Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 580 pages)
drizzle0007:You can see the brand I made mentioned of.... |
Lol add sign Language And all doz Bombastic Side eyes Language.... |
Lol 250k can't get you that unless you want to go for doz Samsung Mediatek Galaxy a14, some old model Samsung like S20 they're all on Jumia.... Buh new ones I mean the one release this Year for that price range na dere Mediatek you go land with that amount and they're still 5G... |
Lol if dem Pack Nigeria Lecturers go SA secondary schl plenty go too full Jail bkuz the number fit increase people wey dey du Sex for mark wen Lady Neva even dress any aw,... |
Rossikk:Lol when our own people are using substandard materials and cutting corners.... Ordinary house go Check out any new Federal housing estate built by our people and see how shaky the house are and check the old housing estates built by this white.... |
Good come forward with your Approval Documents... Come forward with ur C Of O and sue the Govt in Billions and stop playing this Tribalistic game to get pity.... |
Lol Nigeria country where Corrupt Pioneer av an opinion... |
Lol una Problem make dem colet Copy from PDP.... Election don finish mak una go force alliance for 2027 or jonz again and split una vote.... |
Lol anything to pay your bills and fight poverty is welcome.... I know say if them put out application for people to apply for this post people will apply in millions.... |
Lol I for say make dem handover the agency to that JamB registrar buh na Muslim he no go take am.... So in one Words Jamb is generating more income than Gamble..... |
Lol Marketing what this one wey rain no gri Kwik stop this Year the coming Sun go massive u go waka tire ur life will change posture.... |
Lol manage the order you got.... Enjoy your Young meal order with the terms and conditions. |
Maybe na too much of Goat meat dey cause am... |
Lol try Pritoria SA.... |
Eh eh... This one na one chance oh.... |
Lol whatever makes you happy... |
Lol this one don put mouth... Na why putting ur problem on SM will attract every tom nd diiik having opinion and advice.... Even the dumbest person on heart will av an opinion.... |
Lol State Govt wey dey play they always wants to pass dere responsibility to FG they only take allocation from the FG when there's no results the people pass the blame to FG..... People that went to court to stop LG autonomy, take Jonathan Presidency to court to share money then instead of saving ... |
Lol you people are ment so the girl no know wetin he dey du before she agree to marry him.... So far he no rob or kidnap whatever is doing to survive is not illegal.... Life is all about survival his not different from people who do hype man at club they worship you hype you to get money from you.... Some hypocrite that will come here to castigate him or say is an arss***ker ar in people DM doing Bambiala buh as dere own no dey on record derr mouth go open... Ubi Franklin is out dere doing Nanny for Davido u think say is easy Neva be ashame of ur hustle if any woman wan leave because you're trying to survive nd doesn't like your job allow her go..... |
Lol Priest... |
Lol.... Unholy people Abt to be converted to holy people by NDLEA... |
All this Police no dey rest... Imagine forcing someone to withdraw around 11 in the night this people are not just different from armed robber that work at night.... I think they need to start charging this people for Armed robber.... |
Lol when you can easily reach out to the consulate or the airline you wants to fly nd confirm buh u choose NL.... |
Lol march person for road to confirm... |
Lol Dey Play..... Manufacture am first and leave the TO yarn.... |
Lol hope say PDP no go carry all this dere madness enta 2027 again nd get dere shiit right.... |
Lol CheaP Loan where you and your guy's apply and not return na World Oil guy, Otudeko dem still dey pursue up nd down to come back him Loan so ... |
Lol this one turn sickness to cash out avenue.... Nigerians are wicked like there leaders.... Maybe they should kuku kill the man and ask for another donation nd tag it Burial Donation maybe they can raise more money with that.... |
Lol with Taxpayer money abi... Lol how the visit take benefits the country or the economy abg make una find another talk we need good Govt you can start the visitation on his behalf.... All the visitation he has been going we Neva see the result this one is now talking Abt schl visitation.... |
Lol exportation of drugs.... You go dey wyn people wey dey look for excuse to deal with u continue.... |
Play me Poco Lee Otilo..... |
Lol una don start if una no fit qualify without maths that's a guarantee na group stage una go fall off if dem mistakenly qualify.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 580 pages)