Business › Re: CBN Sets N50,000 As Daily Limit On Contactless Payments by Illegal1(m): 8:53pm On Jun 28, 2023 |
Omoh,........abeg make person explain to me,i no understand wetin i read.
which 1 be contactless payment again nah? |
Celebrities › Re: Ivanna Bay: French Lady Claims She Is Pregnant For Davido by Illegal1(m): 8:49pm On Jun 28, 2023 |
LOVEGINO: u dey wetin? 2baba dey learn work. More olosho re coming out soon. omoh..........i swr. |
Politics › Re: Peter Obi Celebrates Eid With Muslims In Anambra, Hands Gifts (pictures) by Illegal1(m): 8:47pm On Jun 28, 2023 |
Candidlady: Please what is there to see abeg  omoh.........i wonder,wetin person wn see for here. |
Food › Re: See How We Barbecue Rams In Birnin Kebbi Today Sallah Day by Illegal1(m): 8:45pm On Jun 28, 2023 |
43Ronin: OP stop posting old pictures. The price of ram is fúcking expensive that it's not grilled anyhow. The price of a grown male ram is now 500-650k abi I lie omoh........u lie jare,hw u go say 1 raw go buy cows.. even buhari slf go shock to see dis ur lie |
Food › Re: See How We Barbecue Rams In Birnin Kebbi Today Sallah Day by Illegal1(m): 8:41pm On Jun 28, 2023 |
VeryWickedPrick: SALLAHBBQGRILLS > VULTUREBBQGRILLS omoh..,......dis ur new moniker funny ooh. |
Romance › Re: Confession Time! by Illegal1(m): 8:36pm On Jun 28, 2023 |
omoh.........me no fit marry grl who senior me ooh. |
Romance › Re: Men Have Been Wired To Worship Women’s Buttocks(pictures) by Illegal1(m): 8:29pm On Jun 28, 2023 |
Omoh..........after God,abeg fear woman
E Get Y |
Romance › Re: I Just Did This Naughty Thing For The First Time In My Life by Illegal1(m): 7:43pm On Jun 28, 2023 |
Omoh.........people lyk us,we dn pick money for ground so tey the tin dn master us.. |
Romance › Re: I Stand With Davido by Illegal1(m): 7:19pm On Jun 28, 2023 |
Omoh.,........on davido manhood i stand gidigba.
the guy na sharp shooter. |
Celebrities › Re: Ivanna Bay: French Lady Claims She Is Pregnant For Davido by Illegal1(m): 7:10pm On Jun 28, 2023 |
omoh........davido will soon over take 2face.
dis guy jst dey share belle up and down. |
Politics › Re: World Bank Okays Fresh $500m Loan For FG by Illegal1(m): 8:40am On Jun 28, 2023 |
Omoh........emi lo kan in action.
na my turn to collect loans frm worjld bank....Tinubu |
Politics › Re: President Tinubu's 120 Car Convoy In Lagos For Sallah Raises Eyebrow (VIDEO) by Illegal1(m): 7:02am On Jun 28, 2023 |
Omoh.........normal normal,power swt. |
Crime › Re: EFCC Arrests 49 Internet Fraud Suspects In Ekiti, Oyo by Illegal1(m): 9:18pm On Jun 26, 2023 |
Omoh........abeg i'm speechless |
Education › Re: Photos Of The Students Drowned In The Marina Calabar Boat Mishap by Illegal1(m): 9:11pm On Jun 26, 2023 |
Japa007: We need sensible leadership in Nigeria, why cruising on a boat without lifejackets 
It's just like going to battlefield without a bulletproof. omoh.........with or without lifejacket,who go die go still die. u tink its easy for nouice lyk them to control lifejacket inside river. |
Travel › Re: Lightening Bolt Strikes Plane Full Of Passengers by Illegal1(m): 9:05pm On Jun 26, 2023 |
Godsgift7837: This new advert thing just Dey annoying I no go lie omoh.........and if person collect now,them no go let person drink water drop cup |
Travel › Re: Lightening Bolt Strikes Plane Full Of Passengers by Illegal1(m): 9:02pm On Jun 26, 2023 |
FalseProphet1:
 omoh.........a whole falseprophet1 of nairaland is speechless
bros,u never saw dis cuming. |
Forum Games › Re: Only A Genius Can Save This Man (picture) by Illegal1(m): 10:29pm On Jun 25, 2023 |
Omoh.......dis 1 is strong |
Romance › Re: Can Someone Please Tell Me Why Women Steal A Lot? Why Are They So Greedy?? by Illegal1(m): 10:14pm On Jun 25, 2023 |
UrPapa: Actually my phone can't view the post but I think the girl has no right to beat up her boyfriend in public, maybe they should report the matter to their village elders but if the neighbor refused to pay the rent, they should kill the landlord and 4get about the missing car omoh........una go use laff kill person for dis forum 1day.. |
Crime › Re: Police Ask For More Info On Video Of Lady Dancing Seductively With Little Boy by Illegal1(m): 6:19pm On Jun 25, 2023 |
omoh....,....the babe no try at all,bt the boy slf nah small badoo,see as he pin d grl slf |
Education › Re: Peter Obi Celebrates Five Nigerians' Academic Excellence In China. by Illegal1(m): 6:09pm On Jun 25, 2023 |
Judolisco: APC boys vs Obidients fight incoming.... Dem no dey tired  omoh.......i swr |
|
Politics › Re: Notorious ISWAP Commander, Kiriku, Killed By Snake In Sambisa Forest by Illegal1(m): 1:56pm On Jun 25, 2023 |
|
Romance › Re: Which Animal Do U Forbid? by Illegal1(op): 1:52pm On Jun 25, 2023 |
|
Romance › Re: I want to enlarge my divk (pics attached) by Illegal1(m): 9:51am On Jun 25, 2023 |
smalldivk111: My guy how far na
BigBlackPreek What do you say about this? omoh........how ur matter be?
hope no be u create dis thread? |
Romance › Re: I want to enlarge my divk (pics attached) by Illegal1(m): 9:42am On Jun 25, 2023 |
omoh.........notin person no go read/see for dis nairaland. |
Foreign Affairs › Re: Putin’s Secret Police Raid Wagner Headquarters, Find £38million Cash In Vans by Illegal1(m): 9:34am On Jun 25, 2023 |
frree: That's real money mehn omoh........abeg help me convert the money to nigeria currency,i wn jst check sumtin.. |
Politics › Re: Notorious ISWAP Commander, Kiriku, Killed By Snake In Sambisa Forest by Illegal1(m): 9:27am On Jun 25, 2023 |
yarimo: That is very good, the brown snake should locate peter OBI in time. omoh........u dn price market wen u no fit buy,jst wait....obidients are cuming 4 ur head |
Politics › Re: Notorious ISWAP Commander, Kiriku, Killed By Snake In Sambisa Forest by Illegal1(m): 9:23am On Jun 25, 2023 |
Omoh..,.....na make i dey fear snake,bcus the tin no get big or small.. |
Romance › Re: Have I Contracted HIV by Illegal1(m): 10:14pm On Jun 24, 2023 |
omoh.........na so Hiv dey easy to get na nigeria never finish?
brotherly,no shake,notin dey do u..jst free ur slf 4rm any negative thinking..
he dn bust las las every guy man must chop kpekus...shayoooo
Bt guy,use Cd nxt time incase u dey fear.. |
Romance › Re: Wrinkled Lady Deceives Men By Editing Her Pictures(picture) by Illegal1(m): 10:02pm On Jun 24, 2023 |
LeeSmart: No be all comrades true true, but e get some wey their head de touch oo omoh.........i swr no be lie u talk. he get 1 guy for our street,na so so ugly grls he always carry to knack.. E Get 1 day we jst dey joke for area,na 1 Guy use style ask am,why he like ugly grls...nah there guy man tell us say he no dey lyk competition,he knw say no body go drag ugly girllz with him,na make he like them.. wetin funny us nah wen he say the grls fit ugly for face bt them no ugly for the other side.....omoh nah there we gv up for dis comrade. |
Romance › Re: Please Help! Is There Any One Here Addicted To These Things Like Me? I'm So... by Illegal1(m): 9:39pm On Jun 24, 2023 |
omoh........u go jst kukuma marry child of doom be dat nah..
u dey addicted to fruits,while child of doom dey addicted to knacking...
fruits+knacking=perfect march...for life |
Romance › Re: I Find It Hard To Keep Friends Please Help!!!! by Illegal1(m): 6:50pm On Jun 24, 2023 |
Emperormartin: And some people are attacking me omoh..........don't blame them bro,every body with his/her opinion.. |