Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 194 pages)
Wertin concern Nigeria Nigeria na oyingbo market Soldiers go soldiers come Nigeria no feel am say, anybody comot or anybody come back.... . Nigeria A bless country....!!!!! |
Eedris sef wan thread issokay |
Nigerians..... Dem go say blame the government Abi blame your poor value upbringing Thiefffffffffffssssassss |
It is like that in every government, there is nothing new in this assertions. It is normal. Even in ordinary family either nuclear or polygamous, it is normal. So it is not new at all at all |
😂😂🤣🤣😅😅😅😅 😂😂🤣🤣😅😅😂🤣 Collect two to free one |
El Rufai knows that he is nothing without Buhari politically, he just wan forced bubu to join their fruitless efforts. Bubu is wiser and smarter He has taken this part before........ Atiku and Rufai are the most shameless politicians of this current dispensation. Looking and searching up and down for who to join their fruitless exercises. |
No be only hell fire Rufai and Atiku Waka come like this..... ![]() ![]() ![]() ?People wey no dey power Wan use "coalition" scam people wey dey power, no be juju be that..... ![]() ??Everybody don wise 🤣🤣😅😂😂😂😅😂😂😅 🤣😂😂😅😅😅😅😅🤣😅 |
Just flog me Abeg Ordinary close your eyes and raise up your hands for school. All my bones don stiff finish To write come be like l go carry two 50kg of Cements.... Abeg just flog me |
Aba billionaires.... Reasons why they don't make Forbes list... ![]() Forbes no be for criminals Na for legit hustlers. If Forbes talk about wealth Children of hate and destruction go dey shout Chukwuma, get money pass am Kingsley money no get mate Una see their hustle abi.... ?? |
Hmmmmmmmm Na so Dem go drag this matter until Obi no go get platform than to join Atiku group as hand bag............. Abure outsmarted them all. I thought Obi was politically sound but Na apprehentice he be for politics He never collect freedom He wan stand alone No be Gadus be dat..... ![]() ![]() ![]() |
See people wey wan rescue Nigeria Mtchewwwwwwwwww Ordinary political party Dey cannot rescue Bunch of weakling... ![]() ![]() |
I talk am China no send USA and Trump papa |
How can he solved what he is fully part of.... After all theses years in the Senate What has been his contribution to those areas He just dey pack their money chop in the name of insecurity..... Show me one empowerment he has done for his people in the past twenty something years he has been in the Senate. |
See weertin una messiah Trump don turn himself to.... 😂😂😅😅🤣🤣😅😅 😂🤣🤣😅😅😅🤣😂 When the English tabloid Guardian called his re-election The return of the something something People think the Guardian tabloid is sick |
Hmmmmmmmm Hmmmmmmmm Trump go think say na play E go ridiculed himself last last. It is called TRADE for a reason.... |
Pierocash:You spoke my mind China no send USA and Trump Papa...!!! Give China latest tomorrow Una go hear from them immediately |
Shey una dey see una Governors.... NLC no go see this better opportunity protest This kind thing no concern them. Hmmmmmmmmmmmm Nonsense people. |
Blame Iran Blame Hamas They played right into the game plan Next time, no fight battle wey pass you at all levels....!!!!!!!!!! Choose your battles carefully. |
Sweden no be there ekpa Simon dey abi wertin be that chest beater name..... ! ?With this sudden unity between Nigeria and Sweden...... The werey go soon come join Kanu for cell.... Him own stay for cell fit long pass Kanu own. Una go dey foreign land Dey tell others to go kee and maim Why you GANGAN no come down Come lead them Cowards...!!!! |
People wey no no their Papa and Mama you come say make Dem get respect and honor for elders.......... Even the one wey get parents sef They address them like fools Na this one wey Dem born for sales wan get Sense.... ![]() ![]() ![]() ![]() |
🤣😅😅😂😂😅🤣🤣 😂😅😅🤣🤣😂😅🤣 Is this supposed to be a joke or what... ? |
MrSly:Have you heard USA threaten China with military actions..... ![]() ??China no be Houthi rebel oooooo USA sef no where their military craze end. Na why Putin dey whine Trump since on the so called peace deal with Ukraine. |
quickly:The finger wey feed me , don carry hand dey choke me....... Shey l go dey clap for am...... ![]() ![]() ??Na person wey get life dey show appreciation China never had problem with USA economically until Trump came. |
Dittodat: |
Hmmmmm China go show Trump shege China really prepared for Trump on this trade war matter. China knew what he tried to do last time he was in power. China came prepared for Trump even militarily. Trump go think say na joke. Na China go show other countries the way to deal with USA. China no be Russia. |
The yawa later affect his businesses overseas Trump sef go feel am E go reach everybody. |
Barteze:Exactly, hustle don later pay |
Normal normal To his haters It is a miss To his lovers It is a hit..... To me, he defended what he believes after much attacking it and later seeing the truth IT IS A HIT HE DESERVED IT....!!!!!! |
Na name l come look I no kukuma dey disappointed Na Dem ABA billionaires....!!!!!!!!!!!!!! |
Chicken.... Country wey don finish before A sign of surrender to the master's wish. Wen Trump hear 34% on USA import to China Trump sef talk say That's too harsh Trump fear fear. He wasn't expecting it. He himself said, l will negotiate with China, that's too harsh..... Na how to deal with a bully be that Give them a dose of their wickedness. |
According to some people Trump is working 😅😅🤣🤣😂😂😂🤣 😅😂😂🤣🤣😂😅😂 Trump wey get businesses outside USA Dey tell other companies to come and start their own business in USA. Na by force...... ![]() ![]() ?He should lead by example. |
😅😂😂🤣🤣😂😂🤣 😅😅😂🤣🤣😂😂😂 Na the same Capital hill people wey Trump release go gather, go pursue comot for white house..... His fall and embarrassment will be loud. I mean this guy is worst than Putin. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 194 pages)

. China no be europe