Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 580 pages)
Lol if the real one no dey available make dem allow us spend the Fake ones ![]() With wetin the country dey talk people still dey wicked each other... |
Hmmm wetin some of doz Small Africa country with small Population dey du dere... Even with how Angola get same quota of oil sales like Nigeria dem still dey colet loan are all diz Natural resources a Natural Disaster to Africans even Ghana with all him Gold.... |
Edo again we still dey read Abt Players been attacked we Neva read that one finish another one don show.... |
Lol |
Hmmm... RIP to him.... For say na During PEPT period he go die dem for don find us one theory.... Buh people die everyday.... |
Eh eh I no understand so dem Opay and Kuda is gone or what ... Because I don't understand anything up dere.... |
Lol hope dey don't get sued for copyright is a Cryptoo company not bearing Gemini already... |
Hmmm.... UK people and talk talk up nd down.... Almost every Nigerians in UK don turn YouTubers nd Tiktokers.... |
Na India use am Pass be that cause Cricket and Bolyhood na Indian food.... |
Tetraozonaitera:Cefa is still the Strongest among the West African currency so stop saying jargons is strong against Cedis na only currency wey dey stable since every currency west Africa currencies av been on free fall.... If something is on same spot is that not a sign of been strong since isn't experiencing free fall like others... |
And Cefa don get Value like this.... Buh dem fit no pay sef.... |
Lol congratulations on your Snow.... |
Make he thank God for him life say no be burn dem burn him fool.... Some instruments found with him included, hammer, chisel, knife, plier and wheel spanner This one ready to kill someone.... |
Lol how can we locate CNG in every state.... |
Lol mak every state enjoy what they ordered for ... At least dem don use dere oil money buy dem Christmas tree 🎄 |
So the rest na gate crasher.... |
Ok na..... Everybody investing with Dollar now |
Lol no go give yourself false hope.... Wetin u for jus use Google Lens figure out.... This the worth before you go price Jet.... And if you still insists it doesn't makes sense to u just because the worth is not huge that's ur Problem take it to a Pastor to pray on it for you so that It can make sense and turn to Diamond....
|
leo1234:Lol is Chinese and Indians not also leaving dere country is Nigeria Population up to doz people I mentioned why's there Govt not crying Nigeria Japa Population are not up to Chinese or Indians Japa community... Everybody should do whatever pleases dem if 10m people can go safe trip at least 10m Jobless people that can't afford Japa will take over derr Job so is a win win.... |
Lol una don come again.... When are they going to start arresting people that can't explain the source of there poverty also.... And who will also charged Police officers using things way costly than dere salary.... |
Think9ja:Lol make 10m leave first at least other jobless ones that can't afford the fees to Japa will take over derr job is all SM Noise Nigerians Japa Population no reach Chinis or Indians even in this same Africa go other countries Chinis nd Indians are more than Nigeria.... Our own noise too much.... |
Pootle:Lol the truth is People will still remain if u like Give all Nigerians Visa don't be surprised 60 percent to 70 percent might not leave is just a SM noise.... |
nairalanda1:Is petrol the only crude that can give you profit ... Is even easy to add 5, 10naira on all other crude than Petrol... You will hardly see area with uniform Kerosene, Gas, Diesel rate some will add 10naira, some 5naira some even 20naira bkuz they're not subsidized so is easy to get gain from doz than Petrol.... |
Safe trip to them all... With all the Noise I think say dem go reach like 10m.... |
nairalanda1:Then don't go near Petrol... There are other crude you can refine.... |
Lol.... |
1.. Why misbehave bkuz I won 700m na money I win no be immortality.... Na why dem say most people are not really humble nor have humility na poverty still dey make dem look like they're humble and av humility.... |
Lol na everywhere Nigerians dey languish for Prison at home innocent dey languish for Prison for Abroad same thing.... Who we really offend for being a Nigerian sef cos I no understand again.... |
Lol |
Lol Family from hell..... Who people go sue like this.... |
drizzle0007:Lol I can't use doz Processors in my life again cause they look horrible... I uses Samsung buh was tired so I had to try Google Pixel 7 and I'm not regretting it I can't suggest any Google products to him bkuz dere phone are so Costly.... So is only thing av used dere products before I can suggest.... |
Ok hope the tribalism people won't come out with dere game as always... We all want a better Nigeria buh always choose to do things the wrong way and wen they go outside the country they always abide by dere law when they get back they become lawless nd still want to country to be like abroad... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 580 pages)
