Sundrus's Posts
Nairaland Forum › Sundrus's Profile › Sundrus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 50 pages)
But guy wey be regular brothel customer no suppose dey addicted to masturbation nah ![]() |
marry her... She go love u with all her heart. |
Na u i blame wey dey look her frowned face. ![]() |
Na correct chick be that na...no be as the chemistry between us lead us we go follow suit. I go appreciate say she no be pretender...& she dey real & true to her soul. I always respect any chick wey me & her tidy on the first date. Na only bitchyy guys go see babe wey go with flow with am on the first date go say she be cheap babe. Some guys no get sense...same disease dey worry some girls too. |
![]() |
Them wan console themselves. Salty set of people. |
Everything wey make up good society don dabaru for we country. Value system completely eroded. |
All join.... If she fit lick ur seminal fluid...why u no fit lick her vaginal fluid ![]() |
graymama: chaii una suppose get committee of Nairaland scammers. |
U still dey use the same FCMB account take beg for money ![]() |
so if the sperm excess for body how man wan take flush am out... ![]() |
lkillbrokehoes: before she play us akpako |
CaptainPrice1: anger don set in. Look Inwards Oga no dey point fingers carelessly. Na ur country people dey more gullible & ignorant. |
Na the people wey keep quiet to see this boy dey mumu when him dey younger, na them i blame. If like say them beat craze comot for him head whenever him do foolish thing such abomination for no surface. |
Wetin this OP dey talk sef if only una fit look inwards & know how many of Nigerians dem dey scam on a daily basis, u no go come dey point fingers. Na ur country people Nigerians dey more gullible pass...na why una politicians dey use una do pingpong. Make i no even enter the political aspect of the sham. Na only greedy people dey fall mostly for scam & Na Nigerians be the most greedy set of human beings for this planet. |
The worst president America don ever get. Yeye thing. |
OP to rediscover/redefine urself, e dey take alot of forces & power to achieve am oh. Maybe now u dey like to fucck well well & u come say u wan stop the excess fuccking. Unknowingly, so many internal & external forces go dey fight against that ur decision; until u build that willpower to take overcome that act. |
richmond500:Rugged ![]() |
Na wa oh. No be her time. Thank Jah....people need to dey very careful, especially parents wey dey like send their children go unnecessary errands. |
Just tell am say ur mama tell u say no be him be ur real father...watch as him go quickly carry u go do DNA test ![]() |
Fahdiga: ![]() |
Niggy wan intensify him simp ability ![]() |
Many people don die becuz of false religious practice, & na e dey reign now, cuz na quick cashout. OP ur sister don fall victim of one-chance. Most of these so called pastors just dey use street smartness take dey deceive all of una. Seek for wisdom & understanding, & no crooked clergyman fit toy with u. |
Poverty don overthrow the land...population wey dey filled with poor minds. But sometimes we need to individually spoonfeed ourselves. Nothing dey last forever; things must change. Life dey dynamic. |
so i still dey afternoon ....make night quick reach abeg. The day of death dey better than the day of birth. If u know u know. |
Mcslize:we all dey do ourselves. Me i know how many people potential wives & girlfriends i don handle knowingly & unkowingly. This life na choice. Some people choose to be simps, while some choose to be playboys & playgirls (them wan fucck any hole or dyke wey cross their part for their selfish interest). My advice na if ur choice make u happy & dey contented for this life, just quietly follow am. No come public space come dey disturb people over the choice way u make bcuz e turn sour. All my mistakes wey i don make for this life dey always interest me bcuz e make me dey stronger & wiser. U need to live the life to feel the life. And always put am for back of ur mind say nobody holy pass...& we all na just mere mortals with imperfections. |
Mcslize:according to the op story, she apologise & change her ways. The OP sef fit still dey yansh other girls for one corner. Them never marry, them need to understand themselves properly & bond wella. |
[quote author=Hitwe99 post=97697760][/quote]if u truly dey sure say she truly love u...keep her. Nowadays e dey hard to find girl way love u & dey loyal. |
U say u be sharp guy. U suppose know wetin to do as a sharp guy wey dey in love ![]() |
free her, make she go meet guy way sabi fucck. I wonder why u no ask her why ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 50 pages)

marry her... She go love u with all her heart.
chaii una suppose get committee of Nairaland scammers.