Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 310 311 312 313 314 315 316 317 318 (of 580 pages)
You don pay the one wey dem ask you or who send u diz shadow again or you wan create anoda problem for the incoming Govt..... |
You people get time to come du Shalaye people wey u no fit satisfy dem go still come online to tell you say since you debunk am na true say the News no be Fake.... Doz people live and feed on Fake news people wey someone with internet connection for UK fit brainwash..... People wey once believe the President was cloned and we have Jubril in Aso Rock not Buhari |
If we can endure 7years we go finish the last 1year... If you carry protest go Aso Rock u no go meet baba person wey dey travel up nd down na him u wan meet for office or house.... |
Totilopussylick:Yes na Agbado urchin say the President av been cloned na Jubril el Sudan dey Aso Rock.... |
Lol na everything opponent dey sponsor and people wey dey post am for Nairaland here are his supporters I no understand u people again oh... To debunk News again u still wan add opponent.... Who like fake News pass u people... |
Trump Mr USA Drama king.... |
ok |
Option dey so if he spend the stolen money wisely if he no use am book oloshoo he fit see 50m inside wetin he use d money du... |
Where e wan resign go before.... No be wu get Electoral value dey try something new... |
Na when we go try Babalawo ticket since we don try the first 2 religion and nothing still dey work..... |
which kain drone be diz na 2 Megapixel drone or Java phone camera drone Even BlackBerry bold 2 camera clear pass diz... |
This guy don turn himself to blogger.... |
Mr Wiper... |
lol you don talk am before..... Buh Bandits dey get job for dere territory na only Aso Rock Job no dey..... |
So you want to be paying her to smile.... |
Na lie all na like.... Everybody don turn Nigeria to case study of a corrupt nation... Buh normal normal Nigeria no suppose show for her speech na UK you dey contest no be Nigeria..... |
lol 2023 will be season of giveaway at the polling unit..... Even the youth wey dey come online come make noise go colet that day naso we go start another 4years lamentation.... |
Some of this truck no dey get brake.... mak he forgive him if he can he no easy out dere some na dere mechanic or the owner no dey du d right thing dem go jus carry am give dem mak dem dey use am lik that.... |
Na everything dem dey use play pranks for this generation wey we dey... even some Political parties na prank dem dey play dere Presidential aspirant, VP, Governorship aspirant, Deputy etc..... Soon we go start to hear the contestant manifestos and dem go start to sound like prank for ear..... |
Oga don chop breakfast be that... |
lol na wen dem go babalawolise the country... |
Make you help dem push finish make you hear say dem arrest you for pushing the truck to start dat did dey call you or are you trying to say dey are incompetent..... |
lol |
Mak the court too sentence her to death by stabbing asap.. |
Fake News don pass real News we no know wetin to believe again.... If Nigeria media tell you say rain dey fall outside you need to go outside yourself to confirm... |
lol this Govt jus get luck left and right to always av excuse to back up dere cluelessness... First term na Low price Oil rate... after that na Covid-19..... Now Na Ukraine war..... |
Hacks4dummies:Federal character means representatives from each region that's the short definition of it.... |
Na Buhari make people turn election to jokes and different kind of people start to show interest wen dey discover if a clueless and a man with a missing certificate can become a president dem too can du it... |
You people know say Buharii stubborn he no dey hear word nd he still no get certificate so how he wan take value wetin e no get.... You people shuld come to compromise and just endure for now and stop using student life to settle scores.... |
The electorate too av to colet some blame let's say the first term people listen to Motivational speakers wey make dem fall in love nd chop him format..... Wetin happen 2019 or dere eyes no clear den still to see say him cluelessness na grade 1.... If he dey possible for 3rd term Buhari go still enta no b Nigerians again dey love voting cluelessness.... someone will be in the senate for more than 4 term and dere will still be no ordinary Transformer to show for it nd people go still dey vote him.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 310 311 312 313 314 315 316 317 318 (of 580 pages)
