Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 580 pages)
Lol confusion.... |
Lol Nigerians can humble someone since when the Nigeria Workers don show him dere true color Baba don go silent lately.... |
Lol |
Maybe one Elewe Omo or Agbo seller don give her update say dem go run am with some mixup for 2500 Or she wan go find where Black Friday discount dey ![]() |
Canadian Loud How many show dem dey du for Canada..... U suppose know the answer Most Nigeria artist makes noise abt 02 different hall been shut down in UK... People living in Canada Cold no allow dem fit go for show and du show off.... |
I thought there's no Igbo Muslim na only Yoruba Muslim dey ... |
Lol wey people dey even keep mute forever some people dere Family even think say dem don lost like this buh na Japa dem Japa.... |
Lol una problem... |
Lol I don't know where people are getting all this jargons from maybe this another distraction like the Govt always du weekly nd monthly.... Bkuz this bill av to pass through the house and av Neva seen anyone present it of recent to see the reception house will give the bill.... |
Lol |
Lol where was the Anger in Zamfara, River State, Bayelsa when the main party was Loosing nd av no candidate... When APC loose Kogi Senatorial through the Judiciary no anger... Las las everybody go dey alright... |
So when MTN clear people debt na dem den |
Ok mak nothing du dem cos I dey use the Platform.... Which Platform person wan conw trust for cross border like this again.... |
Hmmm what I don't understand about all this is when new People are been recruited to NPF every year they still act like the old ones no difference... Which means if all the old ones are all sacked the new ones will still act like this nd they're even more brutal... So I think all this bodycam, CCTV be put in dere cars and office the institution jus need some things to be put in place to deal with all this excess.... |
Lol be like say Nigeria have the highest number of Mad people... |
Lol I thought Ghanaian sells Gold make dem approach dere President and use dere Gold proceed and also dere high currency to buy dere own.... Imagine bringing out Stonebwoy is that all you guy's av to offer and expect Nigeria artist not to trash him no wonder wen u see dere Bike man na Stonebwoy sticker dey him bike that's all dey av to offer nd complain.... I guess when they're nominating the Kutis na Money dem dey use or use dere father influence since you guy's have decides let jealousy blind u to underate people's hardwork.... If you go to Ghana on Sunday on derr Radio station, TV the Gospel Music are Nigeria music on week days Top Ten na still Nigeria music are this Nigerians at fault when something is so good people will abandon the local that's not giving them the vibe they want... |
Ok |
ojinuocheibi:Wait till I start begging why're you crying on my behalf the same way everyone in ur family have been begging..... You guy's cry more than the berieved all this online Billionaire that thinks everyone is suffering like them.... |
Lol people that always shout Youth na Youth dem give chance so he no work for dem dey went back to 78yrs old man.... Leadership isn't an Olympic race.... Vote who ever suit your narrative.... |
Lol from sharing recharge card to sharing phone... |
Lol the economy no concern dem ... |
Lol.... If them ban am now Dog meat go cost for the country and people will start doing it illegally making more cash.... |
Lol |
Person wwy dey ment.... Mak he go use am top billboard UK and US... |
Y'all mad using death to chase clout... Go ask Skibbii wey try am if he still blow.... |
Lol I no dey put mouth for religion matter if you want to live long dere are something you've to stay far away from.... Is a free world make everybody choose wetin Dem wan believe.. |
Lol the demolition man don even go silent lately be like say the Judgement tie him hand he don stop to dey du demolition..... |
Lol enjoy what you ordered for while stock last... |
FuckingMachine:Lol you don't know what you're saying is all Noise.... Is Nigerian Japarian polpulation up to Chinese, Indians, Pakistani in most countries.... |
Kukutente23:Lol Did APC tell you is declaring anything you're the hypocrite here you guys told us you will release and told us how difference you're.... Buh here you're the supporters playing the defensive as always.... |
Lol aw fa ur campaign donations av u declear yet ... Election don finish we never hear from you saint.... |
Lol Daniel Regha can do something like this... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 99 100 101 102 103 104 105 106 107 (of 580 pages)
