Sundrus's Posts
Nairaland Forum › Sundrus's Profile › Sundrus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 50 pages)
chaw:watch the video u go know how him take become billionaire . |
Indirectly him say him dey help society reduce prostitution ![]() |
She be like sex doll |
jokers full this nairaland aswear |
Anytime...apart from late night |
preach! |
Na gay lifestyle be that na...how i go dey waka for road dey hold my niggy hand. When no be my little son him be abobby use ya head oh. From hugging e go turn to pecking...from there u no go know when strong thing go start to enter hanus. |
wahala don wear gstring |
Remind me of that yeye matic with him poor ball control. |
Lol. Why u go need a greedy woman in ur life. Every human being need good things of life, but contentment they golden. If u find woman wey get contentment in her & she love u, Oga u need to wife her. E dey hard to see greedy woman wey no dey nag. Everyday u go come house come see nagging & unnecessary quarrels. E no good to raise kids under such environment. |
Donspicey: no mind the lying OP. Them no know say liars dey go hell. |
expect nothing goes for nothing guys. |
Donspicey: this same thing happen to me some years back...the only difference be say i no dey give her cash, but i dey flex her. Whenever she wan ask me cash, i dey tell her make she go meet her boyfriend. She go come dey vex. She go come dey say shey na bcuz she tell me say she get boyfriend. Lol |
![]() |
Maybe na wetin worry ur dad senior brother, dey worry u too. Talk to ur family, make them go wash ur head. Remember say delay dey dangerous. |
Chai! Innocent pikin. I just hope say u go fit train am well. Cuz na huge risk to raise children for this kind deathtrap of a country. |
grim33:many, no dey discourage people. My aunty own na number one. OP that money go only let u start on a small scale. I go advice u make u use plastic tanks take start am. |
Very hard oh...cuz life no be bed of roses. Marriage institution no be beans oh. Na why many people don dropout from the institution. Sometimes the thing wey we dey find the most hardly come to us, bcuz we dey always focus on the wrong direction. Wetin we dey find for sokoto fit dey our shokoto. Channel ur mind-eye properly, the right lady dey close to u. |
Go ur bank tomorrow go make the report... Them go channel u to the right authority wey go fit help track the account where the money enter. |
tell them. Me sef i dey shy |
corny man die, corny man bury am. Ashawo jam criminal. |
OP, u suppose get mentor within ur circle. The mentor go put u through concerning this dilemma wey u find urself so. |
Yenefer: best advice so far |
Some people no know say no be everybody dey destined & fit to dey married... Unfortunately, Society don almost make am dey compulsory for everybody. OP na very few men go fit do these things way u talk about oh. If u be man & u no get selfless sacrifice within u & u dey very rigid, just forget about marriage; because the marriage go surely fail. |
dawan say make him no miss him rib. |
see strategy |
Unfortunately 98% of our security personnel dey frustrated & psychologically unstable. I pity for people wey dey rely on NPF. |
U go run things with olosho. Na their trademark be that....cuz no reasonable girl go stoop that low. |
Na wa....world people. |
e be like say the bride family dey rich...them don give am strong condition |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 50 pages)

preach!
abobby use ya head oh. From hugging e go turn to pecking...from there u no go know when strong thing go start to enter hanus.