Romance › Re: I'm Confused Should I Still Continue With This Relationship by Sundrus: 12:33pm On Dec 19, 2020 |
Mowaconfused: If i wanted to dump her i won't be here asking for advice which advice u dey find na, make we tell u make u dump ur yahoo yahoo girlfriend  |
Romance › Re: I'm Confused Should I Still Continue With This Relationship by Sundrus: 12:08pm On Dec 19, 2020 |
E be like say u don tire for her kpekus. U just wan use this matter take dump her. Talk true. |
Crime › Re: This Fool Scammed Me Please Help (photo)* by Sundrus: 10:01am On Dec 19, 2020 |
Criminals for this platform plenty ooh. Make una dey careful for una transactions oh. Hungry petty thieves. |
Celebrities › Re: Ramsey Nouah Celebrates His 50th Birthday Today by Sundrus: 9:40am On Dec 19, 2020 |
 my belle ooh this people no go kill me with laugh for this nairaland oooh. Btw, happy buyday Mr Ramsey |
|
Politics › Re: 'I Regret Slaughtering A Ram for Buhari's Victory In 2015' - Nigerian Man Says by Sundrus: 9:26am On Dec 19, 2020 |
 yeye country. With the kind constitution wey the country get, no reasonable person fit use am take govern country well & bring development & advancement; not to talk of dullards wey dey in charge wey dey still use am. |
Fashion › Re: The Truth Behind Wearing Of Waist Beads By Women (Photos) by Sundrus: 9:05am On Dec 19, 2020 |
I no know why i no like this waist bead & leg chain. E dey turn me off. |
Romance › Re: Is There Education For Female 'simps' by Sundrus: 8:24am On Dec 19, 2020 |
Make i dey sip my hot pap small small, dey watch as "vagina people" help themselves.  |
Romance › Re: My Boyfriend Is Paying His Ex's House Rent -lady Cries Out by Sundrus: 9:08pm On Dec 18, 2020 |
Jodha: I feel if his intentions were genuine he would have talked to his gf before giving his ex the money...or atleast tell her ...not her finding out.. but him tell her na... No be everybody dey like to broadcast every good deed wey dem do. |
Romance › Re: Lady Cries Out After Meeting A Man In Abuja. Check Out Her Story(video) by Sundrus: 6:42pm On Dec 18, 2020 |
 format |
Romance › Re: Why ?? by Sundrus: 9:10am On Dec 18, 2020 |
9ja feminist at it again... I hope say u no go dey desperate after u clock 30. Cuz the major thing wey we dey consume for this life na time. |
Romance › Re: 2 Major Reasons Why She Will Always Form Hard To Get. by Sundrus: 7:29am On Dec 18, 2020 |
Exactly....Na guys i dey always blame for all the nonsense wey ladies dey exhibit most times. When a girl treat 20 guys wey dey toast her like trash & them dey always swallow the nasty attitude, how she no go generalize & use the same nasty approach for all guys wey come her way.
Na why i dey always insist make men work on themselves. No be to come social media come dey vent anger over their mumu actions wey them don exhibit towards the ladies. U show urself to the lady say u be mugu, u come expect make she respect & treat u like king abi. Some guys fit eat shiit just becuz them wan chop kpekus.
Most times na how u take start relationship na so e go take end. If u start like maga, u go surely end like maga. Op just leave matter oh...their fuckups too plenty. If we dey list them, we no go comot here. |
Romance › Re: Invitation To My Wedding. Raspberry2020 by Sundrus: 6:37am On Dec 18, 2020 |
The last pix look like say u don score goal. Any which way, Congratulation. |
|
Sports › Re: BREAKING: Robert Lewandowski Best FIFA Man Of The Year by Sundrus: 8:54pm On Dec 17, 2020 |
Sir Robert  |
Romance › Re: Weirdest Thing by Sundrus: 7:23pm On Dec 17, 2020 |
Live small tortoise wey dem hang for wall like decoration for the sitting room. |
Food › Re: What Is One Food You Could Not Live Without? Why? by Sundrus: 7:19pm On Dec 17, 2020 |
Fufu & afang soup...e dey give better energy especially for bedroom.  |
Romance › Re: My First Experience Getting My Ex Pregnant. by Sundrus: 6:38pm On Dec 17, 2020 |
 na out of love & maturity ur chick take play that stunt oh. If only u know millions of homes wey don crumble due to unwanted pregnancy. I remember my mother driver that year, wey go give one ugly lady belle... Him come dey deny the pregnancy. When the girl brothers panel beat am on countless occasions nobody tell am make him accept the pregnancy from the girl. Finally when the girl born, the pikin look exactly like am. Last last him marry the girl ooh  |
Romance › Re: Can You Date Someone That Says No To Sex Before Marriage? by Sundrus: 5:18pm On Dec 17, 2020 |
Nazgul: Lol...let me ask you a question?
Can you differentiate between an illiterate and a highly educated person?
Do they write illiteracy on the forehead?
Same way you can easily differentiate between the two is the same way you'll be able to identify a retired olosho. u wan use logic abi...continue dey compare olosho with illiteracy. When u jam, na body go tell u. By that time u go know say emotions & logic no dey go together. |
Romance › Re: Can You Date Someone That Says No To Sex Before Marriage? by Sundrus: 4:58pm On Dec 17, 2020 |
Nazgul: Believe me bro, if you're dating a retired olosho, you'll know. Bcuz say them dey write olosho for forehead abi... Oloshos wey truly wan marry know how & where to catch their mugus. |
Romance › Re: Can You Date Someone That Says No To Sex Before Marriage? by Sundrus: 4:53pm On Dec 17, 2020 |
Na mostly oloshos dey benefit from this concept of sex after marriage. After them don enjoy life scatter with different men, them go still see one mugu wey go publicly bend one knee to beg her for marriage & treat her like a queen wey she no be.  |
Romance › Re: A COUNTER TO: Uneducated Men Who Sponsor Ladies To School by Sundrus: 1:32pm On Dec 17, 2020 |
PinkPill:
Only an evil minded person will take advantage of such kind hearted people by deceiving and leading them on just for your own selfish reason.
I think the solution is to make it clear from the start, define the relationship and work towards it.
Please ladies, be wise and hold him tight. Because he only wants the best for you. EDUCATED OR NOT. He loves and cares for you. What else do you desire?
I have said it before;
"I AM NOT A FEMINIST" I believe in equal rights and respect for everyone. A man's duty is to LOVE and CARE for his woman. A woman's duty is to RESPECT and CARE for her man.
Redpillers and MGTOW.. KEEP OFF!! We know you hate women. This is a thread for MEN who LOVE WOMEN.
Cc: PinkPill Cc: Tobechi74 Na those type of people full 9ja now, ungrateful beasts with hole for their middle. Na why men need to tread carefully. |
Sports › Re: Arsenal Can Get Relegated - Ray Parlour by Sundrus: 12:59pm On Dec 17, 2020 |
I go like see am happen...i also like make them win Europa after them relegate to lesser division. |
Family › Re: My Son Wants Diapers For His Bedwetting And He Is 12 Should I Let Him? by Sundrus: 12:52pm On Dec 17, 2020 |
U need to assist am...make sure say for evening make him no dey too drink water. And for night always try to wake am up 2hrs interval to go piss. With time him go come dey used to waking up by himself go piss whenever him dey press. |
Family › Re: Abroad Sisters, Stop Shaming Us by Sundrus: 11:21am On Dec 17, 2020 |
Pierocash: I often say it. Nigerian women are the most wicked sets of women on earth. I read an article sometime ago about 10 different Nigerian women abroad,who where murdered by their husbands and are serving jail terms.
It is only a Nigerian woman you send to university she replies you with a new wedding card invitation.
Don't marry a black woman from Nigeria and relocate her abroad, marry her here,leave her here to take care of your kids. If you do otherwise, you either lose your life there,or lose your properties. woman wey go cheat on u or ruin ur life go do am irrespective of anything. Just pray make u meet the right lady wey get conscience & sense of good judgement. I know say such ladies dey, but them dey very few. |
Sports › Re: Arsenal Fan Finally Ceases To Be A Fan Of Arsenal Via Open Letter. by Sundrus: 8:36am On Dec 17, 2020 |
donogaga: Man utd is not even a better option. They obviously have their own menace. but them better pass assenal  |
Sports › Re: Arsenal Fan Finally Ceases To Be A Fan Of Arsenal Via Open Letter. by Sundrus: 8:24am On Dec 17, 2020 |
 arsenal fans dey try sha. No wonder DJ cuppy run enter man.u |
|
Sports › Re: Why Do Most Nigerian Football Players Speak Only English When Interviewed? by Sundrus: 10:16pm On Dec 16, 2020 |
budaatum: I think its the same reason you did not post your op in your own native dialect.
So, tell. Why did you post this in English?  |
|
Romance › Re: Can A Woman's Love Bring Money To The Table? by Sundrus: 10:09pm On Dec 16, 2020 |
Oga choose one. Money or toto  No dey confuse ur destiny.  |
Romance › Re: Am So Much In Emotional Dilemma, I Need Urgent Advices. by Sundrus: 10:06pm On Dec 16, 2020 |
This OP na still Veronica even though him don fucck. Just negodo human being story  |