Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 114 pages)
Some people funny ooo. Abeg, make Ipob stop this Yeye joke joor abi wetin dem drink wen dey make talk this Kian thing? |
Boys wan use Bros, cash out but Mama give am Street OT and Baba wise up sharperly. This Life ehn, ensure say you get and use Native Sense, no be everything/body you go dey take serious. |
The Price you pay for not Studying your Bible to know a Scammer disguise as a Pastor. You want to listen to a Pastor who is a Burna-Boy abi David styled and you think, that one no be guyman. You go dey listen to sweet-talkers instead of Bible Preachers, na you know ooo. |
Abeg, make una leave that Candidate alone with him supporters. 2027 is another lesson for them. |
Na waoooh! So some people still dey March 2023! Chai!... Abegi, make una forget that Election ooo, na past tense already, who get sense make he take lessons so as to avoid repeating same mistake. All of these badluck wen una dey wish the nation no go ever happen ooo. |
Welcome to Nigeria, where all kinds of things happen and more of her citizens are working for her destroying in hope that their tribe will get better. Some of dem are very happy that the Naira is depreciating/loosing value and are looting the Country dry. |
What APC has been doing best |
Too many things that the Human reasoning cannot comprehend but laslas He whom God has Blessed, No Man can Curse. My Father, My Father, Let Your Glory Shine on Me Greatly. Amen! |
Iamzik:Train up a Child the way He should go and even School will not be able to change him. Kids spend 6-8hours in school (30-40hrs/week) and spend 16-18hrs at home (98-126hrs/week), the home has more influence on the Kids than the School. |
Well, how did she grow in her career path to become the MD of Eko Disco? If you refuse to climb the Ladder up but choose to jump, then forget about staying Up. |
Dey support Fraud ooo, no condemn am. Sha, wait small, You go soon fall victim come understand wetin others go through. |
Oshey, Make I relocate to Lekki so that my Kids can resume the next session with them. Atleast as Pioneer Students dem go enjoy discounts, so no lele. ![]() |
Oshey, so masquerade can come to write Jamb too. This is Good. |
99thEnemy:Oshey! You see your reasoning ba? Well done! You're doing well. Here na faceless forum, you soon enter express where your 'wisdom' go put you for the next place. |
99thEnemy:You comment shows your Maturity and your Family values. Thank You. |
This Life ehn, Hope that Woman wen dey run her mouth anyhow go mellow down now. Either you like it or not who don pass you don pass you and if your time don pass humble yourself. |
Monarch, Abeg no vex but make everybody try raise their children well to avoid increasing their prayer points. |
labake1:I don't do any of those and I have a lot of Friends who don't do any of those. |
GanagiBitrus:Oya, we dey wait |
This people all of dem just get issue. |
Person wen don use una Cash out already. Na today una just dey sanction? After 1yr of clear anti-party things. But laslas na Atiku and that their chairman carry dem go where dem no know. |
Where Greed and Pride thrives, there can never be peace. Life is about letting go and leaving some to Win something bigger. |
Jesterinjay:How much you go pay to get the street OT? |
This man never repent from this hin sweet-talking things? Oga, after wetin you for Kaduna for 8yrs, you think say people never know who you really be? All these Lamba wen you do for 2013, you think say he still go work? You better parkwell cos your career Don end already. Na Snr. Pretender you be and we don know already. |
Well, me I never buy anything online before. And na cos of this kain things. All these people wen dey find quick money. Dem don sell Fufu to me before for ComputerVillage, na 2010 this thing for happen ooo. Since I no get energy for wahala,make I kuku dey my dey. |
So there was once a comparison like this? Chai! Alas, time is a revealer. |
This Life ehn, no just enter wahala ooo, everybody go just begin look for excuse to take excuse themselves. |
Chao!!! Matawalle, Abeg be careful ooo. Are you saying the things PBAT is doing not visible to the Blind? Well, let's Hope it become visible to the Blind and Audible to the Deaf cos that will be Felt Development. |
Lamba to collect some funds from Oversea and FG. All these lies so that they can continue cashing out $$$. |
If you are wise, you should learn from Mr. Emiefiele. He was once untouchable and bragged anyhow but situation has humble him and he is at the mercy of other now. Wike is still lucky to have a friend in Abuja. If not he for kollect for Fubara hand well-well. Obaseki own na him I dey wait for so that it can add to the list of examples for... |
May the Lord in His Mercies keep Us from all Evil. |
No wahala make all of Una Sha continue with una Bala-Bala. Very soon everybody go enter Solar, leave una Electricity for Una. Instead, make una dey hustle customer, una dey do anyhow. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 114 pages)
