Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 194 pages)
outoftheworld:Ashame of what exactly.... ![]() ![]() ![]() ![]() His he doing something illegal or illegitimate... ![]() ![]() ![]() Abegggggggggg getaaaaaattttt Like you are better than him. Your present president in Nigeria was once a taxi driver in USA. He even got a slap on one of the trips from a client. |
😅🤣🤣🤣😅🤣🤣🤣 😅😅🤣😅🤣🤣🤣🤣 You dey carry your hand go, where e no supposed dey..... Better face your life ambition I no wan hear, say, na because l be cleaner, na why she insulted me. Love is a beautiful thing but Love sef, supposed apply sense. Try shoot your shot sha Anything wey your eyes and ear see and hear together. Take am like that. |
NLC under AJAERO is now a willing political tool... We Don talk am before, no be today.... To factionalized Dem go dey easy now, since dem decide to follow this part. Best NLC ever, was the one under ADAMS OSHIOMOLE Unders are under government armpit. |
As expected, who case no favour, go always reject am.... My advise to them Let them take the case to Amadioha...!!!!!!!!!! |
OBI on the bench Na KANU dey ball for now.........!!!!!!!!!! Kanu go soon Sabi the total number of prison yards we have across the length and breadth of this country personally |
Mentioned one prediction of this man that came to pass..... He even get mind predict football match still failed. No vision for the ordinary man at all. Na so so polithiefcians na Dem una dey see vision for. END TIME PROPHET HAVE SPOKEN |
Oya oooooooooooo Children of hate and perdition DSS don send una Papa back to prison Make una come do una worst. |
If Dem born una well As una dey get mouth online Make una go try una stupidity there Make Dem run use una for Shooting practice....... Shey una say, una get craze. ORDINARY CHEST BEATERS |
😅🤣😅🤣😅😅😅 🤣😅😅🤣😅😅🤣 So says the GBAJUE MOVEMENT LEADER Kettle wey dey call pot black. Dis one just like to dey deceive himself. We know we have bad leaders include you Mr Gbajue You are not an exception either. |
Hmmmmmmmmmm Same political hallelujah boiz that were supporting Ambode then, from their coven, are doing same to Fubara.......... The way Fubara go take crumble eeeeeehn All of una, online sympathizers go travel go Rivers, go pay am Condolence visit. We are talking politics here Not family gathering or village meetings. |
Story of two fornicators and adulterers tempting each other. No be say, una never knack before But she Sabi your weakness. |
Simi dey learn E go learn politics.... |
The same USA that Many of Kanu supporters are threatening with fire and brimstone for saying the last presidential election was ok. Kanu will surely be released someday But for now He needs total brain reset and formatting. |
Make Naira chill oooooooooooo Make he dey enjoy him small small freedom Oooooooooooo No be everybody gangsterism dey work on oooooooooooooo If Dem bring evidence against Naira, make e no come be say BUSH GO CATCH HUNTER LAS LAS Naira thread carefully, no be everybody person dey bully oooooooooooo. |
And somebody say their is no God God l take God beg you Little efforts, big gains I pray for ..... |
Daddy Clarke funny sha When Wike was making Rivers ungovernable for Amaechi, due to his support for Jonathan Our darling grandpa was enjoying the show. Dem forget say What goes around, comes around. Wike is only trying to pull his loyalists closer, which is what every politicians due in time like this....... Grandpa just respect yourself |
Sunday2021:Transparency keeeeee you there Kettle calling pot black Mtchewwwwwwwwww. |
Dis green snake in the green grass Short man devil.... He knows how to toy with the northern emotions eeeeeeeeehnnnnnn..... He don start him kurukere Waka against 2027. Very very cunning somebody. I remember, the day l saw him at MMIA2, he was sitting alone, very tiny something. I wan go meet am, na e, l see men in Black pretending not to be with him. I just face front Jeje. |
Na TINUBU properties and networth be the next agenda now abi....... ![]() ![]() ??Very very useless people So if we know, how does that equate to constant power supply Improve security Good road and better infrastructures improve our living standard generally. Una go soon get sense last last. Is this how to put government on their toes.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Na so una dey find certificate up and down, now wey una don see am, shebi una life don better now....... ![]() ? |
Orisirisi For your mind now You get wife...... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Person wey Dem go soon knack, if Dem never knack am already.... Uncle na only you Waka come oooooooooooo THEY HAVE LEFT YOU FAR FAR FAR BEHIND |
Rivers politics of wahalaaaaaa Politically, Rivers State have been a flash point politically.... Simi ABI na fubara be him name Get long film to watch..... Guyman gats be strong to avoid being blown away....... |
hedonido:He has foot soldiers that were popular in their regions..... Election is not an individual thing. That was the mistake Obi made, he thought he was popular enough as an individual to win. Social media, made him feel so. You need foot soldiers that, can holdforth for you in their domains. |
🤣😅😅😂😅🤣🤣🤣 😂😅😅🤣😅😅😅😂 All those you mentioned are ordinary paper weight politically for him....... Shey na Yes daddy wan defeat am Atiku for try but.... Dem don jinx am for Nigerian politics. 2027 is a no contest for the BATMAN Una go wail, cry, explain tire but only God Almighty can stop him... So make una go hustle for a better life. |
All the stories no concern me Na AUGUSTINE JUSTINE EMEKA I come read Named confirmed Over and out. |
Atiku went for Tinubu Premium times came for Atiku... Should premium times go to court too, to force Atiku to provide is Academic credentials...... ![]() ![]() ![]() ??If truly Atiku is clean about them, why not provide and published it public.... ??What is he hiding too.... ![]() ?All our so called aspiring and elected public officers have skeleton in their cupboards. This is not peculiar to Nigeria only, even in the so called civilised world.... All of them put together them be GBAJUEEEEEEEEEE......!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
Irony1:Abeg brother, Na where l take mention IGBOS for my post..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
End time fathers Papa wey dey use him pikin death catch cruise God l beg oooooooooooo |
Yorubas, very very peaceful and loving people Dem no dey follow anybody Papa drag land Dem no dey follow anybody Papa drag power. Dem no dey follow anybody Papa drag wertin no belong or concern Dem. Dem no dey pass their boundary Unlike some strange bird fellow Who enter your city via night bus Turn to owner the following morning. Awon omo olori pelebe , irankiran oshi. |
Dis one just waste him Papa spermatozoa And the mother breast milk Nonsense children.... Just imagine Die ontop relationship at just level 100 |
senatordave1:YOU ARE TOO SMART YOU GET THE POINT..... HE IS JUST AN INFANT POLITICIAN. |
Avogadro's law.... Made simpler by my English Teacher then English uncle, use song teach us Using ilorin kwara state tone " Avogadro's law, lo so wipe Equal volume of all the gases oooo Under the same temperature and pressure Contain the same number of molecules " Even our chemistry mistress no make am easy for us. |
goodnessme1:Please take your drugs has prescribed. Na another new year, you dey look so ooo E no go good make you still carry this disease enter new year abegggggggggg. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 194 pages)
