..... What else are you expecting from the GBAJUE MOVEMENT. |
Hmmmmmmm OBI shikolobi OBI But ibadan people chop ordinary sorry from Mr Gbajue himself hope no be audio donation sha. Una dey see the kind of bullet wey NIGERIANS dodged....... |
😅😂🤣😂😂😂🤣😂 😅🤣😂🤣😂🤣🤣🤣 Shey na stone Una elect as president ni Sickness no be anybody Papa mate Ok, he is sick, he went for treatment So.......... ![]() ![]() ?PDP and her low budget Gbajue, Andrew liver salt party members are madttttttttttttt Na so una shout during BUHARI tenure All of Una Papa and Mama don die finish, BUHARI is still alive. 8years is too long to be useless and wailing oooooo |
End death penalty keh.... Na wertin dey detal some people from killing others be that oooooooooooo If not dead body go surplus...... We dey talk say, make Dem make kidnapping a capital offense, una dey talk abolish death sentence. If to say USA dey charge all those idiots wey dey shout people anyhow for capital offense and not MANSLAUGHTER, the nonsense shooting for don reduced if not stopped. Abeg, make Dem leave us, make we do wertin dey work for us. Na their style of democratic government, carry us reach where we dey so. |
So civil society is now more powerful and lawful than the court. Make Dem no sha encourage Funbara into destruction. Na so Dem go give am liver, disappear when the heat plenty. |
All of Dem na same same Shameless polithiefcians..... |
This prophet of Baal Don come again. Ordinary football prediction wey he talk, he failed. |
What are we friends for..... ![]() ![]() ![]() ?End time friends. Na sample, he show you so, If chance dey he go show you more |
Declare kidnapping a capital offense punishable by death. No jail sentences attached but strictly death, wether successful kidnapping or even an attempt to kidnap and watch it fizzle away. It is the new oil rich business now across the country. MAKE IT A CAPITAL OFFENSE PUNISHABLE BY INSTANT DEATH |
🤣😂😅😅😅😂😅😂 🤣😅😅😂😅😂😅😅 Dis Putin eeeeehn Madness don finally enter him head. That thing wey he dey look for, e go see am fully. USA is not Ukraine |
Awon online terrorist..... Headless mobs and her grandpatron had spoken. Awon Gbajue |
He in particular need am and some of the people like am . Not an advocate of jungle justice though. Portable need beating once a while to calm his nerves atimes. He is fast becoming a national nuisance. |
Watch out for the sad comments of children of hate and perdition....... Children of destruction are in redeemable. Nigeria shall be great again |
Hmmmmm, I get one female friend that time, one guy wan lash her, she no gree, na so the guy use cult threaten her...... She tell me, l act like l no hear. Wertin concern me since, me and she no dey intimate, we are just course mate. One hot afternoon, the guy show for my door, they ask for the girl. Be like she trace the girl to her house, then my place. The kind para and embarrassment l lash am eeeeeeeeehnnnnnn, I come dey shout dey threaten am join... He come dey fear dey beg me, l tell am say, if you wan lash her, e no concern me but say, you enter my kaba, you don overdo. Since that day The babe get freedom till we graduate. |
Iran just dey collect left and right. Palestine strike lran Isreal strike lran US strike lran Iran go soon Ran Dem dey bite more than dey can chew. They will soon be put to where they belong Dem wan to dey form middle east heavy weight champion. |
In as much as the man needs the child to complete his registration, whichever you want to look at it, he is still the father of the child. My this, my that Will profit nobody here You guys should iron every grey areas or doubt you are having about the boys movement out amicably. Make e no be say Later in life, you will be blame for being the reason why the boy couldn't get a better life outside Nigeria, or that the father abandoned him for Europe. The ball is in your court, the Papa don table him own plan. Na you know |
Person dey alive Help no come He die finish help come yapa Everybody just dey use this boy name dey cash out. |
Sha mention anything ungodly and evil Na dem Anyway is a way......... Dey destroy home, still go destroy outside Awon oloriburuku eda |
Dis one sef wan follow backdoor enter He wan do indirect entry style People we dey abuse each other's generation over all these useless polithiefcians Shey una dey see una life outside |
Pakistan attacked lran on her soul.... ??Iran sef dey form superpower. Dem forget say, Pakistan na den of terrorists. Terrorist attack their fellow terrorists wertin concern me But Pakistan get mind ooooo |
Ibadan people are waiting for his generous donation Abi na only greetings and commiseration him get for them..... ![]() ![]() ![]() ?? |
Dem keeee dis one inside lran oooooooooooo E never even go out go face war Iran sef dey wan form world power Small yansh sef dey shake. Make lran just dey play Na lran go tire. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 113 114 115 116 117 118 119 120 121 (of 194 pages)
