Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 194 pages)
Normal normal If the country is sane Atiku supposed to dey wear face mask Waka for inside NIGERIA...... Agbaya |
Dem dis garri lebu party still dey court.... ?Orisirisi..... Unserious ingredients...!!!! |
Na see finish cause am You don see her finish 2 years of free sex and you are talking of marriage and sexual attractiveness I no kukuma blame you Na see finish cause am Na her wey sell herself cheap l blame. Ladies shey una dey see una life outside ... |
🤣🤣😅😅😅😂😂😅 🤣😂😂😂😅😂😂🤣 See people wey dey advise Trump USA never see anything......!!!!!!!!!!!! They knew what the repercussions will be, they are already panicking.... Chai See wertin Trump reduce the Almighty USA to. USA go feel am Dem go no say ALL POWER BELONG TO GOD ALMIGHTY |
Trump Trump Everything to him is business transactions He will only help other countries to get better and stand tall with USA in terms of trade... No be bad thing sha. But USA citizens go feel am Body go tell them too.... Na matter of say.... Heaven wey wan fall, no be one person matter, e go touch everybody. |
Akpabio don suffer This intimacy gadget senator too don join the matter Wertin Akpabio eyes no go see for this Senate house........ |
All this political apprentice hallelujah boiz posting shit about the ongoing tribunal in Edo How market........ ![]() ![]() ![]() ?Shey una dey don break abi una still dey sleep. Ighodalo be like e get money sha Lawyers must chop U no use Dino do example The werey just go find bench sit down. Na double tragedy go back you again |
nonhuman:😂😂😅😅🤣🤣🤣 😂😅😅🤣🤣😅😅 Wahalaaaaaa Why this your talk dey funny me 😂🤣🤣😅😅😅😅😅🤣 😂😅😅🤣🤣🤣😅🤣🤣 |
Una don dey get regret already..... ??For second quarter of the year...... ![]() ![]() |
😂😅😅🤣🤣😅😅😅 😂😂🤣🤣😅😅😅🤣 Interesting time in Nigeria |
This one wey dey beg for help still dey impose levy... Mtchewwwwwwwwww Who dey advise all this countries sef |
Why is OBI and eluuuppppppp mobs not on this list ??! ![]() ![]() ![]() ![]() This two are very very cancerous and toxic. |
All the goats wey dey support this woman in the name of sexual harassment Shey shame never catch una like this The olosho don change topic.... Make una no dey let hatred remove sense from una brain.... |
An opportunity for this Nairalanders to go and express their undeing love for Gaza Instead of typing shit and forming warriors on keypads...... Your assistance is now needed physically. |
And all the other countries too will fold their hands and watch you without tariff retaliation no matter how small. This Trump is worse than Putin . Na small Canada dey do am Other countries are waiting Everything go rough for Trump very very soon E go just rubbish USA reputation worldwide Na your friend Elon musk go suffer first. |
All l have to say is They all tired of labouring in vain Nobody wan labour in vain.......... |
The way l dey look this Man E be like, e go enter prison last last after him tenure... Prison things don dey hungry am long time. |
🤣🤣😂😂😅😅😂 🤣🤣😅😅😂😂😅 Many WEREYs wey dey this forum, wey dey always defend lran Everytime If Dem give Dem 10years visa to choose between USA and lran Same WEREYs go run go USA Hypothetically eeediaatsssss |
Wike and Atiku Eeeehn Atiku finally find the werey he deserved. If you dey go contest under PDP for the coming election na play you dey..... Wike hold one hand and leg Atiku hold the other half Every other person dey middle PDP 😂🤣🤣😅🤣😂😂😂😂🤣 🤣😂😂😂😅😅 |
😂😅😅🤣🤣🤣😅😅 😂😂🤣😅😅😅🤣🤣 Una eyes open early 😂😂😅🤣🤣😅😂😂 Day don break Coalition kor, featuring ni.... If to say brain no dey pepper una Person wey everything was against during run up to last year election, find him way to win Una no supposed know say As matter be na.... Nothing go fit stop am from completing him tenure..... If God don sign for your matter All other signatures na vanity and invalid |
And hell fire Rufai Dey run mouth on social media Cho cho cho cho And his supposed base is shrinking daily Shey that one serious like this.... ![]() ![]() Even Kaduna State SDP said, he is not recognized because he as not officially registered in the ward...... Many political career go die in 2027 The shame go too loud |
😂😂😅🤣🤣😅😅 😂😂🤣😅😅🤣🤣 Honourable Rita don successfully chase am comot for PDP........ And Ajeromi ifelodun LGA APC no give am any ratings at all at all. His money and influence was too little to displaced madam Rita. Some women get power sha..... At least, e go see free ticket collect for eluuuppppppp..... |
Everybody go just come on social media and do Cho cho cho cho Make e no be like say Dem selves no talk Take this particular case to court and sort it once and for all. All of una including the learned and the illiterate just dey do Jungle justice on social media. Gather your lawyers, help Funbara to get his mandate back, instead of all these social media judgement. Dumb asses everywhere you turn. |
😂😂😅🤣🤣😅😅😅 😂😂🤣😅😅😅🤣🤣 One group dey drag the husband Another group they drag wife Interesting time in Rivers politics. FUNBARA is not coming back anytime soon Even after 6months. This man don sacrifice Funbara for his own safety. Friendly enemies everywhere Funbara's handlers are just violent people not intelligent at all at all |
All the eeediots wey believe IBB book No go wan believe this one If you one of those hailing IBB book and you don't want to believe this one You don't need anybody to tell you that Na only head you dey carry up and down Your brain don melt. |
Who go wan contribute to a failed project Make the online mobs do the contribution Why are you crying..... No more free money to throw around abi GBAJUEsssssss |
I was watching a governor in Canada saying The will cut off power supply to some States in the USA if Trump impose tariff on Canada Like seriously.... Canada supply some States in the USA electricity..... ![]() ??A whole so called mighty USA... ?Truly and certainly No country is self sufficient Trump said that's wickedness and if he tried it, the USA will retaliate. Trump go too ridiculed the USA this four years. |
Every time they say, they are doing procession It always ended in violence... I thought buhari proscribed them as terrorists group before he left....... This people are lranian sponsored ooooo And we all know what Iran is doing presently doing in the middle east. They should finish them once and for all. |
It is a welcome development, let Trump kukuma stop funding all that USA is funding, it will reduce their dictating power. Let him continue.... Last time l watch the Senate committee sitting on the leak war plan in Yemen One of the senators Said China and Russia are filling the part we are withdrawing from. No problem let Trump continue |
😂😂😅🤣🤣😅😅😂 🤣🤣😅😅😂😂😅😅 The one wey target Governors immunity yesterday don die today Na the one wey go come stop Tinubu go come pass 🤣🤣😂😅😅😂😅😂 🤣🤣😅😅😂😂😅🤣 Una just wan make Tinubu enemies fit chop this night and go sad again tomorrow. |
Even if the senators dey useless Why honour a coward..... ![]() ?Honour him for what exactly..... Someone who chose safety and self interest in place of national interest.....??!! Let the senators and Nwosu get lost jareee |
Make person life no dey fluctuate like naira in Jesus name........ |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 194 pages)
?