Romance › Re: The Benefits Of A Relationship To Men [PICTURES] by Sundrus: 6:41pm On Dec 13, 2020 |
 una no go leave our beautiful 9ja babes alone...as for me, i don enjoy enough share from most of them. As a guy man, u dey Bleep up if u no fit capitalize in the gullibility of our 9ja women. |
Romance › Re: Foreign Girls Vs Nigerian Girls by Sundrus: 10:09am On Dec 13, 2020 |
This remind me of one of my sweet white American babe that year...perfect lady. But OP foreign ladies still get their own werey for body. Especially black american chicks. |
Romance › Re: I Can't Be Happy If I Can't Watch A Woman I Love Grow Fat by Sundrus: 10:03am On Dec 13, 2020 |
Fat na no go area. Funny thing be say na lanky men dey mostly like fat ladies. Na wetin make me dislink from one of my ex. She no even fit take care of her shape & size  |
Romance › Re: Help! I Am In Love With A Married Man! by Sundrus: 9:55am On Dec 13, 2020 |
 na so some men take dey end up inside polygamy... If him give u belle now & him tell u make u marry am, i dey 100% sure say u go marry am. Yeye |
Christianity Etc › Re: 'You Will Marry Next Year'- Adeboye Prays for Single Men Wasting Time (Video) by Sundrus: 6:04am On Dec 13, 2020 |
Mokason288: And if they don’t?
What do we to you?
Stop telling people what they want to hear... tell them the truth?
Go to the North 19years old Aboki that is driving Keke has 6 wives
Is marriage an achievement?
I HOPE I MADE SENSE u dey mind them. Them don turn marriage into achievement by force. Every goat with akamu as brain wan marry when them know say them no dey fit for such thing. |
Romance › Re: See The Hair-cut I Asked For VS. What This Useless *barber In Ikeja Gave Me by Sundrus: 9:38pm On Dec 12, 2020 |
|
Romance › Re: I Just Dumped My Girlfriend For This Reason. Now She's Disturbing Me, Wat To Do? by Sundrus: 10:00am On Dec 12, 2020 |
Go meet ur mentor Buhari make him advice u na. Yeye fowl |
Celebrities › Re: Don Jazzy Responds To Clout Chaser Claiming He Gifted Her N5m Car by Sundrus: 8:02am On Dec 12, 2020 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: She Finally Agreed by Sundrus: 6:27am On Dec 12, 2020 |
PhDinView: How old are you please?
If you are a teenager or an undergraduate, I'll advice you focus on your studies or whatever trade you are learning.
Things are kind of hard already in Nigeria. You should be asking for tips on how to make your life better and not how to keep a new girl friend.
PS: Unsuccessful men chase ladies while ladies run after successful men.
My Advice? MAKE MONEY, PLENTY OF IT!!! i wish say the op go fit take this ur advice. The funny thing be say, toto water never clear from their eyes. Them must always wan explore. |
Education › Re: Many Nigerian Graduates Can’t Read Or Write - Minister Of Education by Sundrus: 6:19am On Dec 12, 2020 |
 even me, i no sabi speak engrish. Govt na una blokus i go hold responsible. |
Romance › Re: Confusion: She Will Be 8 By January But Has Pubic Hair (sensitive Picture) by Sundrus: 7:09pm On Dec 11, 2020 |
 loud am ooh |
Crime › Re: Nigeria Is Better Than What We Were Seven Years Ago - Minister Of Defense by Sundrus: 7:04am On Dec 11, 2020 |
Na wa oh |
Romance › Re: Have you Seen This Advert?I Can't Stop Laughing by Sundrus: 5:52am On Dec 11, 2020 |
 rugged |
Romance › Re: Do You Sometimes Feel That Nobody Loves You? by Sundrus: 5:49am On Dec 11, 2020 |
Work on ur selfesteem Oga. |
Health › Re: How Can I Stop A Brother Who Is Addicted To Ice ( Crystal Methamphetamine).( by Sundrus: 5:36am On Dec 11, 2020 |
Rita33: Hope and pray?
Is there no quick fix? yes oo hope & pray na ur only weapon for now. Person wey don fix him mind to do something, e dey impossible to change am oh. Except nature or divine power intervene. No go do wetin go make am hate u or go turn u to him enemy oh. People get their habit, dawan na him habit. Change go only come from within. |
Health › Re: How Can I Stop A Brother Who Is Addicted To Ice ( Crystal Methamphetamine).( by Sundrus: 4:49am On Dec 11, 2020 |
Only if him dey willing to stop. The only thing wey u fit do now na to hope & pray. |
Romance › Re: Rate My Romance Shoe by Sundrus: 9:53pm On Dec 10, 2020 |
Nazgul: I didn't understand a single sentence you wrote, but since I saw a shoe and everyone is congratulating the shoe, who am I to speak evil about a poor innocent shoe.
So congratulations to the shoe, may she carry you to your destiny safe and sound.  |
Romance › Re: Thank Me Later. by Sundrus: 7:37am On Dec 10, 2020 |
Fear na natural thing...even animals get fear in them. Na only u go fit find way to take conquer or subdue fear of those things way society place inside u. Sometimes fear dey useful. Fear of not to go prison or face death sentence if u kill, rape, steal etc. That kind fear dey useful for society, except u wan go live for jungle. Even for jungle u go still experience fear. Every living thing get one form of fear or the other. |
Romance › Re: A Hilarious Conversation Between A Guy And A Girl(pics) by Sundrus: 7:27am On Dec 10, 2020 |
If that chat na real...then that girl need to go see psychiatrist for proper evaluation. Na wa |
|
|
Romance › Re: Have You Ever Dated A Random Lady You Approached On The Street? by Sundrus: 7:04pm On Dec 08, 2020 |
Ehen! E sweet those days wey we dey run that parole then. But now things & things make us press break. Funny thing be say i dey always get luck for woman matter, cuz e dey very easy then, chicks been dey even toast me, based on my packaging. Nothing hard to approach woman for street oh, as long as u dey bold, u get lyrics for mouth & some sense of humour & u fit still chest rejection.... |
Sports › Re: UEFA Champions League: Leipzig Vs Manchester United Possible Lineups, Team News by Sundrus: 5:05pm On Dec 08, 2020 |
This mumu ole with him yeye line-up. Make i see the one wey him go make this time around. |
Crime › Re: Youth Leader Mercilessly Flogged In Public For Raping A Young Girl In Delta(Pix) by Sundrus: 5:02pm On Dec 08, 2020 |
Na why i no too dey frown against guys wey dey self-service... e better to self-service or go patronize opko than go rape person daughter... |
Romance › Re: Guys What Are Things You Hate Seeing When You Visit A Lady.. by Sundrus: 4:48pm On Dec 08, 2020 |
Used Pants, pads & hairs come litter everywhere. Turn off... She sef go know cuz i no dey hide my own. If u do anyhow, u see anyhow. |
Romance › Re: Nairalander Gay Trolling Me ( Screenshots) by Sundrus: 12:37am On Dec 08, 2020 |
Make i hear say the OP no dey enjoy the whole smelly brouhaha. Cuz i no see any good reason wey go make person create thread over this nansense  |
Romance › Re: "Please Cover Your Kpekus" 5 Months After She Twerked Naked, See What Happened by Sundrus: 8:51pm On Dec 06, 2020 |
The way kpekus don dey cheap nowadays eehn. Thank God for social media ooh. |
Sports › Re: Is Arteta Really The Man To Lead Arsenal Back To It's Glory Days? by Sundrus: 8:48pm On Dec 06, 2020 |
No...try kanu nwankwo A.k.A papilo  |
|
Romance › Re: Girlfriend Application Post. by Sundrus: 8:42pm On Dec 06, 2020 |
Chumachu: Akuko. . I dey enjoy the anonymity. We Sabi olosho if we see one.  carry go, nothing do u. |
Autos › Re: Please I Want To Know Why Am Being Banned For some Period On Nl by Sundrus: 8:39pm On Dec 06, 2020 |
 u been buy market unknowingly. |
Romance › Re: Girlfriend Application Post. by Sundrus: 8:38pm On Dec 06, 2020 |
Chumachu: Lol. Abi na. Make I see where this go lead. e go lead u to end up with one retired olosho  |