Stats: 3,166,004 members, 7,863,630 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 09:50 PM |
Nairaland Forum / MadamOk's Profile / MadamOk's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 18 pages)
![]() |
Congratulations to her I love seeing women in power |
![]() |
See where this one brain carry am reach |
![]() |
Devil indeed You use your hand invite devil, you con dey blame devil |
![]() |
Na normal prayer wey people dey pray every day, Privately in church, in your closet. But now, it seems na social media prayer God dey answer pass, people are now coming out to pray it on social media to se their heart desire and let God and people to see |
![]() |
Sha wetin she wan enjoy on top of 17yrs preeq That stick go just dey swim inside that hole ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Na wa ooo preeq wey the cap never heal well wahala ![]() ![]() ![]() Aswear that boy cap go dey pain eim |
![]() |
This party is weak If body nor full nor put body 1 Like |
![]() |
Na your grace, and you use am well 1 Like |
![]() |
Of woah this testimony is loud ooo This God ehn is too much What God can not do does not exist 9 Likes |
![]() |
It is their marriage right, it is called conjugal kissing |
![]() |
It is your birthright for me ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Oh wow its beautiful |
![]() |
God go dey expose them one by one Werey hand don touch you |
![]() |
Nor be everybody public proposal dey favor 3 Likes |
![]() |
Am one of those who have that prayer point I connect my faith with his faith to say a big Amen to his prayer 3 Likes |
![]() |
Why are you running ![]() ![]() ![]() |
![]() |
She is so pretty |
![]() |
Nigerian too dey over do |
![]() |
May his soul rest in peace ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
Aswear this girl is living her life At first I was against her marriage Now I realize that money is nothing but peace of mind |
![]() |
Aswear yahoo nor pay again Guys now don deploy go tech Years from now another money tech go still come 2 Likes |
![]() |
I laugh � in Canadian English ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Please sir I don't know the annoyance you have with the boy and his family, but wetin don happen don happen,you can correct it since you said you have forgiven your daughter, find time to take her to the hospital for check up and if it required bed resting and you can't be there for her, the boy and his family can do that. Make sure you pay the hospital bill and give her some money for food. Because taking her home wey you nor get the time to take care of her no go too make sense. 3 Likes |
![]() |
It is call divine grace You can not buy or sell the grace of God |
![]() |
If I tell you sai make you leave her, you go gree Broo if you like leave her, if you like not leave her na you know 1 Like |
![]() |
Our papa in those days nor do reach all this one I did not see any message there |
![]() |
Olosho dey her eye, for this one wey country hard you carry money and kpekus go meet man This lady need to be cain twelve stroke, nor that yeye stroke she go collect free of charge ![]() 1 Like |
![]() |
The hand writing is written in capital letters Don't take it as a joke like he claim 1 Like |
![]() |
Country hard for eni one to do any how ![]() |
![]() |
Life is deeper |
![]() |
Double wahala for deady body |
![]() |
Lagos, delta, akwa ibom and kano 1 Like |
![]() |
This kind of woman will not appreciate anything the man will do for her Even the man buy Gucci she will still not appreciate Instead of her to dash someone that will appreciate it |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 18 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |