Celebrities › Re: Temi Otedola Celebrates Her 26th Birthday (Photos) by KingDash: 8:38pm On Mar 24, 2022 |
SilentQueen: Fine girl!!! Abeg is she still dating Mr. Eazi� wetin concern you |
Celebrities › Re: Temi Otedola Celebrates Her 26th Birthday (Photos) by KingDash: 8:37pm On Mar 24, 2022 |
qekng40: Billionaire children no dey fine, I'm not fine  so your papa get money then?? |
Celebrities › Re: Temi Otedola Celebrates Her 26th Birthday (Photos) by KingDash: 8:32pm On Mar 24, 2022 |
qekng40: Billionaire children no dey fine sha 
Happy birthday Eazi's girl  you wey fine how much your father get |
Romance › Re: Internet Slangs And Their Meaning by KingDash: 10:42pm On Mar 23, 2022 |
siofra: REDPILLER: A disgusting, insecure, broke man that roams nairaland insulting women. They are incels and will never get laid because women are repulsed by their trollish appearance and vile behavior. truth be told we redpillers get more action tbh |
Romance › Re: Internet Slangs And Their Meaning by KingDash: 10:39pm On Mar 23, 2022 |
MANU = when someone is a failure in life |
Celebrities › Re: Takor Veronica Found Dead In A Hotel Room In Benue State (Photos) by KingDash: 10:08pm On Mar 23, 2022 |
Women and wayward life |
Romance › Re: My Female Students Are Giving Me Problem by KingDash: 10:04pm On Mar 23, 2022 |
Kiliwuwu: let me go straight to the point
I started teaching some weeks ago in a secondary school close to my house and also doing some tutorials for students preparing for jamb due to low employment rate in the country after i graduated but wetin man go do.......to cut the story short i noticed 80% of my female students do stare at me infact I do lose focus at times when teaching , to my greatest surprise one came to me today asking me that I'm i single or married and some keep telling me that they wish to know my house especially the tutorials girls, I don't know what to do I'm just 22 years with a muscular body and a nice beard ,most of this girls are 17,19,20,21,22 I dont know if I should press the green button or press the red button useless thing... no focus on wetin carry you go do, go there they follow younglins. |
Celebrities › Re: Davido's Mother Bought Mr Macaroni His First Phone (Video) by KingDash: 2:14pm On Mar 23, 2022 |
Enter studio give us songs leave all this talk |
Celebrities › Re: Davido Acquires 4 Television Sets For ₦68 Million (Photo) by KingDash: 5:38pm On Mar 22, 2022 |
Since him no get music to sing na to dey buy tv |
Romance › Re: Six Things Broke Boyfriend Does That's Make Their Girlfriend To Love Them by KingDash: 9:26pm On Mar 21, 2022 |
Naija babes no fit love you when you no get money, only today I don bang niggas main chicks steady |
Romance › Re: What Assets Do You Use To Fvck Girls Regularly? by KingDash: 3:47pm On Mar 20, 2022 |
Badboibipo: So I read somewhere that once a guy has an iPhone 12 and a nice car he will fvck girls like three times a week, without any single stress. Are girls really that materialistic ? So because a guy has an iPhone and a nice car she will just follow him home? What assets do you use in getting girls into your beds tho? iPhone 12 pro max, soifra can testify |
Business › Re: Make Legit Money & Have Peace Of Mind. Share Your Testimony Stop Ritual Killings by KingDash: 7:39pm On Mar 19, 2022 |
|
Celebrities › Re: Portable Expecting 3rd Child With Omobewaji Oluwaferanmi by KingDash: 7:38pm On Mar 19, 2022 |
LIGHTHEARTED0: ugly father also give ugly offspring the guy rich pass you stop hating my nigga |
Business › Re: Make Legit Money & Have Peace Of Mind. Share Your Testimony Stop Ritual Killings by KingDash: 7:36pm On Mar 19, 2022 |
|
Business › Re: Make Legit Money & Have Peace Of Mind. Share Your Testimony Stop Ritual Killings by KingDash: 4:42pm On Mar 19, 2022 |
|
Celebrities › Re: Isreal Dmw Brags With Davido Diamond Collections (video) by KingDash: 10:06am On Mar 19, 2022 |
Badguyyyy123: Vanity upon vanity, but choose ur vanity wisely one of my gee just die this morning the guy na the richest of our group.. iPhone 13 pro max, houses and cars all him don leave am |
Celebrities › Re: Don Jazzy's New Look (Photoshopped) by KingDash: 10:04am On Mar 19, 2022 |
If don jazzy looks like the second pic then I’m the prince of wales |
Business › Re: Make Legit Money & Have Peace Of Mind. Share Your Testimony Stop Ritual Killings by KingDash: 10:02am On Mar 19, 2022 |
Zulu2022: you de work Wella,if so drop contact mk I update u shaa,site ND other app you dey use snapchat? Give me your username. |
Business › Re: Make Legit Money & Have Peace Of Mind. Share Your Testimony Stop Ritual Killings by KingDash: 10:54pm On Mar 18, 2022 |
waploger: Yes oh.... but I no know how to run tik tok yet ight Baba, na insta me dey run sha |
Business › Re: Make Legit Money & Have Peace Of Mind. Share Your Testimony Stop Ritual Killings by KingDash: 10:53pm On Mar 18, 2022 |
Zulu2022: depends but alaye full there, swear, nothing pass insta nd facebook mark don block me tire baba |
Business › Re: Make Legit Money & Have Peace Of Mind. Share Your Testimony Stop Ritual Killings by KingDash: 11:19am On Mar 18, 2022 |
waploger: I dey find person wey I go dey by him side sef I hear say tik tok Dey Pay Wella nowadays |
Romance › Re: Who Is Your Celebrity Crush? by KingDash: 11:13am On Mar 18, 2022 |
Moriah mills |
Business › Re: Make Legit Money & Have Peace Of Mind. Share Your Testimony Stop Ritual Killings by KingDash: 11:12pm On Mar 17, 2022 |
waploger: Tick Tok users:: Alaye Let's do fraud oh!!!! I Dey your side Baba |
Romance › Re: Electricity Blackout Palava by KingDash: 11:09pm On Mar 17, 2022 |
Uzomacharles: Since your moniker na KINGDASH,make I paste aza make you dash me the needed � � � |
Romance › Re: Electricity Blackout Palava by KingDash: 8:06pm On Mar 17, 2022 |
|
Romance › Re: Electricity Blackout Palava by KingDash: 7:27pm On Mar 17, 2022 |
Geeboilee: Fake life � Bros come Abuja make I flex you for one month steady no be mouth |
Romance › Re: My Problem With Nigeria Girls by KingDash: 2:37pm On Mar 17, 2022 |
UyaiIncomparabl: Why can't you give her money to make her hair? Mehn. Men of these days don't know what to do. Last week, one of my admirers offered to give me 50k to make my hair, I declined it. That's an ordinary admirer oh. Not to now talk of BF.
Doesn't he know my wellbeing is his responsibility? Omo. I'm done abeg. lair... you sabi lie |
Romance › Re: Electricity Blackout Palava by KingDash: 8:18am On Mar 17, 2022 |
Yeah... light Dey my side my iPhone 12pro max ba3 is fully charged. |
Romance › Re: See How I'm Spending My Evening ... PHOTO by KingDash: 11:22am On Mar 14, 2022 |
|
Romance › Re: What's The Biggest Red Flag You Ever Spotted At The Start Of A New Relationship? by KingDash: 11:16am On Mar 14, 2022 |
YoungDaNaval: The yeye Ogoni girl said she can help me get a job in Shell but I won't use the money to help my family...only her family....I jakpa  you no wise you for collect the job jakpa |
Romance › Re: What's The Biggest Red Flag You Ever Spotted At The Start Of A New Relationship? by KingDash: 11:15am On Mar 14, 2022 |
Witch |
Agriculture › Re: How My Pregnant Goat Surprised Me(pictures) by KingDash: 10:10pm On Mar 12, 2022 |
Abujaexpress: I don't know this bros. I didn't know when she was pregnant no problem comrade someone just enlighten me� |