Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 580 pages)
Lol Dem don go contact 2by2 agent to help dem arrange documents. |
Oga go rest jarey.... Na u go first help person... |
Person wey dey waste him time make he go join him Hero Hyundai and be rulling Ghana.... People that always comes with Jargons that's because him mama is from another tribe Adeleke Mama no be Yoruba even Akerodolu wife no be Yoruba buh you will never see them talking jargons Abt dere father tribe..... Na him play into the hand of APC Igbokwe no du half of wetin he du before dem ban him from going home.. |
VULCAN:And the history you're about to bring how did they all win they all win through analysing Figures and how election was rigged.... Buh this same set of jokers are busy chasing shadows looking for disqualification see how the Niger State Lawyer did a good job he didn't pursue any disqualification jargons like all this jokers .... You people and reasoning with emotions.... Is just like the way Otti won Abia and someone came from behind and start looking for disqualification instead of analysing how he won and try to take back door.... |
[quote author=Faposky95 post=126986141][/quote]Lol... |
Absuchat:Na dere makeup dey vex me pass u will see dere ladies painting dere face like say na dem all this Gloss Paint company wan use test new color... I'm not against people doing wedding buh as a struggling guy or lady that knows your background ur goal should be on how to defeat Poverty nd not to do anything to impress people.... Imagine someone who doesn't worth more than 500k or 2m doing extravagant wedding that's a total waste of money cause after wedding will dere be return.... I can't tell u what to do... Do anything that makes you happy buh afta ur happiness if it leads to Garri for u no come dey disturb our peace no be we follow u plan aw u will be happy.... |
Lol waste of time.... People that couldn't win through the ballot but trying to Win through the back door.... |
Lol and the Poor will not allow us to rest borrow money up nd down to du wedding, trying to impress people and invite guest from every corner of Nigeria be disturbing our WhatsApp status with pictures everywhere..... |
Lol 2006 thread... When Gas was still cheap like Pure water... |
Hmmmm.... Una don start again... |
MisfitHPG:Lol don't care last last the person dey care about and the person they didn't care about will all enter the ground.... Who your care help after death.... |
phemmyfour:Lol for Nigeria dem fit find one person wey dem go pin am on or find theory... |
Hmmmm.... Hope this is not another JusticeFor this and that..... RiP to him.... |
Lol I feel like PDP was jazzed na why dem mak numerous mistake during the 2023 election.... And that 2015 mistake which make Nigeria mistakenly go enta APC trap..... |
Lol I'm not experiencing that na MTN I dey use like this na him I even connect to my TV and he Neva break... I believe na only Glo user dey Liable to all this kind of problem.... |
You see the stupid people they're shutting down other state on dere behalf.... Na IMo State Govt NLC av issues with that's where dere chairman colet beating dey should direct dere anger dere why trying to force other state to suffer for what they know nothing about.... |
Lol all of na dey mad no be Imo dem beat NLC chairman so why even bring the madness to all states suffer the people that deal with NLC chairman.... Why must we the innocent chop inside the sufferness... |
Lol Rider don carry u handicap.... Trust Nigerians at ur own Peril dey are brutal like dere like derr Leader... |
Lol all this 2by2 award mak I no talk before dem call me hater I Neva hear Abt the award organization before.... |
Lol Peacemaker don go use head carry anoda person death .... As I dey like this even if Hen/ Chicken dey fight each other I no go separate anything I will always mind my business.... Imagine going to church to go fight again no where wey devil no fit chillaxe.... |
Lol we don't even know Wu to trust again.... |
Face herdsmen no buh you can face ursef.... I think we Nigerians comes to this world with one of the most confusing brain .... They will create cultist that can't face terrorist buh kill dem sef, du gang war.. Even some foool that see opportunity to Japa still carry this gang war go abroad maybe we jus love killing our sef cos I don't understand again.... |
Lol him tenure go soon end he needs to retrace his steps.... Trust Politicians at ur own peril everybody is fighting for dere own pocket in this world.... |
Lol no make Priest go commit oh..... Shebi u for wait make una reach house.... |
Lol I'm sure this not Nigeria bkuz somebody can't just keep disturbing u without u looking for a dog to unleash on dem or look for a way to beat them like Wu steal for market square.... Person go knock my door today come again second time I'm sure the third time they will all du testimony... |
Lol the Lord be with y'all... When PDP didn't come up with a better candidate like Ihedioha I know is a free ride that's how APC also made the same mistake in Bayelsa presenting Sylva same as Kogi PDP presented another Failure.... |
Lol you sure u give him any documents sign.... |
Lol what a confused world..... |
All is well.... |
Lol person wey the wife suppose first go arrest before she finally dump him... Na inside Prison he go dey see update say you don leave.... |
Lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 580 pages)
