Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 300 pages)
That guy na correct man |
[quote author=ben~jay link=topic=145222.msg2421230#msg2421230 date=1214436166]I wish that was my son, I would have tied him to a tree with his d*ck and push him down like Ituen. lol [/quote]O boy, which kain punishment be dat. Pls dont associate me with wicked things oh. Else i'll shave ur head with grenade razor blades ![]() |
Wetin the guy wey hold the ball chop that day |
folly, i don commot for this country. na Siberia i dey now. If our SSS fit survive that place, make dem come make we all do "CATCHER" |
me i go donate tears |
problems |
o boy!!! only the statistics go make me forget the pizza |
prestige |
Migines, even at 18+, we go still get people like this Let there be PG Lock on the internet |
welldone poster This is really cracking ![]() |
nice logic |
Na these boys dey get work quick quick. See as them dey hold their 1st Class certificate for hand |
nice |
Are you a gay? ![]() |
manickal:Same tin in my case. Defeated it once or twice. The secret is to do it slowly. If it is done fast, u go flunk |
folly69:Wetin u dey frown face for? Have u brushed ur mouth? brush am come collect choco milo from meclemcykul:Now, no chic askes for my ass without an explanation to what she wanna do wit it ![]() |
Old, nice and funny |
I believe the poster is the second person from the right ![]() |
well done brother really cracky especially on Migines the Bingo |
chlorquine |
kayowalemi:now u think because u escaped an incident u can escape mine. Just go there and insert ur stuff, after next week, check and see if its still there |
clemcy na mixture of fulani and kanuri |
Make them slap the man well well for time delay |
Welldone babes. una try |
clemcykul:Yea Clem, we have been away fro some time. we are tinking of making more babies. We will update u guys wen the copulation process has been achieved. See ya in 9 months time |
Na which kain love be this? E still dey exist? Make una fire down, as long as its on the internet ![]() |
@Poster I have some plots in Ibadan willed to me by the Late Adedibu. will u be interested? |
You can shoot that one na |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 300 pages)
[/quote]O boy, which kain punishment be dat. Pls dont associate me with wicked things oh. Else i'll shave ur head with grenade razor blades