Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 194 pages)
Daddy falana don too dey yarn too much nonsense this days He is acting like he is the author of the Nigerian constitution. Common knowledge as how.... ??Must the communication between the president and sole administrator pass through him to be authentic.... ![]() ??Na so him deceive Funbara till Dem pursue am |
NigeriaIsGreat:Thank God say E no come from your village God rewards hardworks Not wishes........!!!!!!!!!!!!!!! |
Refund keh NBA refund Kini Association of legal bandits Money wey Dem don share before program even start........ |
The tribal eeediots Have nothing to say They are quiet about it....!!!!!!! |
Underdog wey become president despite the enemies within and outside... It is now that he has everything under his control you now think he will lose.... If you are still thinking that emilokan will loss in 2027 Irrespective of your age Go back to your mother and suck breast again. Millions of obi, Atiku, Rufai and their wailing wailers can't stop him . Till 2031.... |
Something that is embraced by the community is very hard to stamped out. Reason the USA failed in Afghanistan. IPOB is another example ESN Boko Etc. Security is not about uniform and guns with bombs. It is the collective work of the community. |
If Dem don give hell fire Rufai minister E no go dey cry up and down like canary bird like this. Ordinary ministerial appointments, he turn himself to certified progressive wailers. Na now l understand, what OBJ really said about him, in his book......... Orisirisi... Na Rufai come dey carry Atiku for back dey Waka up and down lengths and breadth of Nigeria chai I dey help Atiku shame. |
Their support is original Any other support is fake That's how born lossers reason. They think the world revolves around them only..... Hell fire Rufai go cry tire Nothing for am even in 2031 Him cry go continue. |
Why are you people pained Them say , Dem no join Why una dey tackle Dem... Na by force to join ni..... ![]() ??Una wan use Dem shine, Dem don reason the matter. Dem say , make una move on Dem no dey. |
China....... They have history of withstanding whatever has been thrown at them and coming out stronger. Trump not USA is joking. China go nack am 500% in the next news. Trump just dey do gragra China no send him Papa Papa all of Dem join |
Na name l kukuma come check I no read anything.... I was not disappointed though Na Dem Aba billionaires..... |
See defenders of Nigeria Constitution. They Day they invited portable to come and entertain them, was the Day l stopped taking them serious. Chop and chop organisation. No clear focus and direction. |
Rufai still dey cry yen yen yen Like baby wey no see breast suck Shey na like this Ministerial appointment dey pain reach This thing really pained this guy oooo But he go cry till 2031 no vacancy yet |
Killing opposition keh... Come join, l no join Which one be say, l be wicked person I say l no join una Na by force.......... Listen good Everybody is political conscious and wise in Nigeria now. You no fit come use people get power, come dey behave anyhow. PDP Governors already see through Atiku and El Rufai intentions. These people can't lead a formidable opposition. Fraud |
Incase you want to die if Emilokan win A PDP Governor just repeated your fears You can go buy your coffin down ahead |
Orisirisi this elupeeeee again 😅😂😂🤣🤣😂😂🤣😂 😅😅😂🤣🤣🤣🤣😅😂 They are just full of political nonsense and pettiness....... Your own party is in shambles, na "gbenusi" and "ganusi" una still dey do. |
Jude na example of what youruba people call AGBAYA.... Dem plenty all around us. Papa go leave property for everybody to benefit, only one AGBAYA go corner everything in the name of seniority. You carry your junior brothers sweat dey form big daddy for Adugbo..... Lean on me, no be press me die brother Jude. |
If na me be Atiku sef, l go dey shame since 1993 Dem supposed change dictionary meaning of shameless to Atiku |
I will end the war on my first day in office The werey don see say Talk is cheap...... So a time will come in my lifetime Where the Almighty USA will elect a slowpoke as a president........ ![]() ![]() ![]() Very very interesting time around the world. |
Cho cho cho cho Una collect money abi una no collect... Make una refund abi una no dey do refund... ![]() ![]() ![]() Thief's calling others oleeeeeeeeeee |
Everybody just dey use this foolish boy cash out Dem don see say Na very very ignorant,foolish, cashing out machine him be. |
anonimi:Desperation to rule Nigeria by any possible neans |
😅😅😂🤣🤣😂😂😂 😅🤣🤣😂😂😂🤣🤣 Anything to make him to rule Nigeria even if it is for just a minute. Atiku no mind |
Futility in process.... Nothing go happen Funbara go go pass one year if care is not taken. |
God Abeg oooooooooooo Make hunger no come make person embrace protest as hustle..... |
CoronaVirusPro:You said it all jareeeeeee |
I will repeat myself again and again Na China go show the rest of the world How to wean themselves of USA and show Dem pepper..... No country get monopoly of madness. Trump go don dey realised his foolery China is not Canada or France You give me gbas I give you gbos |
Even all the political hallelujah boiz and galz including their fellow online and offline political town criers knows that Emilokan is a strong force. They just want to pretend or assume he is not. Contesting against him in 2027 is a waste of time and resources. ATIKU ooooooo OBI oooooooo Rufai ooooooo And all their online and offline political town criers knows this very very well. |
MERCHANDISER:Ordinary north Korea Trump cannot threaten with military actions... Na China wey dey coach North Korea USA wan face...... ![]() ??USA fit dey mad, but Dem no where their madness take stop. |
Werey don humble.... USA wey dey owe China gbese you still get mind dey slam Dem with tariffs I talk am before Na China go show the rest of the world how to humble this werey president.... Give me gbos I give you gbas |
Argentina wey Obi and Atiku say make Emilokan go copy.... The highest IMF debtor in the world. Shey una see say Atiku and OBI dey madddddddd |
Hmmmmmmmmm 2027 go tough oooooo The North is the battle ground Go write am down Emilokan go win again easily this time. Buhari is now the new political Northern Mecca Even El Rufai knows who the master is with all his noise yen yen yen yen. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 194 pages)
??