Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 194 pages)
Make una calm down for this AI Many of una go soon go jail Una go think say na joke.....!!!!!!!!! Una go dey do people wicked things Come dey say eeeeehn Man of God no supposed lock person for jail Una dey joke Prison go full |
Stupid people see wertin this one sef dey carry come , make Dem discus...... Upon all the wahalaaaaaa wey dey ground Na this useless matter important. It is safe to say most SIN_nators are useless |
Campaign after election You go explain explain tire No evidence....... Anything to justify his stupidity The Wike camp simply said Since you have the presidential ticket, give the South the party chairman, you and your group refused. Talk about that one Mr ATIKU... Sincerely Atiku is not a smart politician He is too "MUMU" as a politician All he knows is how to throw money around |
The serial contestant Customer dada ni That's how they have been welcoming him since 1993 and the werey will not stop lossing. E don carry body rob OBI That one sef don dey resemble Atiku in the game of lossing small small. |
Mrfixiit:To support person, no dey Atiku lifestyle Is either get it or scatter it. |
Snake abi hyena..... Atiku like to reap where he no sow Thieffffffff |
Atiku..... How can a reasonable person convince me that, Atiku is a successful politician.... ![]() ?Atiku that cannot stabilize PDP, how can such a person stabilize nigeria. Ordinary Wike of yesterday come dey teach Atiku of 1993 how to play politics. Chai Atiku is a finish Man. Anyone supporting Atiku should know that They are supporting a failed inempt Man. Atiku only justifiably skill in government is How to steal He over get that skill too MUCH. |
Atiku that cannot stabilize PDP, how can he bring unity to a coalition.... Is that supposed to be a joke.... ??Atiku , Amaechi nd El Rufai, l never see any politician in Nigeria aside Wike who dey very very ambitious and can do anything for power like those two . Both Atiku and El Rufai plus Amaechi na Dem gan gan ni go make the coalition work |
As this war dey go so..... Russia may have to nuke Ukraine which is unlikely because... This war no go get head, as long as Ukraine keep getting support anyhow it can especially from the USA, who is also a mediator in the crisis. This war go worry Russia somehow. Russia will never get his demands, because Ukraine is a sovereign nation. What Russia is asking for Is a master slave relationship from Ukraine Who go take that one....... ![]() ![]() ![]() ![]() |
Emptyhen from one wahalaaaaaa to another trouble...... Very very useless network |
Funbara no smart at all at all Very babyish Governor You said in the open Wait for my signal........ After two explosions, you kept mute No condemnation, no communication with the C in C. Your silence sold you out Sir |
Some PDP governors for Some PDP governors against A house already divided going to fight Mtchewwwwwwwwww Mtchewwwwwwwwww Play play people |
Was NBA created in 2025.... ??Instead of making noise on social media and pages of newspapers, they should have the balls to challenge the president up to the supreme Court but you know what..... All na noise, Dem go lock up after their usual Yen yen yen yen The PDP governors wey promised to challenge the suspension of Funbara Una hear anything from them again All na noise Nigeria is a well organized set up Na who know KNOW |
Why believe Orezi be say No tribe in Nigeria dey give man money pass hausa woman... If you don date them before or get them as friends you go testify. |
Fake love When he was being troubled on all sides Where were they.... ??Useless people. Na all rhetorics, they won't even file any case at all at all, let's watch and see.... |
Funbara how far Dem never leave you.... ![]() ??Na hold bar for pocket , na e concern polithiefcians...... ![]() ![]() Funbara go really see himself in this 6 months That's if he gets sense sha. Fact checked me No single ijaw senators voted against Funbara's suspension. Mummy Jonathan talk say Chaiiiiii Na only you Waka come.... ?Eeeehn Funbara Na only you Waka come..... ![]() ![]() ![]() |
Names confirmed Over and out The ABA billionaires.... Set awon Biafra. |
😂😂🤣😅😅😂🤣😅 😂🤣🤣😅😅🤣🤣🤣 From APGA to PDP to LP Now SDP and you dey tell me say This OBI and him people serious..... ![]() ?Incase Dem no advise obi Make one of the headless mobs on this platform help me tell am say SDP no be LP If he go SDP lasan He will die politically Make e dey form him champion Jeje for Eluuuppppppp |
All because of appointment.... Una too dey hungry and thirsty for power Anytime the South is in power Na that time, una dey feel neglected. Nigeria belongs to all of us E go soon reach una But for now Make una chillax |
Whichever way But for now Funbara is out of duty for now All his E-warlords and Rambos Go let us rest for now. |
muyico:Since January We are ending March soon. Russia sef no where madness no dey enter You don ever see a mad person wey craze enter fire burn before.... ??Madness recognizes fire. Germany no be Ukraine |
Eeeeeehnnnnnn Kanu sef dey apologize to the zoo Finally Kanu don see say, no be zoo again Wonders go plenty for this 2025 ooooo So with all the bragado and chest beating So the werey go still apologize..... All those online and offline cows wey dey Applaud him behavior Una papa don apologize now. Shame no catch una Shameless goats |
😅😅😂🤣🤣🤣😅😅😂 🤣😅😅😂😂😂😅😅🤣 This man wan give OBI and him headless mobs small joy this morning. Peter wey everybody both APC and PDP now SDP don join dey take gather points. You know in football, there are teams you just know are going nowhere Just beat Dem and use Dem collect three points. Na so OBI be to all Nigeria politicians presently |
OBI too like play LP members wey dey use you catch cruise like PDP and Atiku dey do. |
While the leaders of national wailers group of associates online and offline are holding press conferences on their behalf. The real game is going on at the same time. Na results Dem hear before the conference finish.............!!!!!!! Game pass game No be by noise No be by gathering noise makers Una go wail tire No be today una start Incase care is not taken Uba children go inherit the wailing Just like some of una inherit am |
Nigeria Abi Biafra..... ??Aba billionaires Get rich by every possible means. End time generation |
😅😂😂🤣🤣🤣🤣🤣 😅😅😂🤣🤣🤣🤣😅 Shebi we tell una All dis political hallelujah boiz Una still dey use emilokan play.... ? |
Severe pain for the E no go happen group We Don tell una Emilokan no be una mate in this game of politics HE IS THE JAGABAN FOR A REASON. Senate to follow through soon Wait for the breaking news Funbara is gone and gone At least for the next 6 months |
😅🤣🤣😂😂😂😂😂 😅😅🤣😂😂😂😂🤣 Make Dem go drag Funbara enter government house back na. Association of jokers. |
Nothing to panic about Funbara is gone at least for 6 months for now Una dey use Emilokan play Emilokan played is cards very very well News must attract traffic whichever ways. Funbara is gone for now Emilokan is fully in charge You can cry for all you can E no concern us Your tears gives us Joy. |
infofta:Ask for the refund of your school fees You have been scammed. |
infofta:Osiso go give ya mama her phone Before you disgrace your generation on social media okay Osiso |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 194 pages)
