Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 317 pages)
mukina2:huh? sugar? awwwwwwww twinny , i love yah too @ muki if you open yah mouth hummmmm! ![]() |
ifyalways:haha " " thank you! you can take a girl out of mushin , but you can't take mushin out of the girl " " |
this thread is still on? ![]() |
jakumo:" " chei jakumo u fit kill persin with ingrishariaria market brings back some humorous memories ![]() |
ok today i need fifuls to help me with my assignment oh muki wey you? i need the map to orinoco river ![]() |
am not saying there is any thing wrong with the blond highlights and weaves am just pointing @topic to those who wear or have worn blond weaves or highlights shikena |
Uche2nna:hehee! " " |
Uche2nna:ok oh oga uche na this boots i dey find oh " "
|
Uche2nna:" " makaginni? ![]() |
i nor know oh ![]() depends on the person am in a relationship with ![]() |
@sista nice boot my dream this fall/winter are a couple of phork-me boots ![]() insha Allah ! " " |
KarmaMod:here where? westchester? bk |
carmelily:hehe " " |
1st go and netlash : beyonce mary .j. blige keisha cole ciara and so many others " " |
muki make i show u sortin ![]() tell alla your them carrying a boner for yah, to sip slowly on this juice below ![]() have a great evening love
|
mukina2:ehen! i talk am " "no hyperventilation for yah zone all " "so wetin u dey see for this sky? the moon the stars? |
mukina2:yester gini? u sure sey u neffa smoke sortin like some people? ![]() |
mukina2:this one na ingrish abi russian lang? i nor know any jxn except isialangwa jxn oh " " |
muki i saw your 2 broom sticks beaurifull " " |
did you say laser removal? ![]() |
okkkkkkkkkkkkkkk! is that my ![]() wetin my name dey do dia? ![]() i nor know nattin oh ![]() i nor see nuttin? ![]() erhmmmmmmmm wetin them sey i do sef? Hic ![]() |
iceland:and what language have you made/invented or published ? mr ingrish? ![]() iceland:for a sec i thought the sheep - shagger above me was @ topic ![]() i nor know sey hin be voltron " "defender of the english language! he did not post[b] hello dear[/b] ode, oponu aiye rada! ![]() he posted hey dear! which part of world are you from? am sure na slap, una dey take greet una elders for yah clan oloshi ![]() |
sylvao2000: "come on man show some respect! ![]() hey dear? ![]() yomi123nl:gbam! " " |
[quote author=HR.hotness link=topic=178014.msg2879871#msg2879871 date=1222898833]me thinks hannibal was pissed and she's tryin to cover-up her arse. . . how else would d impersonator get d pics?[/quote]when one has made a big boo-b00 simply write an open apology to the bobo shikena! rather than come here and start this obvious lies na today! make me sef lie small my user name is not ikamefaits Uchenna! " "later y'all |
tope2000:that na the truth jare persin come hia come dey yarn okpata na today! ![]() |
tRoOE:double gbam! omo eko aka trooe seriously i carry yansh for you! i submitt to your superior power of reasoning ![]() |
debosky:did u sey fishy? tilapia or okporoko? ' 'Uche2nna:oga i hold ma side wella oh ! no be only comedy! this one needs an emmy award abi na oscars ? ![]() |
Uche2nna:oga uche werrin dey? ![]() |
tRoOE:gbam! ![]() |
hummmmmmmmmmmmmmmmmmmm! ![]() the joy and bliss of internet mysteries another perjuristic undertaking ! ![]() wey ma popcorn abeg! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 317 pages)

" thank you! 


