Illegal1's Posts
Nairaland Forum › Illegal1's Profile › Illegal1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 137 pages)
Oluromantic:Omoh.......nah prayer/blessing be dis abi nah curse? |
[quote author=9182736455O1999 post=110533527][/quote]omoh.......isoryt |
Omoh.........she goes well sha,bt tall grls no sabi bedmatics. |
Omoh.......i join nairaland bcus of funny/weird post.. there's no day u won't cum across 1 lunatic comment/post dat will bust ur ribs with laffter... |
Omoh........nah dis 1 be the lastest trend? atleast dis nigeria grl get conscience,i hear say the one wen happen for china 2days bk,the babe nearly carry both all her ancestors to the resturant. |
slawomir:omoh.......senior man,at last wetin cum happen? dis man no get any good for we,he deserve to die by beating... |
Omoh.......dis life no balance at all,see wetin i dey run 4rm,nah dis op dey look for. i dey even look for a way to stop mine frm growing,. |
Omoh.........getting used to loan apps is the worst mistake of my life.. i dey vex for myslf each time i remeber money wen i waste jst to pay dis people... i still dey owe 5 apps almost 250k bt i made up my mind not to pay again over a year nah ,the one i dn pay dn reach.. i was collecting frm loan A to pay loan B and so on bcus i don't want their harrasment..bt wen water pass garri,i jst told them to call any body wen dem wn call,i can't kill myslf |
Omoh........no carry ur childs play near ogboni/occultic people b4 them go use u do suya.. ur group never still burn 1 single brotel for nigeria despite all ur initia gra gra,nah occultic men u wn carry ur play near...any way sha,there are many ways to die.. |
Omoh.......nairalanders,una no dey sleep? |
HellVictorinho6:Omoh........we go answer u wen u dn finally join. 48 no dey ask us questions |
[quote author=Mercury12 post=123686250]Omo |
HellVictorinho6:Omoh......cum join vikings |
Omoh.......wahala pro max |
Omoh........bros abeg no vex ooh,i wn ask u sum questions. 1)did u create dis nairaland acct(child of doom)jst to lament/wail all the time? 2)omoh...people rub powder the day ur mum born u? 3)did u offend any old woman in ur village? 4)are u sure,ur problem is ordinary? bros abeg the questions still plenty,bt answer dis ones 1st. |
Omoh.......i've encounter them several times... i met 1 at eluma(river state)she came to ask money frm me and i gave her 200 naira,ever since then, it was as if she marked my face bcus she always cums to ask money frm me wen ever she see me.bt i've nt seen her for sum time now,mayb she has relocate to another state.... i also met 1 at igbogene(bayelsa state)omoh...dis mad woman was loved by almost every body at igbogene junction bcus she was so neat and harmless,u hardly blived she's mad....up till date,i never see grl wen get voice reach dis woman...dis woman can sing... |
omoh.......the beauty of a woman dey her back side. |
Omoh.......23 relatives?no be juju be dat... |
Omoh........see breast,nah dis kind of grls i fit date/marry. no be those ones wen no get yansh or breast bt carry dip well dey waka.. |
Omoh,........where u cum take see dis 1 again nah? |
Omoh........so sad. see as kpekus jst waste...RIP to the dead |
LikeAking:omoh.......nah poor man prayer be dis. E go beta...E go beta,and man dey old dey go... |
Omoh......sylva no dey go any were,we don't nid operation famtagbe pro max... |
Modifire:omoh.......hw many people u dn see wen catch AIDS? |
Omoh........cum join supreme vikings,bt remeber,any tin u see,nah ur own,and no going bk. |
Omoh........dats y i lyk buhari,the man no dey use he life play ooh.. he prefer to spend 1yr for london hospital bed than to die in silence for aso rock. |
Omoh.........u fall my hand ooh...nah u dey ask dis question? $1B dols in 6months too tey nah,u can achieve ur fate in 1 week. Jst rob cbn bank for jst 1wk,u go get pass dat amount slf |
Adesina18111:omoh........i swear down,i lyk to watch dis sex sport. |
slawomir:omoh.........boss man,be like me and u nah blood ooh.. na my best food u jst read out ooh,action bitter dey always dey my side wen eva i eat,so dat every were go maramamarama |
Omoh........abeg i wn ask una 1 question. which political office dis sowore dn hold b4? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 137 pages)