Na2day2's Posts
Nairaland Forum › Na2day2's Profile › Na2day2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 161 162 163 164 165 166 167 168 169 (of 323 pages)
TheSeeker:stop twisting my words, i said pig not fowl ![]() |
oya, make we begin dey play basketball jare ![]() |
olusolami:i dont think he is aiming that low again ![]() ibkaye:devil, abeg talk ur own nau! ![]() |
TheSeeker:true? chei, i don get one guinea pig wey i go take practice my anger management on ![]() |
Kunbee:u no fit get better sponsors? |
Kunbee:do we have sponsors? ![]() |
C2H5OH:u harsh ooo, na my kunbee u dey yab like that |
190:oya, try ya luck na ![]() |
C2H5OH:wetin? ![]() |
Kunbee:who said i dumped u? ![]() |
whitelexi:haba! lord lexi, 190 na small pikin nau. na only one left hand upper cut i go give am hin go kpeme! ![]() |
IFELEKE:are u mistaken me for theseeker or C2? |
TheSeeker:are u looking at urself in the mirror again? |
unitee:i dont blame u love, if i was in ur shoes, i will be over protective too, to get an extremely handsome man like me is not a day's work, u have done noble above ur fellows unitee:dont mind him honey, he doesn't know how deeply we are in love, we will keep praying for him, ok galatico:bros, u bi actor? ![]() C2H5OH:key phrase here is "righteous mind" ![]() mystikal:accept my sympathy ![]() |
Niflheim:I can help u with the history free of charge just bring the location fee of just 50,000 naira only ![]() |
TheSeeker:na u sabi, i no say na me holy pass ![]() |
TheSeeker:it is bcuz i am pure at heart that is why i watch cartoon network, oya confess which adult channel u dey used confuse urself for night ![]() |
TheSeeker:to who? all these corrupt ppl that is working in this fake court, i dey go babalawo ![]() |
chiogo:yes, even the last part [quote author=oyinda. link=topic=313330.msg4416219#msg4416219 date=1251163748]depends on the financial agreement the couple have. no two marriages are alike and there is no one-size fits all marriage. every one is different[/quote]finally, a lady that is making sense ![]() |
TheSeeker:bad belle! ![]() |
TheSeeker:u lucky say when i been wan talk no dey rated pg 13, u for hear am https://smiley.onegreatguy.net/censored.gif |
TheSeeker:i have a problem about u all up in the court acting like a saint, chei! and i have a problem with my EX, Tubabie, who seduced and deceived me with her beauty from one eye like that ![]() |
chiogo:i thought we already do that ![]() |
Outstrip:oh i did and u did not, she is the one running tooth and nail for another guy, the guy said i am not ready, she said i can't wait, what do u want the guy to do, tie her down? |
190:why are u calling urself out like that, we already know, no need to shout it on the roof tops ![]() FYI: u are the 1st male to post on this thread ![]() |
IFELEKE:court don suffer, see the kin ppl u take put for court, abeg me go go see babalawo jor ![]() |
MyPeace:see how quick una dey take God join the thing when bills time don reach but if the man quote talk say bible say make u dey subject to am, una go begin blow grammar like say no tomorrow ![]() chiogo:true confession, God go catch all of una one by one ![]() |
IFELEKE:na wetin u see? ![]() bluespice:it wasnt me ooo, na theseeker, that guy don spoil no bi small ![]() |
waterworks:u better explain to my wife unitee say u no mean na2day? but na today? bcuz she don dey think say i be jamaican ![]() unitee:it wasn't me |
TheSeeker:why u dey tell the poor guy say God punish am? shey God tell say hin bi shoe marker? ![]() |
i am always afraid that i will be too good for her ![]() |
Kunbee:ovularia, i been think say u love me b4 ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 161 162 163 164 165 166 167 168 169 (of 323 pages)

