Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 119 pages)
Which one dem come dey look like When a bleacher meets a bleached? |
Some Men Mumu oh, Your friend Bleep your wife, You come kill am, bury am , police come discover am, arrest you, you go jail, And your wife is now free to Bleep any prick she wants, If you wanted to kill someone, why not kill the slut of a wife |
Why she come dey pose like ashawo were dey find customer for the third picture? |
The worst thing that can happen to a Man, Na to siddon dey analyse two women, were dey make their millions, and no be even them dey give am chop. |
Chai,
Baba R.i.p, |
All this ajebutter oyinbo police were dey pamper suspects sha, If na naija police handle am, no be take me to jail, she for dey talk, na take me to Mama |
Now The Chopping Continues(NTCC) |
People dey get luck for dis world oh, Me were play 10 matches yesterday, 9 play, only Bayern to win remain, i come see Bayern 2 - 0, think say i don chop 30k, Na play play, Juve take equalise 2-2, my ticket cut, Witches for my village no wan hear say i make any better money. |
Lalasticlala,
Abeg follow carry dis my primary school economic analysis go frontpage nah, |
For all the Buhari bashers and commentators that now blame Buhari even for their watery sperm ,none of them has proffered a solution to the current economic situation, because the have none. We Africans love situations like this, it's always good to have someone you can blame for your failings, be it Satan or Buhari |
HungerBAD:this your username dey wan vex me, For people like me, were hunger na way of life, is an insult to say hunger bad |
The keep saying Buhari, doesn't know jack about running the country, to some even saying Buhari should go and beg Ngozi Okonjo Iweala, If i was Buhari, i'll tell the finance minister to resign and then i'll invite Mrs Iweala to take over from her, on agreement that, she will return the naira back to at least 200 naira per dollar, I bet my last cup of garri, she won't take up the offer. Things didn't start being hard in this country today, If bread too cost, No drink bread and tea again for breakfast, drink garri and groundnut, It's a phase, it shall pass, but the ghost of leaders past shall always be with us |
Our economy is not looking so good, prices of imported goods are going through the roof, dollar is exchanging for 400 naira plus, The blame should probably fall on those running our Country right?, But is it because we have a short memory, or we pretend to forget that what happened in past administrations is affecting us now. Since the discovery of crude oil, our country has made trillions off dollars of it, Yet we have nothing tangible to show for it, and even a war torn Iraq has more in foreign reserve($57070 billion) than us . We discovered oil almost at the same time with Norway, yet today, Norway has a sovereign wealth fund worth $800billion and we only have $1.5billion in our's. 80% or more of our forex earnings come from crude oil, and crude is dead cheap right now, if we had enough saved in our forex reserves, that could have been used to prop up the naira, the same Ogas bashing Buhari, are the same guys who put us in this mess. |
Oga, what about us were no dey even make enough to chop talk less of to save?, |
Another zombie speaks, What's racist in Trump saying that he is going to build a wall to stop illegal immigration from Mexico and Central American countries?, Last time i checked, there are 11million illegal immigrants in the United States and tackling illegal immigration should be important issue to all of the Presidential candidates, But the democrats won't do that, since the have always won the Hispanic vote, I'll rather support a mad Donald Trump, who advocates for closer ties with Russia, who is against regime change wars in the Middle East, and who will be his own man, Than a sane Hillary Clinton, who as Secretary of State, had a hand in the destruction of not only Libya, but Syria too, and has a bunch of wall street backers who will surely be remote controlling her when she is elected. |
queendalyn:aunty u no dey sleep? |
Things dey dis world oh, Just when i wan complain say my condition too bad, i come meet pesin were i fit ask am say, how can i help you? |
Money good oh,
See as guys dey fresh like tin tomatoes,
Me were don suffer for sun sotey, my face come dey like refugee own, |
Madam, come marry me nah, I dey even find dis kind arrangement, At least, i'll be patient enough to wait for your death and claim your fortune, before marrying a new wife |
Zceesneh:my guy no be you be first person, after you don bleep am finish, na another girl you go dey dream about |
My guy, na the same thing were just dey follow do me,
But na older women were get money were dey attract me pass |
Dem fine sha, but
Aunty, which one dem come fat like this?,
Na food were adult suppose chop you dey give them chop? |
Garri fc -
Our motto, na food for all |
sinaj:fine babies, You look goodies, Can we minglies? |
Ashawo Girl - this girls no get time for love, na money for hand back for ground, |
no be Olajumoke own worse pass nah, una don already dash am house, with millions in modelling contracts, Una still come dash her children scholarship, We were don suffer pass Olajumoke, una no wan even look our side, Make una spread this blessing nah |
But dia father no try oh, Him just shoot spermatozoa, dey put for all available holes without a will. Abeg tell that girl say, in case she wan hide any money from her step brother and Efcc, my account number is always available oh |
Speechless3:aunty, because you be 27 and single no mean say all of us go follow your example nah, I myself i be 19, but i don put two girls belle |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 119 pages)
i dreamt about her throughout last night, and let was amazing 
