Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 194 pages)
Something wey Dem Staged.... If Dem meet one on one for street Dem go don open GOFUND for portable by now for MEDICAL TREATMENT. Na the money wey Dem go share be the koko They promoted the fight well though KUDOS TO BOTH OF THEM |
Dem still dey fight themselves...... 😂😂🤣🤣🤣😅🤣🤣😂 😅😅😂🤣😂🤣🤣🤣🤣 Ukraine be like person wey Dem don beat finish, e no get anything to lose Na to dey spoil everything wey e see Russia better be careful........ E get where this Ukraine go frustrate Putin reach, e go use HIROSHIMA method for them. |
Saao:Na thief Sabi another thief footprint. If people like you get opportunities to enter government, una go do worst. Una go just dey point finger at dis, at that. Small opportunities like dis, una don scatter everywhere. |
Before BAT came to power, l once heard he owns TITAN BANK through proxies. Is about to get messier....... Make Emefiele sha dey pray sha Na him Dem go use as sacrificial lamb take settle this matter..... He is not going out of this anytime soon. Make e no come long like Dansuki own, na e remain like dis. MANY PROBLEM FOR ONE MAN WELL NA WERTIN HE SABI CHOP WAN PURGE AM |
I thought some idiots said he didn't sign anything and no agreement was reached. Funbara don prove am say, una be real idiots. PDP that can't help him are talking. Politically, it was that agreement that can guarantee him, four years in office atleast, without any form of impeachment from Wike and his goons in River State. Funbara will use four years guaranteed without impeachment, but after 4years, Guyman gats to dey plan his moves politically now. Wike go fight, no be small fight, even brutally for next election. |
Isreal be like FINALLY Iran get over here Let's do this once and for all Enough of this media war, let's fight. |
You dey deny now.... Probe go soon prove say, you shook hand for the matter... Only say, the matter go die All of una , na same same. The only successful business in Nigeria is politics. Winners chop all Lossers complain about not being allowed or given anything to chop. |
The NIGERIAN political maradona have spoken At least he gave us Third mainland bridge 🤣🤣😂😅😅😂😅😂🤣😅 🤣😂🤣😅🤣🤣🤣🤣🤣🤣 😂😅🤣🤣😅🤣😅🤣😅😅 Wertin Dem OBJ, JONATHAN, BUHARI gave us.. Am not a fan of IBB though Man do NIGERIANS dirty politically and economically. |
Dis Deontay Wilder just Sabi make mouth and swaggggggg Guy is sooooooooooooo Wackkkkkkkkkkkkkkkkkk E go just dey make mouth and beat chest during press conferences Mtchewwwwwwwwww Well done AJ |
See question.... ![]() ![]() ![]() ![]() Na boyfriend he be, no be your husband Before you plan evil for person pikin Leave him alone oooooooooooo Go date another person wey no dey cheat Cheat na choice before e turn habit. Leave person pikin Alone ooooooo Go find who no dey cheat date I take God beg you |
That woman na scam before She just dey spend anyhow They share imaginary money in the name of palliative up and down |
OmoFiditi:😅😂🤣🤣🤣😂🤣🤣 😅😂🤣😂🤣🤣😂😅 You gerittttt |
Edipet:At least it will be on records that you gave life a shot. No be say, you dey form land owner ontop your Papa hustle. |
😅😂🤣😂🤣😂🤣😂 😅😅😂😂🤣🤣🤣🤣 Thank God say she no barren Baba pikin no dey easy like that Abeg Try reason with her, pet her, assure her of her safety. Tell her sweet and better things , she go gree No be everything be gragra...... So you wan use divorce blackmail her abi.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Na small matter you dey exaggerate like this Mtchewwwwwwwwww |
You dey Happy say you dey your Papa house You dey use your innocent aged mother as excuse to continually live there.... If to say Your Papa sef dey him Papa house marry your mama, you think say, you go get house to call your own.... Let me tell you straight up You be lazy foooooooooool Any girl wey agree to marry you eeeehn Her future POVERTY go raise to power infinity. You sef go dey tell girl say Come to my house abi... ![]() ![]() Your house abi your Papa house If you no get shame I dey help you shame oooooooooooo |
Yupeeeeeeeeeeeee Make l rejoice for this wereys small Christmas don sure be that But hand still fit touch them again because Stubbornness na there watchword WON NI AGIDI BE FAN IBO |
These unions are getting too political And their actions will always be view politically. I think this is the worst NLC l have ever seen since l was born. Very very useless something |
nnamdi640:Kwantinue, NAIRALAND don resume Full am with your anger, frustration and depression... No be me do you oooooo |
nnamdi640:Spotted, e no hard to know them |
Children of destruction, perdition and hate Will not be happy. Make una gather enter lagoon |
Hmmmmmmm Mr Gbajue on the beat He sha wan be in the news He wan give him fellow GBAJUEs supporters something to talk about. |
Putin werey be like A ma ni problem....... Dem dey drag this man small small E go soon mad totally scatter everywhere Can't he learn from China on Taiwan issue The USA is fading as a super power but want to go down with probable super powers. China don Dodge the US trap Na Putin the trap go catch last last First major super power casualty loading |
World economic forum indeed.... Lagos wey don dey before Dem form una union na e go disappear abi...... This oyinbo people eeerrhn They surely knows how to make their own the best and others the worst. As in Lagos go disappear 😅🤣😅😅😂😂🤣😅😂😂 😂😅🤣😅🤣😂🤣🤣😅🤣 Expensive joke 😂🤣😅🤣😂😅😂😅😂😂 |
hkidola00:So to you now, every established lady is a runs girl abi...... ![]() ![]() ![]() No be until she do runs to get established, am talking about legitimate hustle. I don see virgin wey do hookup and get addicted... So hookup no be status thing Na mindset of the individual... My point is get something doing, no dey depend on a man to get things done for you Get busy with your life legitimately. I no dey run orphanage home, no be me be ya poppsy. |
hkidola00:Read wertin l write again As far as say, SHE dey jobless Irrespective of HER status STAY FAR FAR FAR AWAY FROM ME DON'T BE UNFORTUNATE |
I tell myself say Any girl wey no get work, we no go ever be friend talk of relationship..... That decision changed my relationship with every female around. Parasitic ones around me flew away, l give you, you give me. No be me be una Papa. Enough of father Christmas |
And Wike is in Rivers State Who dey breathe Ordinary online threat You dey threaten landlord for him house Mtchewwwwwwwwww Even Fubara no go talk carelessly like this |
This one don start Use right one give Lagos workers joy, use left hand collect am back..... Those wey know go understand..... Temporary joy..... Mtchewwwwwwwwww |
Fela talk say Pope na enjoyment...... |
🤣😅😅😅😅😅😅😅😅 🤣🤣😅🤣😅😅😅🤣🤣 Werey wey dey collect salary Wan to dey form Boss for the real Boss Poor wey wan feed rich man, go surely die untimely and in his abundance of POVERTY. |
Make l first laugh 😅😅🤣🤣🤣🤣🤣🤣 😅😅🤣🤣🤣🤣🤣😅 🤣🤣😅😅😅😅😅😅 So na skyscraper you dey clean not even two storey buildings. That thing wey you dey find You don finally see am |
News marketers don start Food don land...... When Wike dey install Fubara on Rivers people, everybody quiet dey enjoy the show Funbara sef dey enjoy the show Now to consolidate your boss You wan dey play smart....... Nobody go take that nonsense from Fubara All the NOISEMAKERS here too, no go like am I NO PITY FUNBARA AT ALL ANYTHING WEY HIM EYES SEE, MAKE HE TAKE AM LIKE THAT... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 116 117 118 119 120 121 122 123 124 (of 194 pages)
