Stats: 3,166,053 members, 7,863,736 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 02:53 AM |
Nairaland Forum / MadamOk's Profile / MadamOk's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 18 pages)
![]() |
Why the woman is spilling now Because she doesn't get what she wants again Fear human being chai Judge no one |
![]() |
Jesu cristi ![]() ![]() ![]() Abeg since you said no advice and your brain is empty Why bring it here |
![]() |
Yeye dey smell for una bodi Na mumu dey listen to una Nlanders females na all this Nlanders alpha male na love pass for their real life oooo nor listen to them oooo As for those alpha male make una dey claim James borne here, nor lie na una na love pass as in mumu for love |
![]() |
National cake � |
![]() |
Seun sell make you give me change oooo ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Keep the picture away from yourself and your mind Take a deep breath and say to yourself you will not do it again 2 Likes 1 Share |
![]() |
Shey ear � dey pain you nii What more you need to hear again Go for what you want ooo If truly she likes what she like, don't force it |
![]() |
Omo you dey vex ooo ![]() ![]() OlawaleBammie: |
![]() |
Especially on the internet, especially now people are advocating about walking out of marriage if you know you don't feel comfortable, this woman need counseling libertyfather: |
![]() |
Na wa ooo It is well |
![]() |
Braah calm down why not focus on your career and job now moreso you are still young Make a plan for yourself Gather the money and resign to get your own business or hospital Then you can have time for yourself and family tomorrow |
![]() |
Well I understand how you feel Get to seek doctors for proper advice Because that decision is not an easy journey either there is money or not May God perfect everything around you What God can not do does not exist 1 Like |
![]() |
Hausa guy either Christian or Muslim majority of them are not romantic but they are good in caring or giving monetary gift especially |
![]() |
Women are powerful creature Is only a wise man that will understand the nature of a woman 2 Likes |
![]() |
Shuuu see question oooo Over to Nlanders wey get answer |
![]() |
Braah move on Comot body since your body nor full not put body Fight over a girl you know or have the mind you will break up with in the future is worthless And for a fellow guy like you to point hand on you because of a girl is a disgrace and disrespectful At this point use your tongue say count your teeth 1 Like |
![]() |
This can only be government sector I have a friend who pay 250 to secure government job but I don't know the pay rate Mind you that 250 was not the first money he keep paying 100,150 and so |
![]() |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Most of us play truth or dare game during our teens age Some dare each other, some dare to kiss, hug, trip naked, hot slap and so on but during our time no one dare each to have sex and there was nothing like phone to record someone or even after the birthday party during school no one talk about what happened during the weekend or birthday party game But this generation of truth or dare na another level of the game |
![]() |
It is a nice forum to read news and cash cruise with comments But you see those toxic comments ehn if you nor get mind you fit get heartache God bless all Nlanders you are doing well |
![]() |
What of sugar daddy ![]() ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
God have mercy |
![]() |
Na wa ooo Na oju kokoro dey the woman eye See how the thing go |
![]() |
My condolence to the family May his soul rest in peace |
![]() |
People Sha, una never love or see tomorrow but una don conclud say tomorrow rain go fall You just start the relationship while nor take time to study and see things for yourself I truly love her, I truly love her, I think she looks me too Love doesn't doubt 2 Likes |
![]() |
Braah calm down, be thankful you are alive Put those wasted years behind you, put the prison experience behind you, put Anu behind you Embrace God and life What you should look out is the years ahead of you May God restore everything you have lost 1 Like |
![]() |
She is so beautiful God timing is the best 2 Likes 1 Share |
![]() |
The story get k-leg Na wa ooo things dey happen sha |
![]() |
Yeye dey smell for your personality 6 Likes |
![]() |
Best of luck oooo |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 18 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |