Sundrus's Posts
Nairaland Forum › Sundrus's Profile › Sundrus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 50 pages)
kpakus don comot from mind enter head |
She wan explore...allow her. |
Remind me of guinea fowl wey i kill yesterday...with the scary head & long neck & thick skin of the guinea fowl, to kill am hard me oh. But animals dey kill themselves for food inside jungle...& OP u suppose know say na concrete jungle we dey oh. |
Juliusmomoh:we only dey mock the fake anointed...every fake thing supposed to dey mocked & condemned. All those fake pastors wey like toto & materialism we must mock them. |
Juliusmomoh: that means instead of building more churches we need to build more psychiatric homes. |
Juliusmomoh:lol...but them dey stand for pulpit dey oversee different church & them get congregation wey dey worship them like God. Nowadays we need to fear the title pastor oh. |
Some people go just wake up, create mumu topic...clearly, e show say this op no know wetin e dey talk about. Why u go dey misconstrue bedwetting & wetdream ![]() |
Na religious folks fall into sexual sin pass....89% of the ladies wey i don chop, fall into one strict religious sect or the other. Una suppose dey find the answer to this problem, no be to come dey preach about prosperity all the time... But the act & memories dey very sweet then. Hell & heaven dey synonymous. Na only fools go castigate me for this assertion. |
Microwhy:explain wetin make am curse . Comot marriage for the matter, cuz me no dey yansh married women. |
Juliusmomoh: rugged. Nice one |
So bowleg ladies & k-leg ladies get giant libido. Hmmmm ![]() |
Ecclesiastes 7 NIV. A good name is better than fine perfume, and the day of death better than the day of birth. It is better to go to a house of mourning than to go to a house of feasting, for death is the destiny of every man; the living should take this to heart. |
bigpriik:Rapist formula ![]() |
How e go feel like to fucck pregnant lady. Make una wey don try am help me paint the mental picture. ![]() |
Funny thing be say una fit una selves. 9ja boys & girls with myopic mentality....all una want na instant gratification. Until una learn to work on unaselves individually, knowing fully well say when u dey point fingers for una fuckups, una dey always look & sound foolish & childish. Sometimes when una dey do this blame game, e dey remind me of APC & PDP ![]() E come be like say i no from 9ja ![]() |
Loud am.... |
rugged |
Person wey no wan wise no go wise oh...na innate drive dey bring forth the will to wise up...until them accept that drive to move from stupidity to sensibility, nothing go ever change for their life. Some people like the trashy treatment. No matter how we preach from now till tomorrow....fools go always dey our midst. |
Anywhere wey dey attract toto & gbola discussion dey always get crowd.... |
...devil never ask for forgiveness na |
![]()
|
At the age wey my senses don dey fly leave me wey i no dey fit grasp or remember things again. Be like say oyibo call am senile. I no like to stress myself & stress people. |
Shellsploit: Kriss216:una wan give the op heart attack abi ![]() |
Marriage no dey meant for everybody. Most times na the wrong people dey marry, na why e no dey last. |
If u seriously wan settle down...look for lady wey her love outweigh ur own.... Except u be fucckboy wey just wan knack kpekus, then u fit follow all those vagina people play their yeye games. Marriage no be something wey people no go carry their brains & heart enter. Na life long institution. |
Fuckhypocrite:him get point na...based on say for jungle "people" still dey flex. |
YorubaMod:u dey mind the yeye prick... Even if u manage hold better cheddars, u go still dey fear to flex ur money without thinking of kidnappers or armed robbers wey fit dey monitor u around. Na only people with poor mentality dey see this country as ideal place to make a living & raise family. |
E be like say this OP smoke kolorado mixed with kpeteshi...say NO to hard drugs Mr man. |
cathodekazim: i don laugh tire, my belle wan cut |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 50 pages)
kpakus don comot from mind enter head

. Comot marriage for the matter, cuz me no dey yansh married women.