₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,496 members, 8,445,747 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 01:12 PM

Toggle theme

Ituen's Posts

Nairaland ForumItuen's ProfileItuen's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 300 pages)

Jokes EtcRe: Lateral Thinking? Lovely Puzzle by ituen(m): 7:08am On Jun 27, 2008
Only flunked the last 3
Jokes EtcRe: LAFF YOUR ASS OFF WITH AYUS!!! by ituen(m): 7:06am On Jun 27, 2008
O boy, fire down on all cylinders. I dey cover your back wella
Jokes EtcRe: 7 QUICKIES by ituen(m): 7:03am On Jun 27, 2008
. . .any attempt to hug them . . . . .
Jokes EtcRe: Post-jamb Test by ituen(m): 7:01am On Jun 27, 2008
naija students too much

Now every dick, harry, nkechi, okoronkwo wan go school

Some people dont know they are meant to be houseboys, farmers, fishermen

NB: any body wey call my name for the above eh . . . . . angry angry angry angry angry
Jokes EtcRe: "forgive Them, Father, For They Know Not What They Do!" by ituen(m): 6:54am On Jun 27, 2008
saucekid2:
see suicide oooo
Saucekid don born pikin?
Jokes EtcRe: Stupid Boy by ituen(m): 6:53am On Jun 27, 2008
hw u wan swallow ur intestines?

U don come oh. See wetin jokes dey do people
Jokes EtcRe: Check Ur Stress Level by ituen(m): 6:51am On Jun 27, 2008
Me we be gateman for yaba never see visitors or prospective applicant oh.


I go soon close gate
Jokes EtcRe: The Wedding Dress by ituen(m): 6:41am On Jun 27, 2008
Jeovy:
Benjay and clems again,una dey everywhere dey show una affec####
according to clemcy - adultry is legal

according to ben - adultry is a fundamental right
Jokes EtcRe: 3 Days Friday by ituen(m): 6:41am On Jun 27, 2008
See as una dey stroke me.

Well baack in those days i used to do akara. Now i don graduate leave am for my boys Saucekid and Gilgee
Jokes EtcRe: Mind Ur Language! by ituen(m): 6:38am On Jun 27, 2008
Na landlord pickin na

Landlord - mama
gateman - papa
Jokes EtcRe: Check Ma Files: by ituen(m): 6:34am On Jun 27, 2008
. . . and see the guy for ground just open mouth to recieve the chocolate
Jokes EtcRe: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by ituen(m): 6:26am On Jun 27, 2008
kenypumpin:
i go donate 100 ltrs of fuel lol cheesy
Even those wey no get fuel dey open mouth say dem fit donate. See wetin dreams dey do person



clemcykul:
bennie i knoe say iteun na the winch

jaymob which one u come be na
Clem na which day i turn to winch? Me i be juju lord oh
Jokes EtcRe: Gas Flaring by ituen(m): 5:59am On Jun 27, 2008
Lets keep Kayo from the roving eyes of Osama and Bush

I'm so proud that nigeria has its own weapon of mass destruction. We have to step up and develop this unique gift
Jokes EtcRe: Baked Beans.grab A Tissue Before You Read This. by ituen(m): 5:54am On Jun 27, 2008
both posts are cracking
Jokes EtcRe: The President In The Gym by ituen(op): 5:53am On Jun 27, 2008
whether na yaradua or not, at least u where laughing

@Clem
my 2 and a half leg dey do wonders of. The half one dey help me get visa n passport to other countries
Jokes EtcRe: Kiss Me by ituen(m): 5:51am On Jun 27, 2008
See all the comments on these joke.

Some of our girls dey secretely trip for the man eg Cle. . . . , Mo . . . . . .
Forum GamesRe: One-word Association by ituen(m): 5:44am On Jun 27, 2008
preach
Jokes EtcRe: Honey, I Have A Headache: by ituen(m): 5:44am On Jun 27, 2008
Cheiiiiiiii

see wetin woman fit do
Jokes EtcRe: Phonetics Trouble by ituen(m): 5:40am On Jun 27, 2008
old post
Jokes EtcRe: "forgive Them, Father, For They Know Not What They Do!" by ituen(m): 8:47am On Jun 26, 2008
clemcykul:
in the process his bla bla bla gets hanged by the window
. . . he struggles to get out and lands on a bush filled with thorns

holythug:
em, em, em. . . .ituen, i can explain,
no explanation. what i need to do is this,

Jokes EtcRe: 3 Days Friday by ituen(m): 8:41am On Jun 26, 2008
Mrs Clemcy Sabinus, wife of Prof Miggy Sabinus; tell us the answer.

I can give u some akara treat at Sheraton
Jokes EtcRe: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by ituen(m): 8:34am On Jun 26, 2008
thats why u will be called Mama instead of Mummy
Jokes EtcRe: 7 QUICKIES by ituen(m): 8:29am On Jun 26, 2008
Na wah oh

Who be BIBS wey dey threaten mama clemcy?

Freezy, where u dey since na
Jokes EtcRe: Mind Ur Language! by ituen(m): 8:26am On Jun 26, 2008
Hey Clemcy Lady,

I miss u too. That guy language need caging, if possible EXTINCTION

I just dey grove lagos with saucekid and kronkykay. Gilgee will come to my house today. Will send u some pictures later.

Have a smashing say at work
Jokes EtcRe: Mind Ur Language! by ituen(m): 8:14am On Jun 26, 2008
. . . . and that ur language shld stay hidden and local. Investors no go come nigeria if dem see this kain language
Jokes EtcRe: Check Ur Stress Level by ituen(m): 8:09am On Jun 26, 2008
@ poster

Did u say we shld look out for 2 dolphins?

u must be stressed up
Jokes EtcRe: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by ituen(m): 7:55am On Jun 26, 2008
Jeovy:
aha how many times them dey kidnap Obj?
true talk. since last yr dem dey kidnap OBJ. The kidnapers no dey tire. Instead of money, dem dey ask of petrol and lighter, What manner of militants do we have?

Education and knowledge good oh
Jokes EtcRe: 3 Days Friday by ituen(m): 7:54am On Jun 26, 2008
una no dey use head oh

na for which water wey the tide dey rise continously. The answer will not be definite cos a ship may rise and there wont be a corresponding length ratio of the ladder from the surface of the water.

Well let mathematicians find equation for this kain one
Jokes EtcRe: what do bank and a woman have in common? by ituen(m): 7:47am On Jun 26, 2008
As far as say that bus dey na "front seat" and "No money" priviledges i dey always get
Forum GamesRe: One-word Association by ituen(m): 7:29am On Jun 26, 2008
propensity
Jokes EtcRe: what do bank and a woman have in common? by ituen(m): 6:03am On Jun 26, 2008
clemcykul:
na them get front seat for the bus

holythug, pope, sincity, nitenurse and delib get the boot grin
U know say that front seat na our own right from time.

shocked shocked :oWetin my wife dey do for boot? Make she come swap with saucekid abeg. which kain fcukup be this shocked shocked shocked
Jokes EtcRe: The Wedding Dress by ituen(m): 6:00am On Jun 26, 2008
thats why its a jokers world

@Ben

Na which wallet miss? I hope it aint that fake nigerian army wallet with 50 sections which are filled with fake visa n credit cards

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 300 pages)