Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 320 321 322 323 324 325 326 327 328 (of 580 pages)
is this a joke or a skit....
|
Nigeria police pay fire no b this country again.... |
Lol anoda weekly distraction we know say nothing go happen so you guys should goan rest.... |
I don't know why u people dey open thread to du Shalaye up nd down other region hardly make fun of people's predicament cos life can fvck anybody up.... Assuming this was the other way round we know aw many thread and different names wey u people go don run give odas.... |
we don't even know what to believe again people av turn social media to market wey dey full of fake products ... |
Lol so is INEC that's charging you must every blame be on the government... Na INEC staff dey charge you not INEC and you've the right to report dem... That's why I'm still saying Nigeria problem no b government alone the citizen dey contribute to the backwardness of the country... |
Where all diz jobless cultist wen u need dem abi na only to dey disturb peace for area dem sabi.... |
Nigeria employee left the group chat dem go comot every dime from your salary..... |
American and Guns u no fit separate dem from each oda.... |
lol Nigeria Visionary are like Motivational speaker when dey get there they're always clueless e.g Fashola he has a Vision of how Nigeria will have 247 light within the next 6month buh as e colet minister like diz he was clueless and couldn't add even a single Kilowatt..... |
lol wahala too much for this country... Nigeria dey face too many problem at a time nd we no even see anyone solve before anoda one join.... |
I know say the organ mata no fit be about selling cos the money wey dem don cash out for Politics alone no be here... Crime na Crime buh I know alot of parent can go to any length just to keep dere love ones alive dey might av think it tru sef before taking the risk..... Buh as e b now A Crime is A Crime..... This life is just full of shiit u complain abt money he gives u nd give u health issues to look after.... Life just like messing people up life can make you happy in the next minute take away the happiness.... |
Nigeria just get plenty wahala at a time... As you're dealing with one another one go show |
Maforgreats:Lol you still don't get it the oyinbo have a better institutions to cover up for it we are still a developing country if the Govt do something and is been vandalized in Nigeria you're just giving the Govt more reason to steal and not do anything again..... |
Even Senator from dat region.... I'm sure if this is the other way round this forum no go rest today different name calling nd brand new name go don show.... Buh diz might be a mixup maybe they've a sick kid nd dey try to use anoda kids organ to revive dere own..... Buh any aw any way crime na crime..... |
lol na aw d small girl dey always dress and this part of the world na aw u dress naso dem go Address you.... |
lol |
lol I'm sure the bread comes with toasting machine and a crate of egg na wen u tear the nylon u go see all this inside..... |
Good na both gender found guilty should be sentenced to death... And false accusations of rape too should receive Same treatment dey shuld sentence dem to death for defaming someone... |
pacespot:But after doing that you will still go to INEC office dey will recapture you again and du Biometric for you... Nigeria Wahala no be here Online just dey like awareness to dem all doz online registration no dey always dey useful that's aw dem du NiN too u register online still go dere office to tell them your name your details all over.... |
pacespot:online PVC registration is just booking an appointment you still have to go to INEC office for capturing and Biometric abi u don see wu du him Biometric and capturing online himself |
What people don't know is al doz places av access to different NGO that people can just wake up see different Volunteer that helps in PVC online registration... Not lik the south here where everything as been monetized u av to go to cafe to du a print out after registering online still bribe at INEC office during NiN sef same thing and during the capturing some staff will still bill you this are things you will hardly see over there... Buh people will not look at all this factor dey will just come online and start making Noise.... |
the headline just dey funny... |
Alex80s:Lol wu will enforce the Law the corrupt Police that will rather take bribe from the culprit or the PHCN staff that will be the one to even help people bypass there meter... If the Govt of Russia or North Korea comes to Nigeria people will still misbehave cos the enforcer sef are corrupt... |
Eddygourdo:You have alot of problem you don't expect everyone to see life the way you see it and I can remember we ar in democracy I av the right to say things I want so far I'm not tarnishing anybody's image so please let me say my view and you also say yours without quoting me... it's a free world so stay safe and stop quoting me because my view is different from yours.... |
Eddygourdo:Lol you this Obi supporters always trying force your candidate on everyone when did I tell u I'm voting Tinubu you people just have problem you think I believe in all this Politicians my life is not tied to any candidate na u tie ur life to Obi looking down on ursef dat u can't make it if Obi no enta.... |
Eddygourdo:Lol so you think is everybody dat is poor and unemployed stop assuming because Nigeria isn't working for you is also not working for me so abg rest..... As I dey like this av disconnected myself from the Grid cause I was only paying for what I'm not using so I connected myself to a solar for almost a Year now so I won't wait for Govt like you before I can get myself some basic things of life na u still dey wait Obi to come nd turn your life around.... |
lol ok make we dey watch from far.... |
Eddygourdo:Lol buh ur Obi Is from PDP so how's he a saint... what me I'm saying is even if Obi enters the citizen av to behave in other to enjoy what ever he dishes out not some saboteur that might just wake up nd goan bomb power station disrupting the grid from functioning or stealing Govt properties.... if the citizen don't behave we won't still feel any impact.... |
Wisfem:Lol well that's your opinion if you believe is trash buh ask ursef du we av what America have we are still a developing country so every little development must not be destroyed for we to get to our destination we are not a developed country and can you compare how much tax we pay in Nigeria with America.... |
SmartPolician:lol you people still don't get it Nigeria problem no b Govt alone if we av someone with 100 percent integrity we might still not feel any impact.... During Tradermoni scheme the agent were giving some people 8k and keeping 2k to dem sef as commission are we going to blame the Govt for this also, Av seen Pastor bypassing is prepaid meter... |
lol I wish he can become Nigeria president and see the magic wey e wan perform.... Naso people dey hype Buhari nd Osinbajo before dem enter if dem no enter now we for don dey think am say we lose our chance of turning Nigeria to Dubai, Having 247 electricity and Nigeria would be more secure Dan CBN.... Nigeria problem no b only govt get role to play you will see people bypassing there prepaid meter, Stealing the rail track, steal electricity cable, steal Transformer, saboteur In Govt, Someone working in a bank planning with armed robber to rob where he or she works etc.... all this people are also contributing to the backwardness of the country... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 320 321 322 323 324 325 326 327 328 (of 580 pages)
